Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,033 members, 7,838,583 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 05:42 AM

Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread - TV/Movies (16) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread (3914050 Views)

BBNaija: Pepper Dem Meets Double Wahala Housemates (Photos) / Bbnaija 2018: Sex In The Toilet, Cee-c And 3 Talking Points Of ‘double Wahala' / Real Names Of 2018 Housemates Of Big Brother Naija (Double Wahala) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (3606) (Reply) (Go Down)

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by jibs4lv(m): 7:37pm On Jan 28, 2018
Chikita66:
Miracle is so cute and he is Igbo too, Nina is an imsu girl, final year student.

See miracle, awwww!
let's catch fun together pls my sis don't tribalize this show abeg

10 Likes

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Divay22(f): 7:37pm On Jan 28, 2018
qualityGod:
lol I dey sa oooo
I don see you... We dey der together
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by toseen7: 7:37pm On Jan 28, 2018
FrankGiel:
Welcome baba
Boss mi, how you dey?
Welcome to double wahala cheesy
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Northkendal(f): 7:37pm On Jan 28, 2018
Lmao. Mgbeke
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by vladimiros: 7:38pm On Jan 28, 2018
so far

nina": chinco gifty

kbrule: miyonse with sense

Vandora's: mama breast

miracle: fine boy no pimples

the rest nah nothing

3 Likes 1 Share

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 7:38pm On Jan 28, 2018
B.S. This sh#t ain't worth it. THE CHAN EAGLES ROCK! Back to the game.
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by to9ine: 7:39pm On Jan 28, 2018
Ibkayee, Giel, toseen7.. I hail
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Giel: 7:39pm On Jan 28, 2018
FrankGiel:

Yo fam!!
Hiii!!!
Been long cheesy
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by oshe11: 7:39pm On Jan 28, 2018
NINA is acting like a fake HOUSEMATE....

WATCH THE SPACE
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by LesbianBoy(m): 7:39pm On Jan 28, 2018
This one's don't look like they have talent
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Akshow: 7:39pm On Jan 28, 2018
Mgbeke everywhere. Only miracle.vandora the with dadq make sense
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Tetragramaton(m): 7:39pm On Jan 28, 2018
Afam4eva:
Mgbeke plenty for this year edition oo...i hope the remaining girls make sense.


No be only mgbeke, where I dey everybody just dey say the first girl nina and the princess look like olosho. The princess say she be PR manager at a construction firm. With the way she is licking her lips and rolling her body. Na real PR manager. Her company go make money wella

1 Like

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 7:39pm On Jan 28, 2018
I think say Kiss Daniel get court case? grin
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by barallanee(f): 7:40pm On Jan 28, 2018
Thunder fire NEPA.after d first four dem take light ..
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Coyotejack(m): 7:40pm On Jan 28, 2018
Kiss Daniel performing
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ibkayee(f): 7:40pm On Jan 28, 2018
to9ine:
Ibkayee, G.iel, tos.een7.. I hail
Hey dear kiss
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by jibs4lv(m): 7:40pm On Jan 28, 2018
osheeeeeeeeeey kiss D bobo
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk01: 7:40pm On Jan 28, 2018
Miracle dey find kitchen oooo. Baby, I'm making you dinner already. kiss kiss
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by oshe11: 7:40pm On Jan 28, 2018
Why is KISS performing MAMA


His EX Manager shud sue BBN and KISS


See his real Voice self......

VERY WACK
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by vladimiros: 7:40pm On Jan 28, 2018
Akshow:
Mgbeke everywhere. Only miracle.vandora the with dadq make sense

that Nina girl nah confam village girl

1 Like

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by danduchi(m): 7:41pm On Jan 28, 2018
# BBNaija pls let’s end the show already ,we have our winner# BBNaija pls let’s end the show already ,we have our winner# BBNaija pls let’s end the show already ,we have our winner
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Coyotejack(m): 7:41pm On Jan 28, 2018
Mekwe go plenty ooooo

1 Like

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by barallanee(f): 7:41pm On Jan 28, 2018
Tetragramaton:



No be only mgbeke, where I dey everybody just dey say the first girl nina and the princess look like olosho. The princess say she be PR manager at a construction firm. With the way she is licking her lips and rolling her body. Na real PR manager. Her company go make money wella

1 Like

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by manneger2: 7:41pm On Jan 28, 2018
The mana we lie about our age in this country is too bad, imagine Miracle 22 years,

1 Like

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 7:42pm On Jan 28, 2018
Kiss Daniel should play yeba now.
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by toseen7: 7:42pm On Jan 28, 2018
to9ine:
Ib.kayee, Gi.el, tos.een7.. I hail
I hail back boss, welcome on board!
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Afam4eva(m): 7:42pm On Jan 28, 2018
oshe11:
Why is KISS performing MAMA



His EX Manager shud sue BBN and KISS



See his real Voice self......


VERY WACK
Una mouth sef
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by jibs4lv(m): 7:42pm On Jan 28, 2018
vladimiros:


that Nina girl nah confam village girl
na over excited dey worry am
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Akorkor(f): 7:43pm On Jan 28, 2018
Tetragramaton:



No be only mgbeke, where I dey everybody just dey say the first girl nina and the princess look like olosho. The princess say she be PR manager at a construction firm. With the way she is licking her lips and rolling her body. Na real PR manager. Her company go make money wella

The two of them actually looks like olowo especially the one licking and rolling her tongue and finger... This season go bad
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 7:43pm On Jan 28, 2018
Blackhawk01:
Miracle dey find kitchen oooo. Baby, I'm making you dinner already. kiss kiss
HahahahahhahahHHHgrin, leave my miracle o, I go burst your head cheesy.
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 7:43pm On Jan 28, 2018
Team Dee-One already... Chai the guys are just too cute for the eyes
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by COOL10(m): 7:43pm On Jan 28, 2018
Akshow:
ashawo
. Na your ashawo? grin

1 Like

(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (3606) (Reply)

BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.