Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (1622) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 12 (6522384 Views)
1 2 3 ... 1619 1620 1621 1622 1623 1624 1625 ... 7122 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:25pm On Apr 25, 2018 |
cybertron88:you no understand watin me mean sef!!! Why u no put the link... Me dey use freebasics and infact e b like na new bookie and as u dey advertise am therefore you b dem agent na{What am I even typing }.... Ok I just need d link because me no fit see picture!! |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by boniga(m): 9:26pm On Apr 25, 2018 |
cybertron88:Drop the site too nah |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Humphreycool07(m): 9:27pm On Apr 25, 2018 |
boniga:Sorry bro..we win another time |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chidexter(m): 9:28pm On Apr 25, 2018 |
johnny26000:Answer my question na ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:29pm On Apr 25, 2018 |
cybertron88:And me understand say na agent dey advertise person business and dah is wat you are doing.... Likewise me I dey advertise lionsbet... Me sef b agent.. Hope u grab One love ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:29pm On Apr 25, 2018 |
johnny26000:How you take dey log in here? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by boniga(m): 9:31pm On Apr 25, 2018 |
Chidexter:Nothin to be sorry about.. Me don carry my net dey hunt for inplay odds |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:31pm On Apr 25, 2018 |
Chidexter:me no know those team.... and my data DON expire sef... So I no fit look into d game |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:32pm On Apr 25, 2018 |
na naija bookie? cybertron88: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:32pm On Apr 25, 2018 |
JixNation:9mobile freebasics app Igbo man sense |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by tooawesome(m): 9:33pm On Apr 25, 2018 |
toomush:Told ya. Green! congrats |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cybertron88: 9:36pm On Apr 25, 2018 |
boniga:https://www.sportybet.com/ng/m/ |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cybertron88: 9:37pm On Apr 25, 2018 |
ebony111:Naija and Kenya from what I discovered |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by motta(m): 9:37pm On Apr 25, 2018 |
[quote author=austino677 post=67030493]please mention the next time.. i invest in such... you'll receive a reward once i stake [quote]how many people have you mentioned before when you play yours? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by toomush(m): 9:38pm On Apr 25, 2018 |
tooawesome:Thanks bruh ![]() But this one touch me, nah cashout be my plan ooh until one stupid club from Thailand come spoil.me for me B931ERWCEWTEPE-5280846 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:38pm On Apr 25, 2018 |
![]() ebony111: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:39pm On Apr 25, 2018 |
JixNation:ON A KUMKUM LEVEL! |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:41pm On Apr 25, 2018 |
smithsydny:Lol With These Latest Millionaires In Town....Just Chill Bruh Our Own Time Too Don Near Hun!!! |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:43pm On Apr 25, 2018 |
please house, where is that guy that said e will borrow 20k stake for goalscorer because of people that won yesterday |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:44pm On Apr 25, 2018 |
me i no play anything goalscorer and correct score today |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:45pm On Apr 25, 2018 |
2moro possible scorers produce them so we can shuffle |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 9:45pm On Apr 25, 2018 |
and that was how Madrid didn't play one corner throughout the 2nd half. alabi jazz ehn |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 9:46pm On Apr 25, 2018 |
ebony111:na me be this Wetin happen? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:46pm On Apr 25, 2018 |
did their request for verification before withdraw cybertron88: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:47pm On Apr 25, 2018 |
so u borrow the money ba, no lie ooo cyberhike: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by tooawesome(m): 9:48pm On Apr 25, 2018 |
toomush:Sorry bro, we keep pushing. Weekends no dey finish. Getting close ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by seunlayi(m): 9:50pm On Apr 25, 2018 |
ebony111:Nice, same here |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Montez90: 9:50pm On Apr 25, 2018 |
JixNation:dododo |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:52pm On Apr 25, 2018 |
Montez90:Melordy! How well? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Hycon(m): 9:54pm On Apr 25, 2018 |
Champions league High odds ![]() inspiration *clears throat*
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:55pm On Apr 25, 2018 |
just bad ...B950errtttcwwe-124620 well tomorrow will be better |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:00pm On Apr 25, 2018 |
kacey007:4980145 Bet9ja |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here • Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 4 guest(s)
}.... Ok I just need d link because me no fit see picture!!



