Femi Otedola With Naomi Campbell At Arise Fashion Meet And Greet - Celebrities (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Femi Otedola With Naomi Campbell At Arise Fashion Meet And Greet (31255 Views)
| Re: Femi Otedola With Naomi Campbell At Arise Fashion Meet And Greet by jimcaddy(m): 12:30am On Mar 31, 2018 |
Ela oju kan for Naomi. Naomi wan famz Buhari. Ko le werk.. |
| Re: Femi Otedola With Naomi Campbell At Arise Fashion Meet And Greet by Bobby4090: 1:02am On Mar 31, 2018 |
So na so them dey pass Naomi around now. This afternoon na Buhari get am, evening now na Otedoda turn, am sure for night na dat bearded man wey look like ashawo go warm am up. Naija I hail unaaaa ooo! |
| Re: Femi Otedola With Naomi Campbell At Arise Fashion Meet And Greet by sprints1: 2:10am On Mar 31, 2018 |
akeentech:Michael Jackson bitch that year but na bad thing to dey mention the dead... |
| Re: Femi Otedola With Naomi Campbell At Arise Fashion Meet And Greet by mrjojo: 7:13am On Mar 31, 2018 |
NwaAmaikpe:if you had half the "sense" he has, just maybe you wouldn't be roaming online 24/7 like a lost soul. |
| Re: Femi Otedola With Naomi Campbell At Arise Fashion Meet And Greet by Smartademu(m): 7:26am On Mar 31, 2018 |
Wetin dis grandma olosho de find for Naija? |
| Re: Femi Otedola With Naomi Campbell At Arise Fashion Meet And Greet by Ojuororun(m): 7:33am On Mar 31, 2018 |
both of them get pregnant ni ? abi waitin happened to their stomack ![]() ![]() ![]() |
| Re: Femi Otedola With Naomi Campbell At Arise Fashion Meet And Greet by Troublemaker007(m): 7:45am On Mar 31, 2018*. Modified: 9:44am On Mar 31, 2018 |
mrjojo:You wey dey roam 365 days a year how we go come talk your own na? Yours isn’t only lost but extinct ![]() |
| Re: Femi Otedola With Naomi Campbell At Arise Fashion Meet And Greet by InyinyaAgbaOku(m): 10:56am On Mar 31, 2018 |
blazer2018:Lol @ formatted. Who do you think Hakeem loved most - Camilla, Laura or Tiana |
| Re: Femi Otedola With Naomi Campbell At Arise Fashion Meet And Greet by blazer2018: 11:11pm On Mar 31, 2018 |
InyinyaAgbaOku:Can't really tell...the guy is just so twisted and difficult to understand...It's either Camilla or Laura. |
Mr Eazi Surprises Temi Otedola With An Early Valentine's Day Treat (Photos) • Tiwa Savage Models For Fashion For Relief 2019 With Naomi Campbell • D'banj Pictured With Naomi Campbell At Global Citizen Festival • 2 • 3 • 4
Annie Idibia, Toke Makinwa Slay In White For Surulere Movie Premiere • Uche Jombo And Her Cute Son In Adorable New Photo • Adaeze Yobo Puts Babybump On Display [PICS]


