₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,297 members, 8,421,213 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 01:06 AM

Toggle theme

Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (5207) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsEuropean Football (EPL, UEFA, La Liga)Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15042273 Views)

1 2 3 ... 5204 5205 5206 5207 5208 5209 5210 ... 22890 Reply (Go Down)

Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 2:49pm On Apr 29, 2018
SailorXY:
I wan see una motor pix first shocked Baba cool down first, all of us from Delta State here cheesy diggz da zaga ha Fa na grin
So you dey deny your state of origin because of dolapo? Sailor? Why na
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Evildoer: 2:49pm On Apr 29, 2018
dopeJemi:
Diggz, na only me be your delta brother for here oh, na only we two really come from area oh, abeg, even if na 100 dollars, make Man use am see front at least sad
You dey mad?... me and Diggz na Alumni.

Forget say him graduate b4 I enter JSS3
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iheanyi40(m): 2:49pm On Apr 29, 2018
diggz:
Girl....I am not insulting you when I say I am not your mate....I am stating it as a matter of fact
wtf shocked obianojazz come c oh
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Leyqute(m): 2:49pm On Apr 29, 2018
dopeJemi:
Diggz, na only me be your delta brother for here oh, na only we two really come from area oh, abeg, even if na 100 dollars, make Man use am see front at least sad
Young man, what is your problem? angry

Me and diggz na from d same village from Delta we come from. We don dey together since nursery school. I be him unofficial cousin.

Na me suppose see front first.

Take your time o. angry angry

Ehen. Best Cousin diggz don't forget that stuff we talked about o.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by SailorXY: 2:49pm On Apr 29, 2018
diggz:
Girl....I am not insulting you when I say I am not your mate....I am stating it as a matter of fact
dayuuuuuuuuuummmmm
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by afrodoc2: 2:50pm On Apr 29, 2018
Nihilstjnr:
until he lost lightening quick reflexes and start catching kos left right and centre
Yes. The reflexes dey too much and the way e lose am dey too fast.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by eph12(m): 2:50pm On Apr 29, 2018
iheanyi40:
500 sef, 1k much grin
Better collect 1k so u can give me 200 from it
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iheanyi40(m): 2:50pm On Apr 29, 2018
dopeJemi:
Who be that one? undecided
lol e DJ skills go well too
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Evildoer: 2:51pm On Apr 29, 2018
funlord:
Person wey see dollar last in 1990? For inside film ontop?

Abeg make Una sef dey fear god....

grin
Mad man cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by SailorXY: 2:52pm On Apr 29, 2018
dopeJemi:
So you dey deny your state of origin because of dolapo? Sailor? Why na
how you take know say I no from Delta state na? angry oga leave me biko embarassed
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nobody: 2:53pm On Apr 29, 2018
Livescore

Diggsfc 1- funlordfc 0.

There is still so much to play for here
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilstjnr: 2:53pm On Apr 29, 2018
diggz:
Girl....I am not insulting you when I say I am not your mate....I am stating it as a matter of fact
That looks enough to buy a couple ubers and still have some change for fan yogo and gala on the way home.

Are you saying you're using the entire liquidity of Funlord and sons taxi services ltd to fan yourself in this hot weather?

yah allah!
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by obainojazz(m): 2:53pm On Apr 29, 2018
dopeJemi:
Make una dey beg for una association oh, e go shock you when I receive alert grin
Hope you dey motivated with all these money Dem dey show.. No be to beg. grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iheanyi40(m): 2:54pm On Apr 29, 2018
eph12:
Better collect 1k so u can give me 200 from it
men don de form familiarity oh, last last I pray make e reach me ohh

U Na my man e go reach u
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Evildoer: 2:54pm On Apr 29, 2018
As Diggz no wan answer me, make I comot!!

Edakun, Funlord send me that 20k before Friday, I need am!!
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by MacZrino: 2:54pm On Apr 29, 2018
diggz:
Girl....I am not insulting you when I say I am not your mate....I am stating it as a matter of fact
angry Bros borrow me 1 note, will give u back in year 2050.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by obainojazz(m): 2:54pm On Apr 29, 2018
iheanyi40:
wtf shocked obianojazz come c oh
cheesy I see am man.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by SailorXY: 2:55pm On Apr 29, 2018
I agree about the home advantage for diggz. Let's take this to the Gayners thread.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:55pm On Apr 29, 2018
funlord .... I am here for you today...I will make you regret ever mentioning my kids or wife in your life....the only Rep you have gathered here I will destroy today...and if you so wish to do gragra around a thoroughbred festac born, warri raised and souh-south boi like me....I will add your DNA to the equation....and post your existence to the south....

I will let you be for now....I really need to continue posting my epistles on you.....

PART2 loading......they will have to ban this moniker before I get to Part12 like Nollywood movies....cuz I will kee you here and destroy you physically if you ever do agidi around me....I mean...what can a midget like you do to a 6 foot plus like me?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Evildoer: 2:55pm On Apr 29, 2018
obainojazz:
Hope you dey motivated with all these money Dem dey show.. No be to beg. grin
Dopejemi wey dey enter Ghana next week... No ask me wetin him wan go do for there!
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 2:55pm On Apr 29, 2018
Evildoer:
You dey mad?... me and Diggz na Alumni.

Forget say him graduate b4 I enter JSS3
Leyqute:
Young man, what is your problem? angry

Me and diggz na from d same village from Delta we come from. We don dey together since nursery school. I be him unofficial cousin.

Na me suppose see front first.

Take your time o. angry angry

Ehen. Best Cousin diggz don't forget that stuff we talked about o.
obainojazz:
Hope you dey motivated with all these money Dem dey show.. No be to beg. grin
SailorXY:
how you take know say I no from Delta state na? angry oga leave me biko embarassed
Shameless, all of una
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 2:56pm On Apr 29, 2018
dopeJemi:
Shameless, all of una
When money dey involved?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by MacZrino: 2:57pm On Apr 29, 2018
Nihilstjnr:
That looks enough to buy a couple ubers and still have some change for fan yogo and gala on the way home.

Are you saying you're using the entire liquidity of Funlord and sons taxi services ltd to fan yourself in this hot weather?

yah allah!
You're too bad, good lord haha.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 2:57pm On Apr 29, 2018
Unlimited22:
When money dey involved?
Na why dem wan block my blessing? The painful part be say, diggz think say I dey joke
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by obainojazz(m): 2:57pm On Apr 29, 2018
Evildoer:
Dopejemi wey dey enter Ghana next week... No ask me wetin him wan go do for there!
male stripper grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by sod09(m): 2:57pm On Apr 29, 2018
eph12:
diggz you're using home advantage. let's take this to somewhere neutral like that graveyard at North London whether you will not disappear as the fart of a lepros witch cheesy
ogun kill you there angry angry
Blaady scumwat
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by sinizia: 2:57pm On Apr 29, 2018
dopeJemi:
Diggz, na only me be your delta brother for here oh, na only we two really come from area oh, abeg, even if na 100 dollars, make Man use am see front at least sad
Diggz, I'm partly Igbo and partly Deltan. I'm your Delta brother as well. At the end of the day, we're from the same same zanga. Abeg, even if na 30 dollars for the akant, make Man use am wash hand at least. cheesy grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Evildoer: 2:58pm On Apr 29, 2018
dopeJemi:
Shameless, all of una
Which season?

Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilstjnr: 2:59pm On Apr 29, 2018
SailorXY:
I agree about the home advantage for diggz. Let's take this to the Gayners thread.
bring out one hot bar Funlord had dropped today.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Evildoer: 2:59pm On Apr 29, 2018
obainojazz:
male stripper grin
grin grin grin grin

Nihilstjnr fit know sha
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:59pm On Apr 29, 2018
SailorXY:
I agree about the home advantage for diggz. Let's take this to the Gayners thread.
bros...this is personal to me....if he likes he can enter tipper or luxurious bus or drive his tuketuke to ikoyi today....I will be here waiting for him fvck the home advantage....I am not here for likes and shares...this dude needs to be humbled today and that I will do here or in person...

FUnlord...you can add your CI work and sars join o! I no run .... just remember you are fvcking with a south_south brother....we talk and do...no be many stories.....
Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilstjnr: 3:00pm On Apr 29, 2018
Evildoer:
grin grin grin grin

Nihilstjnr fit know sha
know what?

the only thing i know is 'better'
1 2 3 ... 5204 5205 5206 5207 5208 5209 5210 ... 22890 Reply

Official Chelsea Fan Thread: Pride Of LondonOffical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of EuropeManchester United Fan thread: Forever Reds234

Viewing this topic: Henrique99 and 13 guest(s)