Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** - Autos (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** (6361 Views)
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 2:53pm On Feb 12, 2018 |
jarkbauer:How about if the Vin was swapped ? ? |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Nobody: 3:15pm On Feb 12, 2018 |
erico2k2:He doesn’t know that his scamming days are over on NL, at least under this ID. He’ll even be scooped out if he opens another ID ![]() |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Megatone(op): 3:16pm On Feb 12, 2018 |
erico2k2:Oga dis ur english fit give person typhoid. Time wey you go use go school, u dey NL dey yarn dust. E be like say na daura sec school u go. |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Nobody: 3:17pm On Feb 12, 2018 |
erico2k2:Don’t mind him. The Copart number is the golden egg. |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by timifakay(m): 4:01pm On Feb 12, 2018 |
sholarb:Yea, in miles. |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Nobody: 4:17pm On Feb 12, 2018 |
EgunMogaji:He's busy playing "God exists, or God does not exist" |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 7:58pm On Feb 12, 2018 |
Megatone:So U yeye reach like dis?where U see English 4 that post I make up there? U wan go English side abi U nor realize say nah England I dey stay?by default I supose be English ![]() |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 8:01pm On Feb 12, 2018 |
EgunMogaji:nah to store his IP sure pass, anytime E post, we go let am know say we dey here! |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Nobody: 8:33pm On Feb 12, 2018*. Modified: 9:20pm On Feb 12, 2018 |
erico2k2:Bros, you dey England? Chai help me port there o. According to OP, na IDP I dey, and man must comot sharp sharp ![]() Megatone: |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Megatone(op): 10:23pm On Feb 12, 2018 |
erico2k2:Joblessness na disease. If to say u get work u no go dey get erection wen u c my post. Sha no too cum quick dis nite cus na ur way. As u dey masturbate on top my matter. EgunMogaji:No dey der cus na der u suppose dey. Wait dem go soon open grazing field make u for dey chop 3 square meal bcus u need am |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Nobody: 10:26pm On Feb 12, 2018 |
Megatone:You don’t even know how to quote properly. But you know how to cheat fellow Nigerians though ![]() |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 11:24pm On Feb 12, 2018 |
Megatone:No we get job, earning genuine wage, not SCAMMING PEOPLE THIEF LIKE YOU.na to Scam people nah your life depend on.No chop for you!
|
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Megatone(op): 10:58pm On Feb 14, 2018 |
erico2k2:@ earning genuine wage as a certified SLAVE. BTW continue masturbating till ur d!ck peel finish. I still dey sell. Oya i dey my house come and beat me. ![]() |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 11:03am On Feb 15, 2018 |
Megatone:and and U dey here dey hustle , your MUMUNESS get CV I swear down
|
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Megatone(op): 12:40pm On Feb 15, 2018 |
erico2k2:I can observe ur stup!dy is genetic and ur mental slavery has no boundries...... BTW continue doing a good job by updating my post. I might just pay u some peanuts (commission) for a job well done to add to ur miserable chicken feed income.
|
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 2:36pm On Feb 15, 2018*. Modified: 3:22pm On Feb 15, 2018 |
Megatone:you mean longing you pry SCAM? ahah dont worry your credit go soon finish, me I get unlimited internet and its my day off so I get your time,one pay cheque frm me go gaurantee the future of your whole generation born and unborn ,THIEF
|
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Megatone(op): 3:26pm On Feb 15, 2018 |
erico2k2:U wey b less privilaged untop ur shift work dey claim pay cheque.... lol
|
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 3:28pm On Feb 15, 2018 |
Megatone:U wey dey beg people to sell their cars get % ahah, dont worry keep up, you MB go soon finish, when I sold cars, I bought direct from the EU and US, nor be 3rd party scammer like U
|
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by Cosplay: 7:44pm On Mar 20, 2018 |
erico2k2:The bros no learn im lesson o https://www.nairaland.com/4365629/2013-honda-accord-tokunbo-power |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by erico2k2(m): 8:15pm On Mar 20, 2018 |
Ipfreely:Confirm THIEF WITH ID CARD, Just look at mileage ahahah ![]() |
| Re: Toyota Highlander 2009 Tokunbo. Accident Free ** Re called ** by millomaniac: 10:49pm On Apr 14, 2018 |
thebigkendo: una no go use laff kii me here abeg ![]() |
Range Rover Sport 2009 Tokunbo #5.5M 08096577304 • Tokunbo Accident Free/Open Roof/Leather 2006 Honda Pilot EX-L------SOLD------- • Sharp Matrix S (sport) 2009 Tokunbo #3.45M 08096577304 • 2 • 3 • 4
Monglitch • 2006 Toyota Rav4 For Sale • Very Clean Tokunbo Volkswagen Golf 4 2002 @ N950,000.00 Call 08023416552
