Why Did U Wear Dat - Jokes Etc (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Why Did U Wear Dat (2926 Views)
| Re: Why Did U Wear Dat by blacksta(m): 8:10pm On Aug 26, 2010 |
smh |
| Re: Why Did U Wear Dat by EfemenaXY: 8:18pm On Aug 26, 2010 |
Okija_juju:OJ dear, how dat 1 take concern me mow?? ![]() |
| Re: Why Did U Wear Dat by Okijajuju1(m): 3:08am On Aug 27, 2010 |
I think say you & the Aboki dey run things now, since wey you free me like terry G?! |
| Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 3:53am On Aug 27, 2010 |
Bia onye ebiribe i b bona fide igbo man jor |
| Re: Why Did U Wear Dat by sledge406: 5:31am On Aug 27, 2010 |
Wack!!! |
| Re: Why Did U Wear Dat by Okijajuju1(m): 8:06am On Aug 27, 2010 |
Vic2k3:Okotorigba!! SO!! Ibu nnwa afor igbo?! Nna afa ghi quesili ibu Judas Is carrot! You can do this to your Nwanne!! |
| Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 8:11am On Aug 27, 2010 |
Lee OJ o bu mu mere ya. Mgbe mụ hụrụ ya a ma ghị m si e nwere onye nwe ya. |
| Re: Why Did U Wear Dat by sylve11: 8:35am On Aug 27, 2010 |
![]() |
| Re: Why Did U Wear Dat by Okijajuju1(m): 8:37am On Aug 27, 2010 |
Nwannem nsogbu adi ro. Buru gawa! Mu na ghi aman lusa ogu maka nwayi!! Mana ne do lum ya anya ofuma. Ezigbo nwayi ka obu!! (If Ben-10 see this one ehn!! ehn go start to do like primary schol class monitor!!) ![]() |
| Re: Why Did U Wear Dat by Okijajuju1(m): 8:38am On Aug 27, 2010 |
@ Sylve Wetin dey laugh you?! Na now you read the joke?! ![]() |
| Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 8:48am On Aug 27, 2010 |
OJ tank u. Ebu ezigbo nwanne. Ekelem gị mana e buru kwara ya na obi maka a ma ọma me ya.udo dịrị gị nwanne ke nna ọzọ. |
| Re: Why Did U Wear Dat by Okijajuju1(m): 9:15am On Aug 27, 2010 |
Udo!! Adam' me' wezi Iwe' ozo!! Idi O.k Unu na'bu we' anwunli!! Zita qua'm invitation Igba Nnku unu!! Tanimz kam mua gha ne so zhi kita! ![]() Nwanne, Ka chi fo!! Kene lum Nwuye ghi ma o bata!! ![]() I wonder if google translator fit translate all this one wey we dey type here?! |
| Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 9:18am On Aug 27, 2010 |
Lol |
| Re: Why Did U Wear Dat by EfemenaXY: 10:27am On Aug 27, 2010 |
^^ I hope una 2 nor dey insult me for Igbo?? ![]() |
| Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 10:33am On Aug 27, 2010 |
No. But i will start arranging igbo lessons 4 u lol |
| Re: Why Did U Wear Dat by EfemenaXY: 10:35am On Aug 27, 2010 |
I see okay in that case, you can start by interpreting what you guys had just written?? ![]() |
| Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 10:49am On Aug 27, 2010 |
Lol. That 1 na death sentence |
| Re: Why Did U Wear Dat by ElementG(m): 10:51am On Aug 27, 2010 |
aww, d two luv birds have finally seen each other, hey efe, vicks talk say u go market go buy efo yesterday |
| Re: Why Did U Wear Dat by EfemenaXY: 10:53am On Aug 27, 2010 |
Vic2k3:how e take b death sentence now? abi u don dey keep secrets from me now?? Element G:Lol! Element how body? hope the malaria don finally release you sha?? ![]() |
| Re: Why Did U Wear Dat by ElementG(m): 11:02am On Aug 27, 2010 |
d thing don release me partially sha, d only thing be say i never strong like b4 ![]() |
| Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 11:09am On Aug 27, 2010 |
No. It is not about the secrecy but about the length. U can ask element if theres any harm in it? |
| Re: Why Did U Wear Dat by ElementG(m): 11:11am On Aug 27, 2010 |
me?? ![]() |
| Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 11:14am On Aug 27, 2010 |
Ok pls help me translate cos u b my broda |
| Re: Why Did U Wear Dat by ElementG(m): 11:16am On Aug 27, 2010 |
kk wetin u want make i translate for u |
| Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 11:20am On Aug 27, 2010 |
Move up a little bit u will see some igbo exchange b/w i and OJ |
| Re: Why Did U Wear Dat by ElementG(m): 11:22am On Aug 27, 2010 |
![]() |
| Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 11:24am On Aug 27, 2010 |
rotflmao |
| Re: Why Did U Wear Dat by EfemenaXY: 11:25am On Aug 27, 2010 |
Oh, for crying out loud!! JUST SAY IT!! ![]() |
| Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 11:28am On Aug 27, 2010 |
Still R O T F L M A O |
| Re: Why Did U Wear Dat by ElementG(m): 11:29am On Aug 27, 2010 |
Efemena_xy:e be like say efe dey frustrated for dis matter ooo vicks |
| Re: Why Did U Wear Dat by EfemenaXY: 11:32am On Aug 27, 2010 |
Element G:No, I'm not Vic2k3:<shrugs indifferently> Okay then have your fun **at Efe's expense. . .** ![]() |
| Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 11:33am On Aug 27, 2010 |
I know dats y ur help is highly appreciated cos my translation might be considered edited |
Wen U Wear D Rung Cloth • Very Funny:-be Carefull With Cloths U Wear ( Joke Of The Day) • When You Wear Your Favourite Outfit But Nobody Is Feeling It (pic) • 2 • 3 • 4
This Is Hot. .don't Dull It Lol • A Very Protective Mother Goose Causes Chaos At Campus • How Many Of You Believe This Image Is Real?


(If Ben-10 see this one ehn!! ehn go start to do like primary schol class monitor!!)