Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread - TV/Movies (16) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread (4571199 Views)
1 2 3 ... 13 14 15 16 17 18 19 ... 3606 Reply (Go Down)
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by jibs4lv(m): 7:37pm On Jan 28, 2018 |
Chikita66:let's catch fun together pls my sis don't tribalize this show abeg |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Divay22(f): 7:37pm On Jan 28, 2018 |
qualityGod:I don see you... We dey der together |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by toseen7: 7:37pm On Jan 28, 2018 |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Northkendal(f): 7:37pm On Jan 28, 2018 |
Lmao. Mgbeke |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by vladimiros: 7:38pm On Jan 28, 2018 |
so far nina": chinco gifty kbrule: miyonse with sense Vandora's: mama breast miracle: fine boy no pimples the rest nah nothing |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 7:38pm On Jan 28, 2018 |
B.S. This sh#t ain't worth it. THE CHAN EAGLES ROCK! Back to the game. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by to9ine: 7:39pm On Jan 28, 2018 |
Ibkayee, Giel, toseen7.. I hail |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Giel: 7:39pm On Jan 28, 2018 |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by oshe11: 7:39pm On Jan 28, 2018 |
NINA is acting like a fake HOUSEMATE.... WATCH THE SPACE |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by LesbianBoy(m): 7:39pm On Jan 28, 2018 |
This one's don't look like they have talent |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Akshow: 7:39pm On Jan 28, 2018 |
Mgbeke everywhere. Only miracle.vandora the with dadq make sense |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Tetragramaton(m): 7:39pm On Jan 28, 2018 |
Afam4eva:No be only mgbeke, where I dey everybody just dey say the first girl nina and the princess look like olosho. The princess say she be PR manager at a construction firm. With the way she is licking her lips and rolling her body. Na real PR manager. Her company go make money wella |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 7:39pm On Jan 28, 2018 |
I think say Kiss Daniel get court case? ![]() |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by barallanee(f): 7:40pm On Jan 28, 2018 |
Thunder fire NEPA.after d first four dem take light .. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Coyotejack(m): 7:40pm On Jan 28, 2018 |
Kiss Daniel performing |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ibkayee(f): 7:40pm On Jan 28, 2018 |
to9ine:Hey dear |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by jibs4lv(m): 7:40pm On Jan 28, 2018 |
osheeeeeeeeeey kiss D bobo |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk01: 7:40pm On Jan 28, 2018 |
Miracle dey find kitchen oooo. Baby, I'm making you dinner already. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by oshe11: 7:40pm On Jan 28, 2018 |
Why is KISS performing MAMA ![]() His EX Manager shud sue BBN and KISS See his real Voice self...... VERY WACK |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by vladimiros: 7:40pm On Jan 28, 2018 |
Akshow:that Nina girl nah confam village girl |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by danduchi(m): 7:41pm On Jan 28, 2018 |
# BBNaija pls let’s end the show already ,we have our winner# BBNaija pls let’s end the show already ,we have our winner# BBNaija pls let’s end the show already ,we have our winner |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Coyotejack(m): 7:41pm On Jan 28, 2018 |
Mekwe go plenty ooooo |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by barallanee(f): 7:41pm On Jan 28, 2018 |
Tetragramaton:
|
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by manneger2: 7:41pm On Jan 28, 2018 |
The mana we lie about our age in this country is too bad, imagine Miracle 22 years, |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 7:42pm On Jan 28, 2018 |
Kiss Daniel should play yeba now. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by toseen7: 7:42pm On Jan 28, 2018 |
to9ine:I hail back boss, welcome on board! |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Afam4eva(m): 7:42pm On Jan 28, 2018 |
oshe11:Una mouth sef |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by jibs4lv(m): 7:42pm On Jan 28, 2018 |
vladimiros:na over excited dey worry am |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Akorkor(f): 7:43pm On Jan 28, 2018 |
Tetragramaton:The two of them actually looks like olowo especially the one licking and rolling her tongue and finger... This season go bad |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 7:43pm On Jan 28, 2018 |
Blackhawk01:HahahahahhahahHHH , leave my miracle o, I go burst your head . |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 7:43pm On Jan 28, 2018 |
Team Dee-One already... Chai the guys are just too cute for the eyes |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by COOL10(m): 7:43pm On Jan 28, 2018 |
Akshow:. Na your ashawo? ![]() |
BBNaija: Pepper Dem Meets Double Wahala Housemates (Photos) • Bbnaija 2018: Sex In The Toilet, Cee-c And 3 Talking Points Of ‘double Wahala' • Real Names Of 2018 Housemates Of Big Brother Naija (Double Wahala) • 2 • 3 • 4
What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now? • BBNaija 2021 Live Updates Thread
Viewing this topic: 5 guest(s)


