Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,235 members, 7,818,786 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 03:25 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (4893014 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (656) (657) (658) (659) (660) (661) (662) ... (7122) (Go Down)
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:33pm On Mar 04, 2018 |
y una do like dz real sochi dad B98EWSZZWSPCR-96074 |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:34pm On Mar 04, 2018 |
xgames: |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by NLbully(m): 10:34pm On Mar 04, 2018 |
adukemi2016: Talk the secret abeg |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Gody05(m): 10:36pm On Mar 04, 2018 |
xgames:
|
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by xgames: 10:37pm On Mar 04, 2018 |
seedorfy134:lol.... Who go buy ur kidney. Ur kidney wey teams like Ajax and co. Don spoil ...... Lolz.... No mind me jawe, na joke I dey Congrats on ur win 5 Likes |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:40pm On Mar 04, 2018 |
Yo guys, can i ask a question? How many of y'all actually make profit from betting?.. Cos i'm trying to understand why we play week in and week out and still believe one day we'll be bet9ja millionaires. Thing is.. I've noticed that even as much as i win, i still lose more, but we claim it's for fun( nobody sees losing money as fun). We all rely on 'Hope'.. Boda tope won 3million i can too(but truth is boda tope can't win it again). I know i've probably said what you've all heard before buh i jus wanted to say it again for that one person i might be helping, you can come at me with your 'savage' memes tho.. I don't care.. I actually bet too so i'm not an anti-bet agent, but my question stands.. "Which person on this thread is making constant profits?(with pictorial proof)" 4 Likes 1 Share |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:47pm On Mar 04, 2018 |
thanta:definately not me I've more than I've gained. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by adukemi2016(f): 10:51pm On Mar 04, 2018 |
xgames: using #50 to get 5k in a day is nt a bad thing too.....I stake with wat u can afford to loose, I knw if I stake it with big money, I will have more, buh I can only afford to loose DAT.....lol ... I be ijebu babe |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Dondave11: 10:53pm On Mar 04, 2018 |
thanta:lol.. Well spoken. Betting is shiit, we all know that. It's also fun too. Analyzing games, refreshing livescore, getting dt heart beats abi na adrenaline flow sef wuna dey call am.. Ain't dt fun to u.. 3 Likes |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by xgames: 10:54pm On Mar 04, 2018 |
Gody05:I swear dat guy no get conscience... I go bet ordinary over 1.5 time go begin fly like U.S navy seal jet. The day I bet under 2.5 time go begin slow like say na ice hockey dem dey play. I go dey pray with all my heart and emotions like say I follow for Jesus disciple still d game no enter. I go enter toilet to sh!t na wahala. Every weekend I go lose weight pple go think say I dey sick. I wld always promise myself next week wld be better. Omo na lie o the following week wld be d worst because I wld be trying to recover and also make profit. The guy wound really bad I no even get money to visit barber I just be like mad man for street. Omo make una leave alabi o... Na God do am for am. In my next life anywhere I hear about betting na run I go dey run 2 Likes 1 Share |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:56pm On Mar 04, 2018 |
xgames: LMAO. how much dem d cut hair for your hood? |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chewbacca: 10:57pm On Mar 04, 2018 |
chewbacca: GREEN B913EWSWEEPEQR-4686395 7 Likes 2 Shares |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:57pm On Mar 04, 2018 |
Marseille thanks |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by xgames: 10:58pm On Mar 04, 2018 |
adukemi2016:Choi... Tru ijebu legend. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Stake2odds: 10:58pm On Mar 04, 2018 |
austino677: hi bro, would you rate accessbet over bet9ja? how is customer service and what are their drawbacks. Thanks |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:58pm On Mar 04, 2018 |
I wish I never travelled to Benin that year,na there all the calamities wey the befall me from start o. If I hear betting again in next life I will run marathon. 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by peawizzy(f): 10:59pm On Mar 04, 2018 |
How good is access bet? |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by adukemi2016(f): 10:59pm On Mar 04, 2018 |
xgames:proud Omo alare... |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Gody05(m): 11:00pm On Mar 04, 2018 |
[quote author=xgames post=65566174] I swear dat guy no get conscience... I go bet ordinary over 1.5 time go begin fly like U.S navy seal jet. The day I bet under 2.5 time go begin slow like say na ice hockey dem dey play./quote] lol my own next life, if anybody introduction me to punting, na me go kill am
|
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:00pm On Mar 04, 2018 |
adukemi2016: you as a girl how did you manage to enter Alabi temple? 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by xgames: 11:02pm On Mar 04, 2018 |
olihilistic:regular 3h VIP 7h vvip 1.5k |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:03pm On Mar 04, 2018 |
xgames:How much games you staked the whole of this weekend? |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiadikaobi(m): 11:03pm On Mar 04, 2018 |
olihilistic:So na benin temple dem convert you |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by xgames: 11:04pm On Mar 04, 2018 |
olihilistic:as in ehn... The thing confuse me o... Abi alabi don involve make-up for em site |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by stacyadams: 11:04pm On Mar 04, 2018 |
stacyadams:valencia...y? |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:05pm On Mar 04, 2018 |
1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by xgames: 11:06pm On Mar 04, 2018 |
olihilistic:lol... Wetin alabi do me, if no be God I for Don use leg trek go Congo by now |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:06pm On Mar 04, 2018 |
xgames:If I fit see person wey go heal me of this sickness ehn I don folo am I beg. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by OMOTOWO(m): 11:07pm On Mar 04, 2018 |
adukemi2016:where precisely in ijebu |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:08pm On Mar 04, 2018 |
xgames: If I talk my own Buhari no gree contest next year. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Gody05(m): 11:08pm On Mar 04, 2018 |
xgames:lol, guy, abeg, no let laugh kill me here |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by xgames: 11:11pm On Mar 04, 2018 |
olihilistic:like I said before I only play games with 1.25 or at Max 2odds with 2k. Before I sleep for Lagos and wake up in Libya. |
(1) (2) (3) ... (656) (657) (658) (659) (660) (661) (662) ... (7122)
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ / Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46 |