Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,325 members, 7,846,454 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 04:32 PM

Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (2621) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (4947547 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2618) (2619) (2620) (2621) (2622) (2623) (2624) ... (7122) (Go Down)

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by lsoul: 5:11pm On May 18, 2018
Widall:

imagine a small gal of 20 yrs dey give am headache
lol, small pikin no dey game oo! na who is in good form matters, their game lasted 3hours they both tried.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:13pm On May 18, 2018
SeunKelechi:

Bobo, as I try ham i no see any code ó, but guy talk say na my number get issue, say make I drop number make dem solve the issue... But my mind no do again jare...


You fit try sha...

shocked WHAT?! No code bawo? Na wa oh... So ur wazo don enta one-chance? Wetin eye no go see ehh
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:13pm On May 18, 2018
qualityGod:
mod know your case cheesy
grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 5:14pm On May 18, 2018
johnny26000:
wetin me go do nw embarassed
.....Lol...share money dem go ban you sharp Sharp.....tell guys to quote you wif their i.d
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by SeunKelechi: 5:14pm On May 18, 2018
drizzt27:


shocked WHAT?! No code bawo? Na wa oh... So ur wazo don enta one-chance? Wetin eye no go see ehh
Lol, Thank Jah say na WAZO

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yugoo: 5:16pm On May 18, 2018
Cleoo:
Will patronize you, buh make sure say ur biz is legit and ur odds are sure win.... Otherwise I go cast u for net!
LOL,Thanks,but like i said, it is 90%,

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:16pm On May 18, 2018
Cleoo:
Will patronize you, buh make sure say ur biz is legit and ur odds are sure win.... Otherwise I go cast u for net!

Beta relax ur muscles... No be person carry wazo follow dem do play-play now wey we don dey call SARS to help us find code.
I repeat... Relax ur muscles make u watch

2 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:16pm On May 18, 2018
Jagaban880:
.....Lol...share money dem go ban you sharp Sharp.....tell guys to quote you wif their i.d
badh guy....me no get money wey I wan dash nw...but next month I believe say I go dey win...dah is y I wan chop ban so I go fit rest ...but e b lyk d mods b my family members undecided
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Cleoo(f): 5:16pm On May 18, 2018
Domlayomi:
This F and T market girl dey use jazz ni, she's Fucking damn good.
plz link of her blog, I want to follow her. Does she post accumulations too?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 5:17pm On May 18, 2018
yugoo:
LOL,Thanks,but like i said, it is 90%,
.so de game fit Cast be dat

3 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:17pm On May 18, 2018
yugoo:
LOL,Thanks,but like i said, it is 90%,

Oga farabale... Our wazo still dey ur hand and we dey find d code
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:19pm On May 18, 2018
yugoo:
LOL,Thanks,but like i said, it is 90%,
but na single games una dey drop na
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Cleoo(f): 5:19pm On May 18, 2018
drizzt27:


Beta relax ur muscles... No be person carry wazo follow dem do play-play now wey we don dey call SARS to help us find code.
I repeat... Relax ur muscles make u watch
I played his free Friday games, let's see how it goes.....
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:19pm On May 18, 2018
Jagaban880:
.so de game fit Cast be dat

Yelz nah... Na 90% e talk... Jst incase e cast
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Domlayomi(m): 5:19pm On May 18, 2018
Cleoo:
plz link of her blog, I want to follow her. Does she post accumulations too?
http://marocco.blogabet.com
She doesn't seem to aaccumulators buh her 2oddd dey green per day

3 Likes 1 Share

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:20pm On May 18, 2018
Jagaban880:
.....Lol...share money dem go ban you sharp Sharp.....tell guys to quote you wif their i.d
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 5:21pm On May 18, 2018
johnny26000:
first 20ppl to quote will get 5h in there bet acct cheesy...
.....me dey
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:24pm On May 18, 2018
Jagaban880:
.....me dey
on a serious level make u give me ur acct number make I wire 5h give u.....only u ohhhhh b4 all dos aboki beggers go full here...
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yugoo: 5:24pm On May 18, 2018
Jagaban880:
.so de game fit Cast be dat
Na all games they play always?Lol.I no fix any game nah.I assure you that anyhow, games will be entering weekly
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 5:25pm On May 18, 2018
drizzt27:


Yelz nah... Na 90% e talk... Jst incase e cast
.....we want 100percent ,,,game....if him no get
....he should scram
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yugoo: 5:26pm On May 18, 2018
drizzt27:


Oga farabale... Our wazo still dey ur hand and we dey find d code
Guy,i don do christmas and Salah here.You no see free code wey i drop now now
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 5:26pm On May 18, 2018
johnny26000:
on a serious level make u give me ur acct number make I wire 5h give u.....only u ohhhhh b4 all dos aboki beggers go full here...
........ok Bro make i drop bet i.d...na
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:28pm On May 18, 2018
Jagaban880:
........ok Bro make i drop bet i.d...na
drop ur bank acct ...I no fit do bet transfer bcus I dey use bet9ja
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 5:31pm On May 18, 2018
johnny26000:
drop ur bank acct ...I no fit do bet transfer bcus I dey use bet9ja
....six-two double Three two six seven four one seven.....Fidelity b...tnkz
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Raeki: 5:31pm On May 18, 2018
Jagaban880:
.....me dey
me too
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by AXYZ: 5:31pm On May 18, 2018
Guys, let's look at this together. Which of these is most likely? Just one!

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:32pm On May 18, 2018
johnny26000:
drop ur bank acct ...I no fit do bet transfer bcus I dey use bet9ja
u go chop ban grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:33pm On May 18, 2018
Jagaban880:
....six-two double Three two six seven four one seven.....Fidelity b...tnkz
6223267417...shey e correct
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:34pm On May 18, 2018
qualityGod:
u go chop ban grin
lol
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 5:34pm On May 18, 2018
johnny26000:
6223267417...shey e correct
.....6233267417
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:35pm On May 18, 2018
Jagaban880:
.....6233267417
OK in d next 30mins u go see alert
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by GreenArrow1(m): 5:36pm On May 18, 2018
Chidexter:
Wozniacki just lost. Na wa

Na wa. U no remove that bet from ur ticket after blogabet analysis? Well, that cutting was my gain sha. Wozniacki loss just recovered all my weekend losses.

(1) (2) (3) ... (2618) (2619) (2620) (2621) (2622) (2623) (2624) ... (7122)

➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ / Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).

Viewing this topic: 5 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.