Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef (1770 Views)
| Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by Starboynobesay(op): 11:58pm On Oct 17, 2017 |
I think it's time for entertainment.lets yab e.g as u short reach u dey do backflip under ur mama bed.Are u ready ? start now |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by jeyselassie(m): 12:02am On Oct 18, 2017 |
Guy shey u no dey find money ni? U get time oo |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by meneski(m): 12:05am On Oct 18, 2017 |
jeyselassie:... I smell kids. |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by jeyselassie(m): 12:09am On Oct 18, 2017 |
meneski:I'm confused |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by Starboynobesay(op): 12:13am On Oct 18, 2017 |
Beta mind yasef i be all of u papa.thunder wey go fire una dey do press up |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by meneski(m): 12:24am On Oct 18, 2017 |
jeyselassie:.. Op smells like he is still in an overnight diaper. |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by Starboynobesay(op): 12:26am On Oct 18, 2017 |
meneski:Or maybe he broke up with his gf |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by jeyselassie(m): 12:29am On Oct 18, 2017 |
meneski:I just tire oo. What we did 20 somtin years ago.... |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by Starboynobesay(op): 12:43am On Oct 18, 2017 |
Its bed tym go nd sleep.u talk 2 much |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by ifex370(m): 12:43am On Oct 18, 2017 |
jeyselassie:Lol... Una wicked oo... Make una leave am na |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by meneski(m): 6:18am On Oct 18, 2017 |
jeyselassie:Imagine! |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by meneski(m): 6:20am On Oct 18, 2017 |
Starboynobesay:... Maybe. |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by Mclntrye(m): 2:37pm On Oct 18, 2017 |
| Re: Yabbing Time : Blessing Time (come And Show Yasef by Starboynobesay(op): 7:49pm On Oct 19, 2017 |
Mclntrye:looks lyk u |
Hilarious Blessing Time With Zlatan��(video) • Naijaloaded Vs Nairaland Inter-yabbing Contest (graphic Contents) • Come And See The Type Of Photos This Small Girl Is Posting Online • 2 • 3 • 4
Come In And Smile B4 U Go To Bed • Are You An Ajebuta Or Ajepako? • Jesus As Role Model