SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 - Autos (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 (4184 Views)
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by Cosplay: 7:04pm On Feb 28, 2018 |
This Oga sef. As you comot the accident free why you co come indicate say the accident dey but na minor.
|
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by Timileyinoyelam(op): 2:09pm On Mar 02, 2018 |
Cosplay:Thanks for posting that u could have have used d money u used to buy data to feed itself and ur hungry family so they don't die of hunger. |
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by Cosplay: 9:17pm On Mar 02, 2018 |
Timileyinoyelam:O boy you be first class idiot o. You sure say you be circumcised at all? Your papa na mad man? So because say you dey try cheat people person dey cast you you dey vex? o boy I go dey cast you forever and ever if you no go gree do the right thing. You na common criminal na. E get people wey do pass you for here yet dem take lesson don dey do better. Omo help yourself o. No Dey insult your family for public, e no Dey tell good about you. Even if you be criminal and depraved idi0t try no show am for outside na |
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by Cosplay: 9:24pm On Mar 02, 2018 |
Timileyinoyelam:
|
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by Cosplay: 9:28pm On Mar 02, 2018 |
Na Seun Oluwayemi Joel abi na Samuel Bamidele Oladimeji you be? Choose one abeg |
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by Timileyinoyelam(op): 5:58pm On Mar 03, 2018 |
Cosplay:d madness wey ur papa due wey dem no gree cure am b4 him die wey dem burry am outside ur village na him dey worry u again I thinks that's ur generational curse.U r nothing but a junk. |
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by Cosplay: 6:36pm On Mar 03, 2018 |
No worry. I go track you down. If you like avoid the question about your name. Your mind tell you say you dey safe abi? Try post another accidented car here without information make you see wetin go happen. Oniranu |
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by Timileyinoyelam(op): 7:14pm On Mar 03, 2018 |
Cosplay:lemme tell u can't insult me and expect me to keep mute. kolesele Mr Cosplay if u address me politely I respond to u politely.u treat me d way u want me to treat u.even if u r doing a gr8 job I think manner of approach really matters a lot. Thanks and God bless. |
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by TheMadame(f): 7:31pm On Mar 03, 2018 |
Timileyinoyelam:You should be ashamed of yourself. I suggest you apologise to everyone on this forum for trying to pull cotton wool over our eyes. You were trying to pass off this lemon as a pineapple if you get my drift. This is fraudulent. No other words for it. I totally support cosplay in this name and shame process. After this in the corner of your room,you will be screaming-"Buhari!Buhari!!Buhari!!!"-Forgetting that what you are doing/trying to do is part of the problem. I guess there is a little Buhari in all of us. |
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by Timileyinoyelam(op): 7:40pm On Mar 03, 2018 |
TheMadame:Thanks ma'am I guess his manner of approach is what provoked me though I mean using the word THIEF on my personality is really a big insult on me. but secondly all my car car r not severely damaged or totally accidented cars it either it has it front bumper or rear bumper damaged all d same thank u ma and if I have insulted anyone in any form am really @ cosplay really sorry 4 d insult. Thanks and God bless |
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by TheMadame(f): 7:44pm On Mar 03, 2018 |
Timileyinoyelam:Better. I suggest that you edit your OP and state the true condition of the vehicle. Honesty is a virtue. |
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by Timileyinoyelam(op): 3:15pm On Mar 07, 2018 |
SOLD |
| Re: SOLD. Extremely Clean Tokumbo 2007 RAV4 by Timileyinoyelam(op): 7:24am On Mar 08, 2018 |
GM |
Tokumbo 2007 Toyota Matrix Selling Cheap In Phc 1.8m • SOLD:Extremely clean Tokumbo 2007 Toyota Camry For Sale @ A Reasonable Price • Tokumbo 2007 RAV4 Xle • 2 • 3 • 4
New Arrival :: Foreign Used 2017 Chevrolet Camaro LT For Sale • Bout To Buy My First Car Infiniti Fx35 2008, Experts I Need Your Opinion (PIC) • *SOLD**SOLD*Bulletproof BMW 745Li In Fct, Abuja
o boy I go dey cast you forever and ever if you no go gree do the right thing. You na common criminal na. E get people wey do pass you for here yet dem take lesson don dey do better. Omo help yourself o. No Dey insult your family for public, e no Dey tell good about you. Even if you be criminal and depraved idi0t try no show am for outside na