Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (842) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 12 (6629590 Views)
1 2 3 ... 839 840 841 842 843 844 845 ... 7122 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:21pm On Mar 17, 2018 |
TIP FOR 17.03.2018 Austria - Tipico Bundesliga St. Polten - Admira OVER 2.5 GOALS |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:28pm On Mar 17, 2018 |
okpaniokpani:Brethren Are you thinking what I am thinking ![]()
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:30pm On Mar 17, 2018*. Modified: 6:25am On Mar 20, 2018 |
. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:30pm On Mar 17, 2018 |
Fenerbahce abeg play . Na only una remain for today abeg |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:31pm On Mar 17, 2018 |
alexistaiwo:I don play am since while u dey think |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:37pm On Mar 17, 2018 |
jaysnow:I no dey play singles again ooo. Lost 100k in a month on it |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:38pm On Mar 17, 2018 |
alexistaiwo:Blood of people Which club do u like dat make i avoid them 4life biko |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chloride6: 5:38pm On Mar 17, 2018 |
alexistaiwo:You say? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by stacyadams: 5:40pm On Mar 17, 2018 |
Rangers sef.. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:42pm On Mar 17, 2018 |
How 22 playera go dey field dey kick ball The match go end gaoless So nobody fit even score own for full 90mins plus Some club no even suppose d get odd self Nawa ooooo |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by MrHistorian: 5:42pm On Mar 17, 2018 |
Aberdeen. . . .PLEASE JUST A GOAL OOH! And if you can't score,let them score you ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by MrHistorian: 5:44pm On Mar 17, 2018 |
88 mins. . . ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by TalabiAudu: 5:44pm On Mar 17, 2018 |
MrHistorian:Let them score wetin?? Aberdeen better maintain the lead or win 2-0 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by TalabiAudu: 5:45pm On Mar 17, 2018 |
alexistaiwo, your milli ticket still dey go well? My own remix is still going fine |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by MrHistorian: 5:46pm On Mar 17, 2018 |
TalabiAudu:Over 1.5 bruh. See as my 7k stake waste ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by TalabiAudu: 5:47pm On Mar 17, 2018 |
MrHistorian:Still have hope bro... |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by atoyebidaramola(m): 5:47pm On Mar 17, 2018 |
topcube:Sure trust God. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chidexter(m): 5:48pm On Mar 17, 2018 |
Aberdeen win or add second goal. No concede o. Lol like say d clubs dey hear us |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:51pm On Mar 17, 2018 |
TalabiAudu:We thank God ooo. Slowly and steadily. We dey mark green dey go. No forget me if God finish work for your side first. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:52pm On Mar 17, 2018 |
chloride6:January was a really dark month for me. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:54pm On Mar 17, 2018 |
jaysnow:Sydney Newcastle jets Club Brugge Real Madrid Anorthosis Paris Fc. Those clubs individually made me lose 100k in January. Madrid has singlehandedly spoilt my game five times this year alone. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by MrHistorian: 5:54pm On Mar 17, 2018 |
Aberdeen 1 Dundee 0. Owo ti wor gbo. ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by morganist99(m): 5:56pm On Mar 17, 2018 |
MrHistorian: ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:56pm On Mar 17, 2018 |
Fenerbahce and Galatasaray pls score oh. This betting is Juju. Last week Napoli cut my 131k.now it's Fenerbahce. Chai |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:57pm On Mar 17, 2018 |
Can't wait for those 4pm matches to finish playing. They will just be making searching for your tipped team look like searching for a needle in a haystack. Last last. 65% of them na draw them go play |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Alexpetra: 5:57pm On Mar 17, 2018 |
smithsydny:bros did you participate in the officiating of that Valencia match Some people ehen! |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:58pm On Mar 17, 2018 |
morganist99:Punting reall dey funny at times While one man is looking for O 1.5 some one is praying for Aberdeen to just hang on to dia 1-0 win It is well |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Shezkid: 6:00pm On Mar 17, 2018 |
Shezkid:One game left... Baba answer my call |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by AlvaroMorata(m): 6:03pm On Mar 17, 2018 |
Shezkid:cash out |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:04pm On Mar 17, 2018 |
Shezkid:Which bookmaker is that? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Fxwarrior: 6:04pm On Mar 17, 2018 |
Philosopher101:You can as well encourage the guy to study more. Punting is no one's calling. Tomorrow now you fit dey beg am for game. Na so this world be. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by RedDistrict: 6:06pm On Mar 17, 2018 |
To survive saturday 4pm games na war sha ![]() Fenerbache and Gala, abeg make una no let winch work una o |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here • Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).

