Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (5012) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15482567 Views)
1 2 3 ... 5009 5010 5011 5012 5013 5014 5015 ... 23034 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:24pm On Mar 23, 2018 |
Muller is a legend ojare what a goal..... |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:24pm On Mar 23, 2018 |
This naija game sef dey turn my belle |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:27pm On Mar 23, 2018 |
elrony:Una dey lose? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:28pm On Mar 23, 2018 |
diggz:Man United no dey play today na ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:28pm On Mar 23, 2018 |
E be like say the useless moses don injure sef |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:28pm On Mar 23, 2018 |
Naija need manufacture better keeper overnight o ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:29pm On Mar 23, 2018 |
elrony:You dey craze...? Ur national team no dey play ni? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:29pm On Mar 23, 2018 |
diggz:Him still dey o... very agile |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:30pm On Mar 23, 2018 |
diggz:Kuvukiland no dey play today! ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:30pm On Mar 23, 2018 |
How is Portugal goal offside? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:32pm On Mar 23, 2018 |
These england boys don de play lobbish as usual ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:33pm On Mar 23, 2018 |
Lol... dem don deny Poland goal This keeper na otondo ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:34pm On Mar 23, 2018 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:35pm On Mar 23, 2018 |
elrony:Who get time for your kukuvuland match? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by neezar: 9:36pm On Mar 23, 2018 |
Useless match....No be by fine jersey That was a goal...Micheal Oliver dey fvck up |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Grundig: 9:38pm On Mar 23, 2018 |
God go help Nigeria with goal keeper. The ones we get, especially this one wet dey keep for us na fraud |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibime(m): 9:45pm On Mar 23, 2018 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Grundig: 9:48pm On Mar 23, 2018 |
Ibime:Ezenwa is better than this uzoho guy. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by airmark(m): 9:52pm On Mar 23, 2018 |
Grundig:No way. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:55pm On Mar 23, 2018 |
Ibime:Lol... I been tune in to watch Francis, I come dey see Nihilstjnr for post ! ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 9:55pm On Mar 23, 2018 |
So Morata no even fit make bench? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:56pm On Mar 23, 2018 |
Grundig:In beer drinking, I agree! ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:57pm On Mar 23, 2018 |
larride:He's on the bench of the "Sunken Place" National Team |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 9:58pm On Mar 23, 2018 |
This has got to be the worst dutch team in living memory. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 9:58pm On Mar 23, 2018 |
elrony:Youdonmeanit.
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:59pm On Mar 23, 2018 |
larride:If in doubt ask Airmark ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by TalabiAudu: 10:09pm On Mar 23, 2018 |
If Nigeria qualify from group stage, make thanda fire me |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 10:10pm On Mar 23, 2018 |
Goal. Mozea |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 10:11pm On Mar 23, 2018 |
TalabiAudu:Even if them no qualify, thanda must faya you! ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by TalabiAudu: 10:13pm On Mar 23, 2018 |
elrony:If them no qualify, the thanda will fire you and Buhari together.. ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibime(m): 10:14pm On Mar 23, 2018 |
Grundig:Na Uzoho dey keep today? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by CSTR2: 10:17pm On Mar 23, 2018 |
Nigeria dey play, one nigga dey talk about Germany. The FG need to revoke the citizenship of some people. |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: pelvicky(m), dostr4(m), Godx and 10 guest(s)


