Iphone X For 100k On Jumia!!!!!!! - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Iphone X For 100k On Jumia!!!!!!! (2086 Views)
| Iphone X For 100k On Jumia!!!!!!! by lalasticaswife(op): 11:46am On Nov 17, 2017 |
Oh boy, I hear say Jumia dey give iphonex for 100k on top treasure hunt. Based on logistics, abeg who don see am, come show mans dem the way.
|
| Re: Iphone X For 100k On Jumia!!!!!!! by myboy2010(m): 11:49am On Nov 17, 2017 |
OK... l am coming to buy it |
| Re: Iphone X For 100k On Jumia!!!!!!! by lalasticaswife(op): 12:33pm On Nov 17, 2017 |
myboy2010:Me too o |
| Re: Iphone X For 100k On Jumia!!!!!!! by DunniJ: 12:49pm On Nov 17, 2017 |
Stories that touch ![]() |
| Re: Iphone X For 100k On Jumia!!!!!!! by ayoa123: 12:53pm On Nov 17, 2017 |
I see am for twitter too, I don dey search o. First to catch am
|
| Re: Iphone X For 100k On Jumia!!!!!!! by Obainoneandonly(m): 2:20pm On Nov 17, 2017 |
after wey i go don waste my time and energy to find the treasure, i go come pay 100k for the prize. yeye dey smell |
| Re: Iphone X For 100k On Jumia!!!!!!! by ayoa123: 3:24pm On Nov 17, 2017 |
Guy bone, you now how much the phone be Obainoneandonly: |
Earn 100k+ On Sportybet • Infinix Zero 5 Seen On Jumia....buy Your Own Here[direct Link] • Complete Guide On How To Place An Order On Jumia • 2 • 3 • 4
A Chat Between A Guy And A Slay Queen • Profile Of Nana Addo Dankwa Akuffo Addo ( The President Of Ghana ) • First School Leaving Certificate
