Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,589 members, 7,958,821 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 03:37 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" (63627 Views)
Real Wizkid Face When Not Edited / Man Recreates Wizkid Face Mask Photo With Polythene Bag. See Reactions (Photos) / Lady Tattoos Wizkid's Face And His Starboy Logo On Her Back(Pics, Video) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 8:22am On Dec 17, 2017 |
biacan: If to say I know say to get better serious babe wey nor dey lie go dey hard me like this,I for take am up that time... But all thesame we nor go die sha,we go still dey observ to see how tinz dey go for life... After all my uncle spend all the year's for US be him con nigeria con die,and now na him brother's na dem dey enjoy him wealth,so iffa die like that am not the first |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by QueenMarvella(f): 9:39am On Dec 17, 2017 |
Ehya..... Different wahala for different people |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Diso60090(m): 10:18am On Dec 17, 2017 |
Where is the girl and the tattoo people can lie |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Nobody: 11:16am On Dec 17, 2017 |
too much weed too much SK too much highness makes a junky think she never get married. |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Nobody: 11:18am On Dec 17, 2017 |
wizkid preek dey hungry dis one bad bad. and she go chop am. |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Blissp99(f): 12:03pm On Dec 17, 2017 |
But she's really Cute Just that her Sense needs to be Upgraded b4 it's 2018 |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 12:54pm On Dec 17, 2017 |
Martin0:Ehmmmmmmm Martin sorry I kept you waiting I went to church that's why.......which girl dey lie give you......? why are you wishing yourself death please stop it don't make me sad abeg........you're becoming so emotional which is bad you actually need someone to talk to at this point of time........ Martin what happened |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 1:31pm On Dec 17, 2017 |
biacan: No wahala I nor dey vex Hia I nor talk say e get girl wey dey lie to me ooo Hahahah biacan biacan I am not going emotional ooo So u don finally become commissioner for happiness abi? Carry on ooo |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Harrynight(m): 3:08pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: oya na...Epp a broda |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 4:01pm On Dec 17, 2017 |
Harrynight:No wahala ogbeni 1 Like |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 6:43pm On Dec 17, 2017 |
biacan: Biacan na here u dey talk abt |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:19pm On Dec 17, 2017 |
Martin0:Yes sir |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:26pm On Dec 17, 2017 |
biacan:Ok,so wetin by ur question for here now? |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:31pm On Dec 17, 2017 |
Martin0:The things you said there where emotional can you please explain |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:33pm On Dec 17, 2017 |
biacan: Hia na wa ooo those tinz na in the past na..story too long oo |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:37pm On Dec 17, 2017 |
Martin0:It almost made me cry can you please tell me |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:45pm On Dec 17, 2017 |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:46pm On Dec 17, 2017 |
Martin0:True Martin I'm serious |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:48pm On Dec 17, 2017 |
biacan: Eee see biacan oo Ok nor worry na old stories jus forget all those tinz |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:48pm On Dec 17, 2017 |
Martin0:I just wanted to know |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 7:52pm On Dec 17, 2017 |
biacan:I said forget it. |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:57pm On Dec 17, 2017 |
Martin0:Ok sir |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 8:00pm On Dec 17, 2017 |
biacan:Ah na wa oo u too strong oo |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 8:00pm On Dec 17, 2017 |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 8:01pm On Dec 17, 2017 |
Martin0:Forget |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 8:08pm On Dec 17, 2017 |
biacan: Hahahah na me u con dey tell forget now abi Come nor con dey vex oo If u dey vex for me e nor go work oo,me na happy man anytime anyday So better be happy now oo |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 8:31pm On Dec 17, 2017 |
Martin0:I'm sorry Martin |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 9:13pm On Dec 17, 2017 |
Martin0:OK I Don hear you but that hurt me real bad |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 9:23pm On Dec 17, 2017 |
biacan: Ok sorry I nor know na! Next time I nor go dey share those kin new's with you again.. Abeg upload something e get wetin I wan check! |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 9:33pm On Dec 17, 2017 |
Martin0:not like that........ I mean you just ignore me because I said forget which actually hurt me so much...... Check now |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 9:40pm On Dec 17, 2017 |
biacan: Why u nor dey use another oneabeg use another one first |
Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by Martin0(m): 9:41pm On Dec 17, 2017 |
biacan: No nor reason am like that,it jus a tactics |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
Taiwo Ajai-Lycett: I Was Robbed & Raped At 65, Dropped Out At 16, Widowed At 52 / Chioma Wears 'Wedding Ring' To Ademola Adeleke's Inauguration (Photos) / Simi Shows Off Her Sitting Room (Photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |