Happy Birthday Vivie01 - Jokes Etc (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Happy Birthday Vivie01 (11809 Views)
| Re: Happy Birthday Vivie01 by Holuu(m): 9:17pm On Nov 19, 2017 |
shervydman:i don't like eating cow head o,my head is big enough,i wil prefer the bokoto or the cow tail |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by MrWondah(m): 9:18pm On Nov 19, 2017 |
vivie01:Wey the meat? I never c chop o. |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by Nobody: 9:19pm On Nov 19, 2017 |
Holuu:That one dey v.v hand..... but which kyne temptation u put for dp sef. ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by vivie01(f): 9:19pm On Nov 19, 2017 |
Alexanderbells2:Oga, na small money we go add join for DHL charges to buy new one, no be say e cost like that ooooo ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by MrWondah(m): 9:19pm On Nov 19, 2017 |
shaybebaby:U go see am through my eyes |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by vivie01(f): 9:21pm On Nov 19, 2017 |
Holuu:LOL. As you come late now nko? Next time make you no dey delay to come party ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by shaybebaby(f): 9:22pm On Nov 19, 2017 |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by Holuu(m): 9:24pm On Nov 19, 2017 |
vivie01:You should to knw the kind of traffic i went through at mainland bridge...... |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by vivie01(f): 9:25pm On Nov 19, 2017 |
shaybebaby:Amin, ati eyin naa loruko Jesu. |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by vivie01(f): 9:29pm On Nov 19, 2017*. Modified: 9:01pm On Nov 20, 2017 |
elantraceey:Thanks so much. God bless you. You guys are making me to feel like a celebrity oooooo, haha, I really appreciate you all! |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by MrWondah(m): 9:32pm On Nov 19, 2017 |
shaybebaby:Me dancing one corner after seeing full of wonders |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by vivie01(f): 9:35pm On Nov 19, 2017 |
Holuu:LOL. Loni Sunday, haha, Holuuuuuuuu. Okay, next time you go leave house early. We fit serve item 7 as item 5 na, you know. |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by Nobody: 9:37pm On Nov 19, 2017 |
MrWondah:One corner?? .....that one na song abi K'oloun je a gbadun. |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by vivie01(f): 9:38pm On Nov 19, 2017 |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by vivie01(f): 9:38pm On Nov 19, 2017 |
shervydman:In fact, that thing dey tempting I no go deceive you ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by MrWondah(m): 9:40pm On Nov 19, 2017 |
Vv come open this gift I offered from jumia USA (united state of Ana)
|
| Re: Happy Birthday Vivie01 by Nobody: 9:42pm On Nov 19, 2017 |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by vivie01(f): 9:44pm On Nov 19, 2017 |
MrWondah: ![]() No thanks. Ah no want. I dash you. In fact you need am to dey carry those your Uni-port babes. ![]() MrWondah, I tire for you honestly ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by MrWondah(m): 9:47pm On Nov 19, 2017 |
vivie01:Dem no dey reject gift for my place o. Just take am sow seed for person life. |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by vivie01(f): 9:50pm On Nov 19, 2017 |
MrWondah:Okay, Orgzeyn I dash you for your political campaign ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by Martin0(m): 9:54pm On Nov 19, 2017 |
vivie01:Nor be small tin ooo,me wey no be yuroba na he dey challenge,why he no go challenge shay shay ![]() ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by vivie01(f): 9:56pm On Nov 19, 2017 |
Martin0:Na you dey form na, come dey show yourself say you sabi am wella ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by shaybebaby(f): 9:57pm On Nov 19, 2017 |
MrWondah:Me thinking of that Fela's song because of your monicker. Sha don't turn to wanderer/wonderer. ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by shaybebaby(f): 9:58pm On Nov 19, 2017 |
vivie01:Amin. |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by Martin0(m): 10:01pm On Nov 19, 2017 |
vivie01:Na wa for u ooo,me form hian ![]() ![]() See let me admit it,I only try to speak that language to know if shay shay can speak her language along with me that all ![]() ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by Martin0(m): 10:02pm On Nov 19, 2017 |
shaybebaby:Who's egg is she praying for ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by Nobody: 10:03pm On Nov 19, 2017 |
vivie01:mo gbe!!....shey na this kpangolo oga presido go take do campaign? . This kabu kabu lifetime no go pass two days gan sef, talkless of say e go reach 2030. ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by MrWondah(m): 10:07pm On Nov 19, 2017 |
shaybebaby:Lol that name na one girl give me when I dey small o, about 16 yrs. The name na wonder boy she call me one night when we dey play rough play because of the way I handle her. I come change am to wondah H for my real name. |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by vivie01(f): 10:08pm On Nov 19, 2017 |
shervydman:At least e go do something now and if e no go work for campaign, orgzeyn go dey carry am go farm. ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by MrWondah(m): 10:08pm On Nov 19, 2017 |
shervydman:Ehhhm Bihari cell in as the poorest president in Africa you fit beat him record na. ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by shaybebaby(f): 10:09pm On Nov 19, 2017 |
MrWondah:You don Dey confess small small.., ayam listening. ![]() |
| Re: Happy Birthday Vivie01 by shaybebaby(f): 10:10pm On Nov 19, 2017 |
Martin0:Egg ke? Awo abi chicken? |
JGOLDCOMEDYTV. Happy Birthday To Alhaja Anifat Yato Yato Pls Sub 2 My Channel • Happy Birthday Smile Clement • Happy Birthday To ”wizkid” As He Is + 1 Today (drop Your Birthday Wishes For Him • 2 • 3 • 4
Celebrity Phone Numbers You May Need • My Nld Pals • Watch DSTV And IPTV Channels Free

but which kyne temptation u put for dp sef. 

