₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,453 members, 8,435,682 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 08:24 AM

Toggle theme

Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (5012) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsEuropean Football (EPL, UEFA, La Liga)Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15481279 Views)

1 2 3 ... 5009 5010 5011 5012 5013 5014 5015 ... 23034 Reply (Go Down)

Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:24pm On Mar 23, 2018
Muller is a legend ojare cool cool what a goal.....
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:24pm On Mar 23, 2018
This naija game sef dey turn my belle
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:27pm On Mar 23, 2018
elrony:
This naija game sef dey turn my belle
Una dey lose?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:28pm On Mar 23, 2018
diggz:
Una dey lose?
Man United no dey play today na angry
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:28pm On Mar 23, 2018
E be like say the useless moses don injure sef
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:28pm On Mar 23, 2018
Naija need manufacture better keeper overnight o grin grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:29pm On Mar 23, 2018
elrony:
Man United no dey play today na angry
You dey craze...? Ur national team no dey play ni?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:29pm On Mar 23, 2018
diggz:
E be like say the useless moses don injure sef
Him still dey o... very agile
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:30pm On Mar 23, 2018
diggz:
You dey craze...? Ur national team no dey play ni?
Kuvukiland no dey play today! cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:30pm On Mar 23, 2018
How is Portugal goal offside?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:32pm On Mar 23, 2018
These england boys don de play lobbish as usual grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:33pm On Mar 23, 2018
Lol... dem don deny Poland goal



This keeper na otondo grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:34pm On Mar 23, 2018
diggz:
How is Portugal goal offside?
You no see Poland goal? cheesy grin grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:35pm On Mar 23, 2018
elrony:
You no see Poland goal? cheesy grin grin
Who get time for your kukuvuland match?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by neezar: 9:36pm On Mar 23, 2018
Useless match....No be by fine jersey

That was a goal...Micheal Oliver dey fvck up
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Grundig: 9:38pm On Mar 23, 2018
God go help Nigeria with goal keeper.
The ones we get, especially this one wet dey keep for us na fraud
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibime(m): 9:45pm On Mar 23, 2018
Grundig:
God go help Nigeria with goal keeper.
The ones we get, especially this one wet dey keep for us na fraud
elrony:
Naija need manufacture better keeper overnight o grin grin
Francis Uzoho will do the job. Rohr is just testing for backup
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Grundig: 9:48pm On Mar 23, 2018
Ibime:
Francis Uzoho will do the job. Rohr is just testing for backup
Ezenwa is better than this uzoho guy.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by airmark(m): 9:52pm On Mar 23, 2018
Grundig:
Ezenwa is better than this uzoho guy.
No way.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:55pm On Mar 23, 2018
Ibime:
Francis Uzoho will do the job. Rohr is just testing for backup
Lol... I been tune in to watch Francis, I come dey see Nihilstjnr for post !

grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 9:55pm On Mar 23, 2018
So Morata no even fit make bench?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:56pm On Mar 23, 2018
Grundig:
Ezenwa is better than this uzoho guy.
In beer drinking, I agree! grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:57pm On Mar 23, 2018
larride:
So Morata no even fit make bench?
He's on the bench of the "Sunken Place" National Team
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 9:58pm On Mar 23, 2018
This has got to be the worst dutch team in living memory.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 9:58pm On Mar 23, 2018
elrony:
He's on the bench of the "Sunken Place" National Team
Youdonmeanit.

Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 9:59pm On Mar 23, 2018
larride:
Youdonmeanit.
If in doubt ask Airmark grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by TalabiAudu: 10:09pm On Mar 23, 2018
If Nigeria qualify from group stage, make thanda fire me
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 10:10pm On Mar 23, 2018
Goal.

Mozea
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by elrony(m): 10:11pm On Mar 23, 2018
TalabiAudu:
If Nigeria qualify from group stage, make thanda fire me
Even if them no qualify, thanda must faya you! cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by TalabiAudu: 10:13pm On Mar 23, 2018
elrony:
Even if them no qualify, thanda must faya you! cheesy
If them no qualify, the thanda will fire you and Buhari together.. undecided
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibime(m): 10:14pm On Mar 23, 2018
Grundig:
Ezenwa is better than this uzoho guy.
Na Uzoho dey keep today?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by CSTR2: 10:17pm On Mar 23, 2018
Nigeria dey play, one nigga dey talk about Germany.

The FG need to revoke the citizenship of some people.
1 2 3 ... 5009 5010 5011 5012 5013 5014 5015 ... 23034 Reply

Official Chelsea Fan Thread: Pride Of LondonOffical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of EuropeManchester United Fan thread: Forever Reds234

Viewing this topic: ItGeek(m), Amoto94(m) and 16 guest(s)