Naija Don Tire Me - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Naija Don Tire Me (572 Views)
| Naija Don Tire Me by henrygold100(op): 5:02pm On Feb 23, 2018 |
Pls i want to dis kweshon, y on earth does it takes 2 to 3 years to get national I D card. Sumtin dat shud in done in days or even dat day u applied. They shud look into this matter ooo |
| Re: Naija Don Tire Me by dlondonbadboy: 5:25pm On Feb 23, 2018 |
henrygold100:So Nigeria tire you because of ID card? This one never know where dey pain am... Fulani herdsmen don Chase you before? Hunger don wipe your brain before? You don first think, cry, sleep off..begin think for dream? You don first use your last card take play bet9ja? You don see your CV for iya kudirat roasted plantain stand? My guy, Nigeria never tire you...you just dey start. |
| Re: Naija Don Tire Me by nabiz(m): 5:30pm On Feb 23, 2018 |
dlondonbadboy:lol |
Naija Don Overtake India As Di Country Wey Poverty Wear Face Cap • Naija Don Tire Me!!! • I Don Tire For This Country • 2 • 3 • 4
Muhammadu Buhari Is Waiting For Nigerians To Decide On His Re-election In 2019 • Creation Of State Police ..unfulfilled Promise By APC (Photos) • UK Urges Buhari To “fulfil Contract With Nigerians”