Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,326 members, 7,860,785 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 04:22 PM

Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (2004) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (4981295 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2001) (2002) (2003) (2004) (2005) (2006) (2007) ... (7122) (Go Down)

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Vested(m): 2:33pm On May 03, 2018
Ezebinaugwu:
I swear hunger really dey this country and no wonder una president talk say una lazy. See as everybody body dey here dey shout fund my bet account, some dey drop account number as if na una right. Even the game wey all of una dey shout say e enter how sure una dey system e enter that kind of selection no dey possible to play am as multiple bet unless singles na so e be for long. No be this same game wey I try to book? Some don dey shout say Bet9ja stop am yesterday, guys make una use una head before some guy men go use one format enter una pocket.

Where you from come out?

Lhimeet, u don dey sight the newbies them , abi?

Wahala!!!

2 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by hollawahlay(m): 2:34pm On May 03, 2018

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by iomoge2(f): 2:34pm On May 03, 2018
omoeko001:
I just forecast one game and I think it will play ,
Booking Number:72S82MY
min amount is 200k+ and maximum is 1.2million who is wit me?
i
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sweetveek(m): 2:34pm On May 03, 2018
Ezebinaugwu:
I swear hunger really dey this country and no wonder una president talk say una lazy. See as everybody body dey here dey shout fund my bet account, some dey drop account number as if na una right. Even the game wey all of una dey shout say e enter how sure una dey system e enter that kind of selection no dey possible to play am as multiple bet unless singles na so e be for long. No be this same game wey I try to book? Some don dey shout say Bet9ja stop am yesterday, guys make una use una head before some guy men go use one format enter una pocket.
smhhh

3 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by I8id(m): 2:34pm On May 03, 2018
austino677:
thunder fire salah angry
this market dey 1xbet?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sanmitee(m): 2:36pm On May 03, 2018
Rathor:
??
I haven't received yet jare. Got banned,Alexis' 2nd monicker??
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by seueh: 2:37pm On May 03, 2018
Ezebinaugwu:
I swear hunger really dey this country and no wonder una president talk say una lazy. See as everybody body dey here dey shout fund my bet account, some dey drop account number as if na una right. Even the game wey all of una dey shout say e enter how sure una dey system e enter that kind of selection no dey possible to play am as multiple bet unless singles na so e be for long. No be this same game wey I try to book? Some don dey shout say Bet9ja stop am yesterday, guys make una use una head before some guy men go use one format enter una pocket.

who be this guy self, abeg who get garri make e give this guy chop
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Gaily04(f): 2:38pm On May 03, 2018
congratulations to all the winners. Hoping to be one someday.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by ChungLee: 2:39pm On May 03, 2018
e dey sweet my belle say boiz dey chop Alabi lately...
Make baba God let me chop soon.
CONGRATS to the latest millionaires!!! cool cool
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by motta(m): 2:39pm On May 03, 2018
Donelli:


What if there's scoreline 4-3 in one match and 4-2 in another match. Will it now be head to head, goal difference or what?
it becomes a lost bet
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sweetveek(m): 2:39pm On May 03, 2018
Lhimeet:
Okay.. Let's run a poll,since we are having mixed reaction


LIKE for 2K - 200 persons


SHARE for 4K - 100 persons


The highest by 5PM is the final verdict!
na d 2k per person go make sense pass na........

3 Likes 1 Share

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sirwilson(m): 2:39pm On May 03, 2018
Ezebinaugwu:
I swear hunger really dey this country and no wonder una president talk say una lazy. See as everybody body dey here dey shout fund my bet account, some dey drop account number as if na una right. Even the game wey all of una dey shout say e enter how sure una dey system e enter that kind of selection no dey possible to play am as multiple bet unless singles na so e be for long. No be this same game wey I try to book? Some don dey shout say Bet9ja stop am yesterday, guys make una use una head before some guy men go use one format enter una pocket.

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Kanyebaba01: 2:39pm On May 03, 2018
Ezebinaugwu:
I swear hunger really dey this country and no wonder una president talk say una lazy. See as everybody body dey here dey shout fund my bet account, some dey drop account number as if na una right. Even the game wey all of una dey shout say e enter how sure una dey system e enter that kind of selection no dey possible to play am as multiple bet unless singles na so e be for long. No be this same game wey I try to book? Some don dey shout say Bet9ja stop am yesterday, guys make una use una head before some guy men go use one format enter una pocket.

keep quiet or ask questions. dont let bad belle make u appear not to be very smart. If you had been following,you would have noticed that people accumulated that option till yesterday afternoon.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Donelli: 2:40pm On May 03, 2018
omoeko001:
I just forecast one game and I think it will play ,
Booking Number:72S82MY
min amount is 200k+ and maximum is 1.2million who is wit me?

Bro I dey see "integral" there. E don reach calculus matter o grin
E nor go bad if you give brief explanation cos men dey look for where to dye
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by gundogan(m): 2:40pm On May 03, 2018
any nairabet user shld plz help a bro carlors77
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Ezebinaugwu(m): 2:41pm On May 03, 2018
naijawisdom:

Go and sit down somewhere. You are too young to understand what is happening on this thread.




See who is talking my brother how long do you think you have been in this game? Guy I follow Bet9ja dey chop una money if you no know go and get a life

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by daddio(m): 2:42pm On May 03, 2018
smithsydny:
just alert ooo.. It can happen anytime oo

Okay brother.
Thanks

Any update o?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sweetveek(m): 2:42pm On May 03, 2018
Kanyebaba01:


keep quiet or ask questions. dont let bad belle make u appear not to be very smart. If you had been following,you would have noticed that people accumulated that option till yesterday afternoon.
dont try to be euphemistic bros.... just tell him he is stupid grin grin grin grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Donelli: 2:42pm On May 03, 2018
motta:
it becomes a lost bet

Otuocha! shocked

No o, I don't trust alabi with this game except na singles grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by naijawisdom(m): 2:43pm On May 03, 2018
BianoJay:
Those who need 2-50 odds can easily get...

I weak, but wetin man go do? cry cry
You sure say Dortmund go deliver?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 2:43pm On May 03, 2018
daddio:


Okay brother.
Thanks

Any update o?
ntn yet
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rheether(f): 2:43pm On May 03, 2018
Lhimeet and innobets, we all need this cash. If I am Worthy pls signal me.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by HPS3(m): 2:43pm On May 03, 2018
innobets:
BOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOM grin grin
Congrats bro

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 2:44pm On May 03, 2018
Why una dey always shout alabi like say na him get bet 9ja? The only bookie he owns na nairabet so spare the dude small and stop calling his name anyhow. secondly shey that cs+any option still dey for bet9ja abi they don commot am?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by motta(m): 2:44pm On May 03, 2018
Ezebinaugwu:
I swear hunger really dey this country and no wonder una president talk say una lazy. See as everybody body dey here dey shout fund my bet account, some dey drop account number as if na una right. Even the game wey all of una dey shout say e enter how sure una dey system e enter that kind of selection no dey possible to play am as multiple bet unless singles na so e be for long. No be this same game wey I try to book? Some don dey shout say Bet9ja stop am yesterday, guys make una use una head before some guy men go use one format enter una pocket.
proverbs 17:28 says it all
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 2:44pm On May 03, 2018
sanmitee:
I haven't received yet jare. Alex 2nd monicker??
nooo i just copied the comment he made on other thread
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by JasonBLood: 2:44pm On May 03, 2018
innobets:
BOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOM grin grin
Congratulations bro well deserved

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by CHAIRMANMAO(m): 2:46pm On May 03, 2018
Lhimeet:
Okay.. Let's run a poll,since we are having mixed reaction


LIKE for 2K - 200 persons


SHARE for 4K - 100 persons


The highest by 5PM is the final verdict!
let me borrow this 2face line....."the large is field..." so do am for 2k so that it go go round! the large is field...!
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Henry22(m): 2:46pm On May 03, 2018
Guys I just registered nd funded my 1xbet and I must say that most of their options will not be in naira bookies 4 d next 10 years
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by kendrick93(m): 2:47pm On May 03, 2018
innobets:
BOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOM grin grin
5652195
Alexbobby933
thank u sir..
bro I just need to top my account abeg...
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by motta(m): 2:47pm On May 03, 2018
NwaChibuzor44:
Why una dey always shout alabi like say na him get bet 9ja? The only bookie he owns na nairabet so spare the dude small and stop calling his name anyhow. secondly shey that cs+any option still dey for bet9ja abi they don commot am?
who follow you drag
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by davida222(m): 2:48pm On May 03, 2018
NwaChibuzor44:
Why una dey always shout alabi like say na him get bet 9ja? The only bookie he owns na nairabet so spare the dude small and stop calling his name anyhow. secondly shey that cs+any option still dey for bet9ja abi they don commot am?
u can only use the Anytime Goal scorer option u can not combine it anymore

(1) (2) (3) ... (2001) (2002) (2003) (2004) (2005) (2006) (2007) ... (7122)

➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ / Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.