Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,240 members, 7,780,469 topics. Date: Thursday, 28 March 2024 at 03:02 PM

Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" - Celebrities (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" (62938 Views)

Real Wizkid Face When Not Edited / Man Recreates Wizkid Face Mask Photo With Polythene Bag. See Reactions (Photos) / Lady Tattoos Wizkid's Face And His Starboy Logo On Her Back(Pics, Video) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 8:22am On Dec 17, 2017
biacan:
Why nah martin

If to say I know say to get better serious babe wey nor dey lie go dey hard me like this,I for take am up that time...

But all thesame we nor go die sha,we go still dey observ to see how tinz dey go for life...
After all my uncle spend all the year's for US be him con nigeria con die,and now na him brother's na dem dey enjoy him wealth,so iffa die like that am not the firstgringrin
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by QueenMarvella(f): 9:39am On Dec 17, 2017
Ehya..... grin

Different wahala for different people
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Diso60090(m): 10:18am On Dec 17, 2017
Where is the girl and the tattoo people can lie
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Nobody: 11:16am On Dec 17, 2017
too much weed too much SK too much highness makes a junky think she never get married.
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Nobody: 11:18am On Dec 17, 2017
wizkid preek dey hungry dis one bad bad. and she go chop am.
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Blissp99(f): 12:03pm On Dec 17, 2017
But she's really Cute
Just that her Sense needs to be Upgraded b4 it's 2018
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 12:54pm On Dec 17, 2017
Martin0:


If to say I know say to get better serious babe wey nor dey lie go dey hard me like this,I for take am up that time...

But all thesame we nor go die sha,we go still dey observ to see how tinz dey go for life...
After all my uncle spend all the year's for US be him con nigeria con die,and now na him brother's na dem dey enjoy him wealth,so iffa die like that am not the firstgringrin
Ehmmmmmmm Martin sorry I kept you waiting I went to church that's why.......which girl dey lie give you......? why are you wishing yourself death please stop it don't make me sad abeg........you're becoming so emotional which is bad you actually need someone to talk to at this point of time........ Martin what happened
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 1:31pm On Dec 17, 2017
biacan:
Ehmmmmmmm Martin sorry I kept you waiting I went to church that's why.......which girl dey lie give you......? why are you wishing yourself death please stop it don't make me sad abeg........you're becoming so emotional which is bad you actually need someone to talk to at this point of time........ Martin what happened

No wahala I nor dey vexgrin
Hia I nor talk say e get girl wey dey lie to me ooogrin
Hahahah biacan biacangrin
I am not going emotional ooogringrin
So u don finally become commissioner for happiness abi? Carry on ooogrin
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Harrynight(m): 3:08pm On Dec 17, 2017
Martin0:


Oh,I knew itgrin ok I will talk to hergrin

oya na...Epp a broda
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 4:01pm On Dec 17, 2017
Harrynight:

oya na...Epp a broda
No wahala ogbenigrin

1 Like

Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 6:43pm On Dec 17, 2017
biacan:
Ehmmmmmmm Martin sorry I kept you waiting I went to church that's why.......which girl dey lie give you......? why are you wishing yourself death please stop it don't make me sad abeg........you're becoming so emotional which is bad you actually need someone to talk to at this point of time........ Martin what happened

Biacan na here u dey talk abt
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:19pm On Dec 17, 2017
Martin0:

Biacan na here u dey talk abt
Yes sir
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:26pm On Dec 17, 2017
biacan:
Yes sir
Ok,so wetin by ur question for here now?grin
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:31pm On Dec 17, 2017
Martin0:


Ok,so wetin by ur question for here now?grin
The things you said there where emotional can you please explain
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:33pm On Dec 17, 2017
biacan:
The things you said there where emotional can you please explain

Hia na wa ooo those tinz na in the past na..story too long oogrin
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:37pm On Dec 17, 2017
embarassed
Martin0:

Hia na wa ooo those tinz na in the past na..story too long oogrin
It almost made me cry can you please tell me cry
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:45pm On Dec 17, 2017
biacan:
embarassed It almost made me cry can you please tell me cry

Sharrap eegringrin
U can't play mecheesy
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:46pm On Dec 17, 2017
Martin0:

Sharrap eegringrin U can't play mecheesy
True Martin I'm serious
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:48pm On Dec 17, 2017
biacan:
True Martin I'm serious

Eee see biacan oogringrin Ok nor worry na old stories jus forget all those tinz
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:48pm On Dec 17, 2017
Martin0:



Eee see biacan oogringrin
Ok nor worry na old stories jus forget all those tinz
I just wanted to know
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:52pm On Dec 17, 2017
biacan:
I just wanted to know
I said forget it.
gringringrin
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:57pm On Dec 17, 2017
Martin0:

I said forget it.
gringringrin
Ok sir
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 8:00pm On Dec 17, 2017
biacan:
Ok sir
Ah na wa oo u too strong oogrin
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 8:00pm On Dec 17, 2017
biacan:
Ok sir
biacan:
Ok sir

Ah na wa oo u too strong oogrin
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 8:01pm On Dec 17, 2017
Martin0:

Ah na wa oo u too strong oogrin
Forget
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 8:08pm On Dec 17, 2017
biacan:
Forget

Hahahah na me u con dey tell forget now abigringrin
Come nor con dey vex oogringrin If u dey vex for me e nor go work oo,me na happy man anytime anydaygringrin So better be happy now oogrin
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 8:31pm On Dec 17, 2017
Martin0:



Hahahah na me u con dey tell forget now abigringrin

Come nor con dey vex oogringrin
If u dey vex for me e nor go work oo,me na happy man anytime anydaygringrin
So better be happy now oogrin
I'm sorry Martin
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 9:13pm On Dec 17, 2017
Martin0:



Hahahah na me u con dey tell forget now abigringrin

Come nor con dey vex oogringrin
If u dey vex for me e nor go work oo,me na happy man anytime anydaygringrin
So better be happy now oogrin
OK I Don hear you but that hurt me real bad
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 9:23pm On Dec 17, 2017
biacan:
OK I Don hear you but that hurt me real bad

Ok sorry I nor know na!
Next time I nor go dey share those kin new's with you again..
Abeg upload something e get wetin I wan check!
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 9:33pm On Dec 17, 2017
Martin0:


Ok sorry I nor know na!
Next time I nor go dey share those kin new's with you again..
Abeg upload something e get wetin I wan check!
not like that........ I mean you just ignore me because I said forget which actually hurt me so much......

Check now
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 9:40pm On Dec 17, 2017
biacan:
not like that........ I mean you just ignore me because I said forget which actually hurt me so much......

Check now

Why u nor dey use another oneabeg use another one first
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 9:41pm On Dec 17, 2017
biacan:
not like that........ I mean you just ignore me because I said forget which actually hurt me so much......

Check now

No nor reason am like that,it jus a tacticsgrin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Bobrisky Leaks Chats With MC Galaxy / Bewaji Folashade Buys A New Car. Her First Major Achievement In 2020 / Mercy Aigbe: "I Wear Bum Shorts So That Girls Will Not Snatch My Husband"

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.