₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,047 members, 8,448,377 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 09:36 AM

Toggle theme

Cameroon Pidgin Dictionary - Nairaland General - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCameroon Pidgin Dictionary (2291 Views)

1 Reply (Go Down)

Cameroon Pidgin Dictionary by Rexia(op):
Dem- they Dem too say I foolish
Petit frere- small person or small brother
Kana kana- all kinds of
I don see all kana kana witchcraft
Dem se sef- even them
Dem se sef dey no know
Wusai- where
Wusai you dey
Banda- roof or ceiling
You di sleep na for banda
E- she or he
E don chop
Gi mi- give me
Gi mi dat moni
Levam- leave it
Abeg levam so
Checkam- check it
Checkam fine
Comot- go out or leave this place
Comot for my room
Wukop- get up
Wukop for di bed
Chop chair- person to take over from an heir or a boss
You be chop chair?
E don tey- it's been long
Ngar or chap- girl or girlfriend
Na ma ngar dat
Wuna- you guys
Wuna be do weti?
Kam- come
Wuna kam for here
Weti- what?
Na weti?
Waka- walk
Waka di go
Lookot- be careful
Lookout before I beat you
Nack- to hit
I go back you
Haff die- half dead
I dey me na haff die
Die man- dead person
Na die man e house dat
Cry die- funeral
I di go cry die
Born house- baby shower
We di celebrate born house
Die place- place where people sit and mourn
We be dey die place today
Na na so- now like this
I di go skul na na so
Drawback- to report someone
I go drawback wuna
Trowey- throw away
Trowey all dat doti
Doti- dirt
Mimbo- juice
Wuna take mimbo di drink
Mimba - to remember
Abeg mimba me
High like garri- to get angry
Abeg high like garri I no care
Man pikin- boy child
Na man pikin dat
One beh-one spoon
Abeg for one beh of ya chop
Mala- food
I wan chop ma mala
Njaka- person
Di njaka di chop na rice
Pikin-child
Na my pikin dis
Langah or long throat- always begging food
You ova like langah
Fear fear- too afraid
You ova like fear fear
Two side cutlass- traitor of fraudster
You bi two side cutlass
Kontoh - stingy
You ova kontoh
Ah muff!- Ah! Get away!
Kwatta- neighbour
Mop- mouth
See yah doti mop
Hambuck- to disturb
No di hambuck me for night time
Wandas- wonderful
Chai Wandas!
Hear cut- to have shock
Ma heart jus cut
Bad fashion- bad habit
Stop di yah bad fashion
Close- dress
Abeg wear da close
Drose- pant
I no get drose for wearam
Chakara-scatter
All man chakara
All man- everybody
All man di go sleep
Weigh- to minimize
Abeg no eva weigh me so
Eva- never
No eva go e house again
Kosh- insult
Abeg no kosh e so
I salot- I'm greeting
I salot all wuna
Nkongossa- gossip
I di hear nkongossa
Njoka- to have fun
Make we go njoka small
Like Cameroon flag- like a trophy
E carry dat bad fashion for e head like Cameroon flag
Makabo- to have someone's time
You ova get ma makabo
Ova- too much
You di ova chop
Ngambe- a traditional doctor
I no di go ngambe
Mbolo- witchcraft
You chop mbolo
I ni- I can't or I won't
I ni dowam
Meetop- to meet
We go meetop tomorrow
Sharp sharp mornin- early in the morning
We go see for sharp sharp morning tym
Kaba- a big and long traditional gown worn in Cameroon
I go wear ma kaba
Seeka- to look for
You di waka di seeks na weti?
Ashia- sorry
Ashia for work
Di man- this person
Di man you di worry
Nyanga- show off
Di ngar ova like nyanga
Achombo- puff puff and beans
I go chop achombo today
iishi- said when something is nasty or disgusting
iishi! that is nasty!
Pays- country( it is actually in French but used in pidgin) ma pays na Cameroon
Bier bier- hair
You get long bier bier
Mukala- a fair person
See dat mukala for dey
Gengeru- an albino
You be gengeru?
Popintos- cartoon
I wan see popintos
Bolo bolo- a ballon
I wan buy bolo bolo
Wan- want to
I wan go toilet
Fap kolo or kolo fap- 5000frs
You get fap kolo?
Insai- inside
E dey insai house
Hard na hard- too difficult
Di test ova hard na hard
Tori- story
De tori no clear
Bobi- breast
Da woman get big bobi
Kombi or paddy man- friend
Na ma kombi dem did or na ma paddy man dem dis
Numba- smelling
Di place di numba
Na die- to die for
Ya shoe na die
Juju- scary mascurate
Dat man na juju for village
Dry dry- too dry or skinny
Di chop ova dry dry or dat boy ova dry dry
Lef me- leave me alone
Lef me make I go
Nyash or shyio- ass or butt
E get big nyash or e get small shyio
Witti- with
Chop fufu witti hand
Chack- fine or alright
All tin dey chack
Sun kain sun kain- somehow or some type of way
De tin jus dey na sun kain sun kain
Na war? - is it a problem?
Ma broda no be war.
Mash- to smash
I don mash doti
Soil or rob- to disgrace
Abeg no go soil
Muvam- remove it
Muvam for insai house
Lewa- school
Da njaka dey na for lewa
Wise peri- wise person
You be wise peri
Janga insai salad- trouble has come
No put njanga insai salad
Bayam sellam- food sellers
You be bayam sellam?
Wolowos or panthere- a prostitute
Da woman na wolowos
Scizos- scissors
Abeg for sizos
Hed tie- head tie
You get hed tie?
Conshort- shortcut
I di take na consort
Mami watta- mermaid
E be mami watts
Wish bird- evil bird
Na wish bird dat
Mbororo- Muslims
Mbororo dem dey for dat side
Pussi- cat
I no like pussi
Ngong dog- dry dog
Da one na ngong dog
Oye- oil
Gi mi small oye
Tiff man- a thief
You be tiff man.
You so- you like this
I di tok na for you so
Tok- to speak or to talk
I ni di took na for Spanish
Begin di boil ya beans- keep saying nonsense
Shidong quiet- sit quiet
Wuna shidong quiet
Wuna two- two of you guys
Wuna two wuna kam so
Helep- to help
Helep me carry di tin
Kam we stay- to stay with someone but not married to the person
Halla- to shout
Why you di halla me so?
Soffa pikin- suffering child
You no be soffa pikin
Clando- a girl who eats boys money
E be clando for wa kwatta
Wa- our
You don see wa house?
I no fit- I cannot
I no fit tok na so
Ngeme go nkele- hunger will come
Ngeme don nkele
Belle- stomach
Ma belle don big
Hot- paining
Ma belle di hot
Koro koro- small rashes on the body
Koro koro dey ma skin
Miyanga- a type of oil that people rob to be fair
You di rob na miyanga for ya skin?
Doh- money
I no get doh
Banga or cigar- cigarette
Make I smoke small cigar
Lefter- someone who uses their left hand to do most thing
Dat boy be lefter.
Watch night- night guard
Dat repe be watch high
Repe- father or old man
Na ma repe dis.
Gada- to gather
I gada ma men dem
Ma- my
Ma anti jus comot house
Beta- better
Ya own case beta pass ma own
Some pesin- somebody
Na some pesin e chop dat
Pensi eye- eye liner
I wan put pensi eye ontop ma eye
Pensi mop- lip stick or lip gloss
Ma mami put pensi mop today morning
Don- have
I don kam back from work
Bone- to frown
You di bone with who?
Boning fish- roasted fish
I wan chop boning fish
Re: Cameroon Pidgin Dictionary by Orodje(m): 9:24pm On Mar 03, 2018
Cameroon my next target but hope say dem girls get big yansh like the Gh girls here cool
Re: Cameroon Pidgin Dictionary by 7agaza(m):
Orodje:
Cameroon my next target but hope say dem girls get big yansh like the Gh girls here cool
Same here..
Re: Cameroon Pidgin Dictionary by Orodje(m):
7agaza:
Good day bro. Sorry to burder you. Pls I have some questions I would want to ask you as regards life in GH. I would hv chat u up on whatsapp but I lost my phone recently. Please can I get either ur mail or fb details.


Thanks
Kk
Re: Cameroon Pidgin Dictionary by 7agaza(m): 10:30am On Mar 05, 2018
Orodje:
tullowoil700@gmail.com
Thanks bro. already mailed you
Re: Cameroon Pidgin Dictionary by Rexia(op): 7:14pm On Mar 05, 2018
Orodje:
Cameroon my next target but hope say dem girls get big yansh like the Gh girls here cool
Are you a Ghanian?
Re: Cameroon Pidgin Dictionary by Orodje(m): 10:44pm On Mar 05, 2018
Rexia:
Are you a Ghanian?
Nah omonaija living in Ghana cool Are u originally from Cameroon?
Re: Cameroon Pidgin Dictionary by Orodje(m): 10:44pm On Mar 05, 2018
Rexia:
Are you a Ghanian?
Nah omonaija living in Ghana cool Are u originally from Cameroon?
Re: Cameroon Pidgin Dictionary by Rexia(op): 6:56pm On Mar 07, 2018
Orodje:
Nah omonaija living in Ghana cool
Are u originally from Cameroon?
I am Cameroonian.I'm from the anglophone section.The one that speaks English and pidgin.
1 Reply

Top 10 Most Beautiful Cameroon CelebritiesBeautiful Cameroon GirlsFunny Definition Of Pineapple On Urban Dictionary.234

The Best App To Earn Airtime And Money In Nigeria This YearWho Is The Owner Of Nigeria : Is Dangote The Owner Of Nigeriawhy are girls our own worst enemies?