4 Days After Hospital Discharge Rick Ross, He Carry Im Daugters For Shopping - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › 4 Days After Hospital Discharge Rick Ross, He Carry Im Daugters For Shopping (1145 Views)
| 4 Days After Hospital Discharge Rick Ross, He Carry Im Daugters For Shopping by chiefotota(op): 1:37am On Mar 10, 2018 |
If you join people wey dey doubt weda Yankee rapper, Rick Ross dey ok, nor need, because just 4 days after hospital discharge di rapper, after he faint wey make dem rush am go hospital, Rick Ross don take im daughters out for shopping. TMZ sight di rapper and im daughters and baby mama as dey go for shopping for Bal Harbour Shops wey dey Miami on Friday, di report say im senior girl, Toie, birthday suppose be 16 of dis month, and base on di hospital admission tins, dem don postpone am, but be like se dem still do di birthday shopping tins. See more pishure: http://www.ototaspalmyjoint.com/4-days-hospital-discharge-rick-ross-garry-im-daugters-shopping/
|
| Re: 4 Days After Hospital Discharge Rick Ross, He Carry Im Daugters For Shopping by Emvico34: 1:49am On Mar 10, 2018 |
oga u too much. This hinglish is killing me ![]() |
| Re: 4 Days After Hospital Discharge Rick Ross, He Carry Im Daugters For Shopping by falcon01: 6:56am On Mar 10, 2018 |
lol u tori valid die |
| Re: 4 Days After Hospital Discharge Rick Ross, He Carry Im Daugters For Shopping by nolanpatt33: 7:08am On Mar 10, 2018 |
Emvico34:na Warri boi . mods frontpage |
Bbnaija Tboss Marks Daugters 1st Birthday With Adorable Moana Inspired Photos • Hushpuppi And His Son Go For Shopping In Dubai • Flavour And Sandra Okagbue In Amsterdam For Shopping • 2 • 3 • 4
Sujimoto Plans To Give His Wife The Most Expensive Car Ever Built, A Rolls Royce • Check Out This Epic Advise An Imo State Artist Gave Nina Ivy Of Bbnaija • Ghanaian Actress Exposes An HIV Positive Guy Who Dumped Her (photos)

. mods frontpage