How Can I Earn 5k Before Xmas? - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › How Can I Earn 5k Before Xmas? (530 Views)
| How Can I Earn 5k Before Xmas? by jilwa(op): 10:40am On Dec 21, 2017 |
Abeg make una no vex, no be beg I dey beg, na ask I dey ask... which job I fit do to earn at least 5-10k before Xmas or New Year. I dey coal city but I fit come for any part of the country once transport and welfare is gauranteed. Help a bro out!! |
| Re: How Can I Earn 5k Before Xmas? by goggleit: 10:43am On Dec 21, 2017 |
Naira bet 8 games of over 2.5 put #100 ![]() |
| Re: How Can I Earn 5k Before Xmas? by jilwa(op): 10:50am On Dec 21, 2017 |
goggleit:I go try am with just N500, but I'm not a gambler, I believe in work,choice and not chance. Na cos e hold me for neck, I wan sell my phone sef. If I exhaust 5H with no positive outcome I go quit o,cos I cannot come and burn my very limited resources. Send me the codes for the games bro. |
| Re: How Can I Earn 5k Before Xmas? by goggleit: 11:04am On Dec 21, 2017 |
Send your number jilwa: |
| Re: How Can I Earn 5k Before Xmas? by jilwa(op): 11:08am On Dec 21, 2017 |
goggleit:08103448504, please bro this better be worth it. I'll have to fast today to play this game. Oshe! |
With Just N70,000 You Can Get This Chair Before Xmas • 10 Different Types Of Women You Will Likely Meet This Xmas At Your Village • Earn 5k For Each Email Processed... • 2 • 3 • 4
What To Do When There Is A Fire Outbreak. • Valentine Gifts For My Boyfriend • Womb Witch’ Urges Women To Drink Their Own Menstrual Blood
