Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,463 members, 7,816,085 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 03:33 AM

Football (+Other Sports) Betting Season 11 - Business (4529) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+Other Sports) Betting Season 11 (4448954 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (4526) (4527) (4528) (4529) (4530) (4531) (4532) ... (4897) (Go Down)

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:03pm On Dec 03, 2017
Chiefheywhy:

If you gimme i go collect...

Na wa for u o

I say make u wire me na

U wey be boss himself grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 12:05pm On Dec 03, 2017
johnstar:


Ah?? U dey use webpay?

Try webpay na
webpay will require their password, just tell me how I can fund 10 persons here without paying extra 100 naira per funding
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Juzec: 12:06pm On Dec 03, 2017
Lhimeet:
300k sef don do man pikin.. That guy don win am except luck shine on a special person...No chop my eyes oh...I dey wait
if no be luck make no dey your side...you for don end this competition since...hopefully that one game syndrome go leave you for this final week
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by coolestdude01(m): 12:07pm On Dec 03, 2017
xule20:

Send me ur cv let me forward to my HR department personally.... Stay strong & don't rely on betting bro! Better days ahead
Can I forward my CV too? grin

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by CDCEO001: 12:09pm On Dec 03, 2017
Do you think is possible to win a bet with auto generated game on the booking website?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:09pm On Dec 03, 2017
qualityGod:
webpay will require their password, just tell me how I can fund 10 persons here without paying extra 100 naira per funding

U sure say u wn credit 10ppl??

Or u juz dey joke??

Nor create traffic here oo


Ppl nor dey use eye see 'fund ppl'
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 12:10pm On Dec 03, 2017
Juzec:
if no be luck make no dey your side...you for don end this competition since...hopefully that one game syndrome go leave you for this final week
I'm telling you Bro...After that 147 odd green...The odd wey one game syndrome cast ehn...I for dey 371 odd for PFP...But hard luck no gree.. Hopefully man pikin go pick green apples come Monday smiley
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by That3: 12:12pm On Dec 03, 2017
CDCEO001:
Do you think is possible to win a bet with auto generated game on the booking website?
You ma think am na. Imaging you owned a bookie, Would you let people win by selecting good games for them? The auto generation is just random selection.

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Chiadikaobi(m): 12:12pm On Dec 03, 2017
Lhimeet:
Chiadikaobi sef follow join dem Bosses...Oga green bottles...I hail Oh...Any green bottles for me? HAPPY SUNDAY! Anytime I see Chiadikaobi viewing the thread grin
grin grin grin grin.

I just dey come back from church now. As mosquito carry my body play four man post yesterday, i no gather power to conclude the service.

Happy sunday bro
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:17pm On Dec 03, 2017
Chiadikaobi:
grin grin grin grin.

I just dey come back from church now. As mosquito carry my body play four man post yesterday, i no gather power to conclude the service.

Happy sunday bro

How e be na??

Pay ur tithe here na

Fund refugees of nairaland na
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 12:18pm On Dec 03, 2017
Manchester City - West Ham
1 & Over(2.5)
1.28

Bournemouth - Southampton
X &
4.50

Inter - Chievo
12 &
2.67

Benevento - Milan
2 & Over (2.5)
1.90

PSV Eindhoven - Sparta Rotterdam
12 &
2.32

Sampdoria - Lazio
& Over(2.5)
1.66

Eibar - Espanyol

1.90

Basaksehir - Osmanlispor
& Over(2.5)
2.02

400+ odds
63F2GBX

Green luck

smiley
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by darkenkach(m): 12:19pm On Dec 03, 2017
Any sure 10000000 odd today? I need money to leave this country fah cry

4 Likes 1 Share

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by darkenkach(m): 12:19pm On Dec 03, 2017
iamsirmichael1:
Manchester City - West Ham
1 & Over(2.5) 1X2 & O/U 2.5
1.28

Bournemouth - Southampton
X & 1X2 & /NG
4.50

Inter - Chievo
12 & DC & /NG
2.67

Benevento - Milan
2 & Over (2.5) 1X2 & O/U 2.5
1.90

PSV Eindhoven - Sparta Rotterdam
12 & DC & /NG
2.32

Sampdoria - Lazio
& Over(2.5) /NG & O/U 2.5
1.66

Eibar - Espanyol

1.90

Basaksehir - Osmanlispor
& Over(2.5) /NG & O/U 2.5
2.02

400+ odds
63F2GBX

Green luck

smiley

I like this game.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Juzec: 12:23pm On Dec 03, 2017
Lhimeet:
I'm telling you Bro...After that 147 odd green...The odd wey one game syndrome cast ehn...I for dey 371 odd for PFP...But hard luck no gree.. Hopefully man pikin go pick green apples come Monday smiley
amen!!!
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:25pm On Dec 03, 2017
darkenkach:
Any sure 10000000 odd today? I need money to leave this country fah cry

Here don turn joke section abi??


Follow Libya go Europe undecided

4 Likes 1 Share

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 12:29pm On Dec 03, 2017
Lhimeet:
I'm telling you Bro...After that 147 odd green...The odd wey one game syndrome cast ehn...I for dey 371 odd for PFP...But hard luck no gree.. Hopefully man pikin go pick green apples come Monday smiley

Ah fa G. Chief Iji money Iji ego never settle us that birthday package oo. shocked shocked grin grin

Mans not hot ooo grin grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nasty22(m): 12:30pm On Dec 03, 2017
Lhimeet:
ChiefPiiko...Chief na iji money...That level never show oh...We dey wait patiently! grin HAPPY SUNDAY cheesy
Chiadikaobi na him suppose tell us what's up o... I need to multiply that money aswear
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nonidudu: 12:30pm On Dec 03, 2017
b921etwzqsptqt-3744309 bad sayurday hope today show some love
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Chiadikaobi(m): 12:30pm On Dec 03, 2017
johnstar:


How e be na??

Pay ur tithe here na

Fund refugees of nairaland na
My sister wey dey serve for ebonyi promise me 2k from her allawee. But federal govt never approve and release money to Nysc director wey go later release am to banks and bank go release am to my sis, then my sis go send am to me.

If federal govt release am to Nysc,then Nysc go release am to bank and bank go release am to my sis, then she go send am to me, by God's grace if my Mb never expire and quickteller no charge me #100 for transaction, i fit pay tithe of #200 for the house to share.

I get heart of Gold.....just dey pray for me

7 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by austino677(m): 12:32pm On Dec 03, 2017
Lhimeet:
austino677 sef na BOSS on his own...These ones dey milk Lionsbet dry everyday....1xbet sef don hear am from him hand...I hail Oh...HAPPY SUNDAY grin
lol... Happy sunday brother... I just dey inside my shell.... Lionsbet don reduce odds.. I port go nairabet and 1xBet.... My beloved megabet don hibernate lipsrsealed

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:32pm On Dec 03, 2017
Chiadikaobi:
My sister wey dey serve for ebonyi promise me 2k from her allawee. But federal govt never approve and release money to Nysc director wey go later release am to banks and bank go release am to my sis, then my sis go send am to me.

If federal govt release am to Nysc,then Nysc go release am to bank and bank go release am to my sis, then she go send am to me, by God's grace if my Mb never expire and quickteller no charge me #100 for transaction, i fit pay tithe of #200 for the house to share.

I get heart of Gold.....just dey pray for me

grin juz dey pray say when u need help badly for real life make another person nor tel u dis kind tn oo

grin

Pray hard oo.. If not u go regret am oo
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 12:32pm On Dec 03, 2017
TRIPLE YOUR MONEY grin 0% ASSURANCE


Eredivisie
PSV Eindhoven - Sparta Rotterdam
1 & Over1.5goals @ 1.20

Serie C
Livorno - Arzachena
Over1.5goals @ 1.25

Serie A
Inter - Chievo
2-5 Goals @ 1.30

First Division B
Oud-Heverlee - FC Tubize
Over1.5goals @ 1.25

1st Division
Anorthosis FC - Nea Salamina
1 @ 1.30


Cumulative Odd : 3.25
Booking : 63F5PCH

2 Likes 1 Share

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by iykepats(m): 12:35pm On Dec 03, 2017
gnykelly:


now let us go back to where we stop.

beryern leverkuse V dortmund 1-1. I told you it will end in draw.

You obviously didn't get my point, I never argued about the draw. You said Dortmund have strong defence, a team that conceded 15 goals in their last 5 games prior to yesterday. That's not a strong defence in my opinion .
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Chiadikaobi(m): 12:35pm On Dec 03, 2017
Nasty22:

Chiadikaobi na him suppose tell us what's up o... I need to multiply that money aswear
I dey follow chiefpiiko back to back for mail. The chief dey reply mail like lightening. He tell me say very soon say him account get fault lastweek.

E be like say termite invade the control switch wey dey do transfer from bank to bank.......Na prayer sure pass now

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 12:41pm On Dec 03, 2017
austino677:
lol... Happy sunday brother... I just dey inside my shell.... Lionsbet don reduce odds.. I port go nairabet and 1xBet.... My beloved megabet don hibernate lipsrsealed
Na you be Boss still.. Shey make i drop my akkant details?..At all at all grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Chiadikaobi(m): 12:42pm On Dec 03, 2017
johnstar:


grin juz dey pray say when u need help badly for real life make another person nor tel u dis kind tn oo

grin

Pray hard oo.. If not u go regret am oo
my brother i don get reply wey pass oo. That season everton trash man U 3-0. I give man U handicap 2 to complete my 1.5 odd come play am with my last 1k for school on a cool sunday morning (na God punish me say i no go church that day come dey bet).

I later meet my guy narrate my story give am make him find me something to hold body. He tell me say "Mr lowodd, the lord i serve will not let you down, he is your strenght, keep on trusting in him".

I dust my nyansh comot him room

3 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by austino677(m): 12:45pm On Dec 03, 2017
Lhimeet:
Na you be Boss still.. Shey make i drop my akkant details?..At all at all grin
make December reach first grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:47pm On Dec 03, 2017
Chiadikaobi:
my brother i don get reply wey pass oo. That season everton trash man U 3-0. I give man U handicap 2 to complete my 1.5 odd come play am with my last 1k for school on a cool sunday morning (na God punish me say i no go church that day come dey bet).

I later meet my guy narrate my story give am make him find me something to hold body. He tell me say "Mr lowodd, the lord i serve will not let you down, he is your strenght, keep on trusting in him".

I dust my nyansh comot him room
cheesy grin grin grin cheesy
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Chiadikaobi(m): 12:54pm On Dec 03, 2017
ChiefPiiko:
Mark 11:24
Therefore I tell you, whatever you ask for in prayer, believe that you have received it, and it will be yours.

Chief e be like say you dey for spirit. Na this chapter and verse we carry do prayer point today.

I just dey shout "chiefpiiko must settle me today, any hand holding chief must curve like messi freekick."

As i take call your name people begin think say that name na agent of destruction

2 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 12:54pm On Dec 03, 2017
austino677:
make December reach first grin
Na november you dey for ya side dre?...Today na Dec 3 abi which dec you dey talk? ...Hahaha grin

2 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Hafeexla(m): 12:55pm On Dec 03, 2017
Lhimeet:
TRIPLE YOUR MONEY grin 0% ASSURANCE

Eredivisie PSV Eindhoven - Sparta Rotterdam 1 & Over1.5goals @ 1.20
Serie C Livorno - Arzachena Over1.5goals @ 1.25
Serie A Inter - Chievo 2-5 Goals @ 1.30
First Division B Oud-Heverlee - FC Tubize Over1.5goals @ 1.25
1st Division Anorthosis FC - Nea Salamina 1 @ 1.30

Cumulative Odd : 3.25 Booking : 63F5PCH
Plz Check Ur Mail, Authorize My Message
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by austino677(m): 1:00pm On Dec 03, 2017
Lhimeet:

Na november you dey for ya side dre?...Today na Dec 3 abi which dec you dey talk? ...Hahaha grin
na 25th ooo grin

(1) (2) (3) ... (4526) (4527) (4528) (4529) (4530) (4531) (4532) ... (4897)

If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here / Football (+Other Sports) Betting Season 12 / ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.