Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (310) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 12 (6441939 Views)
1 2 3 ... 307 308 309 310 311 312 313 ... 7122 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rastaLivity: 5:05pm On Jan 28, 2018 |
would have score 3/3 this weekend if not for this particular
ticket that went TUEH. B946EZSPAPQWQZ-2065911 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:20pm On Jan 28, 2018 |
atletico make una behave o, na 3 goals me need o |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chidexter(m): 5:20pm On Jan 28, 2018 |
iamsirmichael1:Add me for mind. Abeg I want to be greedy too |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chidexter(m): 5:21pm On Jan 28, 2018 |
rednuth:Three goals!! I hope u checked d game well before playing |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:24pm On Jan 28, 2018 |
Chidexter:i no even no sey i add dem untill i placed d bet finish :/ |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by MrJames007: 5:27pm On Jan 28, 2018 |
rednuth:I'm even begging dem 2 score only 1 even if na own goal, u dey ask for 3 ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:29pm On Jan 28, 2018 |
MrJames007:lol.. baba na 3 me need oo, or make palmas nack dem d 3 goals o |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by austino677(m): 5:32pm On Jan 28, 2018 |
rednuth:i just need one ![]()
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:33pm On Jan 28, 2018 |
B958EZERCQZSAE-4801223 Well, Since bet9ja Don do there werey for red card Make we port go bonanzawin How the thing tey be Share your experience please |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:35pm On Jan 28, 2018 |
austino677:chei, na enjoyment u dey oo. shebi u bin talk say no atletico for ur games again after dem loose one tym like dah? pray make i see 3 goals o. i dream say u be better pastor ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:37pm On Jan 28, 2018 |
kai.. lion don kill me oo. x2 over 1.5 ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:39pm On Jan 28, 2018 |
rednuth:Them don score one abi? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chidexter(m): 5:41pm On Jan 28, 2018 |
austino677:I gave dem under 1.5 inplay |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by austino677(m): 5:41pm On Jan 28, 2018 |
rednuth:lol na. Manchester United i remember talking about and other nonsense league (Greece, wales and co) |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by austino677(m): 5:42pm On Jan 28, 2018 |
Chidexter:i watched about 25mins of the game torres just dey spoil the goals |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Austeeenxx: 5:43pm On Jan 28, 2018 |
Bordeaux silently doing the Lord's bidding. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:43pm On Jan 28, 2018 |
iamsirmichael1:yes oo.. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by iDROID: 5:44pm On Jan 28, 2018 |
maynia:Like every other bookie. You fund with your card and withdrawals are processed in minutes. An alternative to Bonanzawin is Megabet.ng since they've got more deposit options. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Lordseyad(m): 5:44pm On Jan 28, 2018 |
I still don't know what Lyon is trying to do today.. if na play, make una stop am o.. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by RoyalBlak007: 5:44pm On Jan 28, 2018 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:45pm On Jan 28, 2018 |
Chidexter:Oyo lowa.. under kor, bridge ni ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:46pm On Jan 28, 2018 |
austino677:okay.. 2goals now e remain one make i switch to lyon prayer |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:46pm On Jan 28, 2018 |
RoyalBlak007: yes bro.. make dem behave o |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by ogasman(m): 5:48pm On Jan 28, 2018 |
Win and drop offering Booking Number: 6GGPXV5 28/01/2018 17:23:43 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by austino677(m): 5:48pm On Jan 28, 2018 |
rednuth:both scored |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by RoyalBlak007: 5:49pm On Jan 28, 2018 |
rednuth:Marcelo just pulled [color=#F5A215]one back for them. A GLIMMER OF HOPE [/color] |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:49pm On Jan 28, 2018 |
iDROID:Alright... I wan port go another betting side for that no red card option.,bet9ja Don do werey, so am looking for a good site. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:49pm On Jan 28, 2018 |
iDROID:Alright... I wan port go another betting side for that no red card option.,bet9ja Don do werey, so am looking for a another site. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:52pm On Jan 28, 2018 |
RoyalBlak007:lion too mumu ehn.. now 3-1 eh |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by RoyalBlak007: 5:54pm On Jan 28, 2018 |
rednuth:Two penalties ![]() [color=#F5A215] There's no way back from this. Unless Depay and Traore come in early[/color] |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:54pm On Jan 28, 2018 |
I just know say na initial gragra dey worry Bordeaux, na so Hoffenheim do yesterday but still lose |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:56pm On Jan 28, 2018 |
iDROID:Is there any but on that bonanzawin please |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here • Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 5 guest(s)




