₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,085 members, 8,443,801 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 01:40 PM

Toggle theme

Spot The Nigerian Artist - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesSpot The Nigerian Artist (603 Views)

1 Reply (Go Down)

Spot The Nigerian Artist by billynoni(op): 1:25pm On Oct 05, 2017
Issa throwback thursday,money and time will surely change the look
#thunder fire poverty

Re: Spot The Nigerian Artist by delishpot: 1:32pm On Oct 05, 2017
Is that Olamide?
Re: Spot The Nigerian Artist by maklelemakukula(m): 1:42pm On Oct 05, 2017
delishpot:
Is that Olamide?
no its demilola grin
Re: Spot The Nigerian Artist by delishpot: 1:44pm On Oct 05, 2017
maklelemakukula:
no ite demilola grin
Hahahahaha, I dey ask na. Shebi Dem say person wey ask kwesion no dey loss? (Except for Lagos) grin grin
Re: Spot The Nigerian Artist by maklelemakukula(m): 1:50pm On Oct 05, 2017
delishpot:
Hahahahaha, I dey ask na. Shebi Dem say person wey ask kwesion no dey loss? (Except for Lagos) grin grin
you never see where teacher wan use cain kill pikin sote pikin forget road to im houz ? grin grin grin grin
Re: Spot The Nigerian Artist by delishpot: 1:53pm On Oct 05, 2017
maklelemakukula:
you never see where teacher wan use cain kill pikin sote pikin forget road to im houz ? grin grin grin grin
Hahaha, no be small. If the picking ask question, I sure say è go reach house.
Re: Spot The Nigerian Artist by maklelemakukula(m): 3:21pm On Oct 05, 2017
delishpot:
Hahaha, no be small. If the picking ask question, I sure say è go reach house.
na true finally grin grin grin
1 Reply

Spot The Error In This Photo Of Rihanna Teaching An African StudentOgusbaba Buys Range Rover Spot (Pictures)Tiwa Savage Slams Bizzleo For Calling Nigerian Artist Lazy234

7 Things Smoking Weed Does To Your BodyEyewitness Narrates What Led To The Alleged 'fight' Between Wizkid And DavidoManushi Chhillar Wins MISS WORLD 2017 From India