₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,367 members, 8,449,969 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 03:31 PM

Toggle theme

Naija Dj’s Don Ready To Break Guinness World Record - Events - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentEventsNaija Dj’s Don Ready To Break Guinness World Record (643 Views)

1 Reply (Go Down)

Naija Dj’s Don Ready To Break Guinness World Record by chiefotota(op): 4:00pm On Apr 22, 2018
Siglo Innovation don dey kolabo with DeeJay’s Association of Nigeria to attempt to set another Guinness for Lagos Nigeria, as 200 Naija DJ’s don ready to play nonstop for 600minutes for di event wey dem call “DJ MIXATHON” World Biggest Party.

Di show dey go down live for Silverbird Galleria, for V/Island. We nor sure di list of di DJ’s wey go run di show, but e clear say Naija and Africa biggest DJ, DJ Jimmy Jatt endorse di show, see more details here:
http://www.ototaspalmyjoint.com/naija-djs-don-ready-to-break-guinness-world-record/
Re: Naija Dj’s Don Ready To Break Guinness World Record by tballeyy(m): 4:09pm On Apr 22, 2018
Naija no dey carry last
Re: Naija Dj’s Don Ready To Break Guinness World Record by ilevic(m): 4:29pm On Apr 22, 2018
chiefotota:
Siglo Innovation don dey kolabo with DeeJay’s Association of Nigeria to attempt to set another Guinness for Lagos Nigeria, as 200 Naija DJ’s don ready to play nonstop for 600minutes for di event wey dem call “DJ MIXATHON” World Biggest Party.

Di show dey go down live for Silverbird Galleria, for V/Island. We nor sure di list of di DJ’s wey go run di show, but e clear say Naija and Africa biggest DJ, DJ Jimmy Jatt endorse di show, see more details here:
http://www.ototaspalmyjoint.com/naija-djs-don-ready-to-break-guinness-world-record/
600mimutes? That's just 10hours na... What's d big deal in that?
Re: Naija Dj’s Don Ready To Break Guinness World Record by DJMCOTTY(m): 11:27pm On Apr 24, 2018
its not about the time , its about the synchronisation of 200 djs,1 player
ilevic:
600mimutes? That's just 10hours na... What's d big deal in that?
1 Reply

Truphena Muthoni: Kenyan Lady Sets Guinness World Record For Tree HuggingMalta Guinness And Akwa Ibom Hold "Taste Of Ibom" FestivalGuinness Gold: Guinness Unveils New Premium Golden Lager Beer At Lagos Event234

For Unique & Exclusive Wedding Invitation CardsSmall Chops In Uromi In Edo StateTop 10 Valentine's Gifts For Your Girlfriend