₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,278 members, 8,430,153 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 11:40 PM

Toggle theme

Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (3046) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+Other Sports) Betting Season 12 (6566657 Views)

1 2 3 ... 3043 3044 3045 3046 3047 3048 3049 ... 7122 (Go Down)

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bazkid24(m): 6:00pm On Jun 02, 2018
England 2-- Nigeria 0
What is all this nowhuh
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:00pm On Jun 02, 2018
Abeg somebody shld help me put something for this my new 1xbet account
46144023
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by RedDistrict: 6:01pm On Jun 02, 2018
Our midfield is dead

Onazi and Joel Obi cannot be playing together at this sad rate, only 1 mumu is ok abeg. we need to create something from the wings also

the midfield and wings cannot be both dead at the same time, wetin we come dy play again?? grin

we just hype jersey finish, sell am 45k go dy play rubbish grin

them even get mind dy boo dele alli, we wey dy naija, nor be to run comot this country we dy think?? Na gen i dy use watch the match sef, no light grin

praying for a better 2nd half sha, make we even score 1 goal sef pa pa grin

my over1.5 dn enter sha cheesy
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Imustreturn(m): 6:02pm On Jun 02, 2018
Why is this team playing with so much fear?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:04pm On Jun 02, 2018
Esthy96:
huh
despite our difference I will love to commend u on ur games although I don't stake on them because of my world cup games...u ar really good at picking ur 2oddz ...keep it up
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:04pm On Jun 02, 2018
Who go fund me #200 for 1xbet in exchange of #300 airtime? Cash and carry..
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by fxdrizzle(m): 6:05pm On Jun 02, 2018
alexistaiwo:
Uncastable bet in gambling huh
Issokay.

I have only one uncastable option, as my personal person I will give you wink

Stake bakayokoko and Donpikko to mention the moniker "Alexistaiwo" over 10.5 before the end of the day on 1xbet @ 2 odds grin



Continue looking for uncastable bets.
This one never ready to punt cheesy
upon say I dey vex for you, this one funny me sha
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bujebudanu1(m): 6:05pm On Jun 02, 2018
Who sells data here?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Metuh: 6:09pm On Jun 02, 2018
yeyerolling:
Harry kane score and england win @2.18. I wan nk am 5k. E mak sensehuh
E for just enter sha. grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 6:17pm On Jun 02, 2018
RedDistrict:
Our midfield is dead

Onazi and Joel Obi cannot be playing together at this sad rate, only 1 mumu is ok abeg. we need to create something from the wings also

the midfield and wings cannot be both dead at the same time, wetin we come dy play again?? grin

we just hype jersey finish, sell am 45k go dy play rubbish grin

them even get mind dy boo dele alli, we wey dy naija, nor be to run comot this country we dy think?? Na gen i dy use watch the match sef, no light grin

praying for a better 2nd half sha, make we even score 1 goal sef pa pa grin

my over1.5 dn enter sha cheesy
Joel obi is shit Mehn..

Only iwobi is still impressing me..

The rest na shit..

Moses is doing more than himself..

Our defence is shit, especially when it comes to setpieces..

I just tire

All of them dey play with fear..
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Imustreturn(m): 6:17pm On Jun 02, 2018
Nigeria jersey 2
England Jersey 0
Nigeria team 0
England team 2
Total 2-2


grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by RedDistrict: 6:22pm On Jun 02, 2018
Chiefheywhy:
Joel obi is shit Mehn..
Only iwobi is still impressing me..
The rest na shit..
Moses is doing more than himself..
Our defence is shit, especially when it comes to setpieces..
I just tire
All of them dey play with fear..
play with fear against englandhuh i wonder why eee
john ogu and etebo dn enter so hopefully, the midfield starts working abit
Iwobi. the oyibo central defenders and Uzoho dy try
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rayvelez(m): 6:27pm On Jun 02, 2018
The eagles are now playing well now.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 6:29pm On Jun 02, 2018
See awoof Nigeria to score @2 odds wasted
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:31pm On Jun 02, 2018
Imustreturn:
Nigeria jersey 2 England Jersey 0 Nigeria team 0 England team 2 Total 2-2

grin
cheesycheesy
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Hycon(m):
I played England vs Nigeria 1 win 1st half and 2 win 2nd half @80.00 shocked

Just wondering if it will green.

Status: Issa RED

wrong selection
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by WavyJohn: 6:39pm On Jun 02, 2018
gantiano:
lolz this man ehn u too funny, what if he borrow data from mtn like my friend always do
But we havent met b4... grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiadikaobi(m): 6:40pm On Jun 02, 2018
yehmy:
Make i put 500naira make we build am reach 2khuh but this 1 wey u no dey whatsapp
I no dey whatsapp for now
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 6:42pm On Jun 02, 2018
Chiadikaobi:
I no dey whatsapp for now
how we go come do, those sporty bet don collect reach 3k 4 my hand o
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:42pm On Jun 02, 2018
ladonz:
I just emailed you another one sir...sorry for the disturbance
I sent it to your mail sir
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by luvcherish(m): 6:44pm On Jun 02, 2018
still funding for airtime cheaap mtn data also available
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiadikaobi(m): 6:47pm On Jun 02, 2018
yehmy:
how we go come do, those sporty bet don collect reach 3k 4 my hand o
Just dey follow that tactics i tell sammyobi for morning
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 6:50pm On Jun 02, 2018
Hycon:
I played England vs Nigeria 1 win 1st half and 2 win 2nd half @80.00 shocked

Just wondering if it will green.
Holyghost fire shocked oboy, you don hama o
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:51pm On Jun 02, 2018
luvcherish:
still funding for airtime cheaap mtn data also available
My guy, u no go fund me 2h for 3h airtime?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 6:54pm On Jun 02, 2018
Chiadikaobi:
Just dey follow that tactics i tell sammyobi for morning
i dey do am but e come b like say dem dey plan 4 my head.... even if u check dt ferencavosi wey dey play 2-3 now if i go carry dem over5.5 dem fit no score again
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bujebudanu1(m): 6:54pm On Jun 02, 2018
luvcherish:
still funding for airtime
cheaap mtn data also available
I just messaged u
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiadikaobi(m): 6:55pm On Jun 02, 2018
ladonz:
I just emailed you another one sir...sorry for the disturbance
#500 funded.

Abeg if you win millions remember me oo

Goodluck bro

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by industrialchemi: 6:56pm On Jun 02, 2018
funnynation:
As I withdraw the 18k, I want to build another rollover.. See what I do play.
Please don’t be offended dear. What game is this?, ice hockey or baseball?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by WavyJohn: 6:56pm On Jun 02, 2018
Rushmore:
That use to be my feeding ground until two weeks ago when they started acting like Ode! I kuku pack my kaya comot there. Funny enough,they said I am owing them 440naira, I don use the money fuel the car wey i take comot from that bookie.
Bro so true true you follow my advice abandon ship like I told you. Them be mumu people
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by NLbully(m): 6:57pm On Jun 02, 2018
Chiadikaobi:
#500 funded.

Abeg if you win millions remember me oo

Goodluck bro
Abeg shey make me too drop grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 6:59pm On Jun 02, 2018
yehmy:
i dey do am but e come b like say dem dey plan 4 my head.... even if u check dt ferencavosi wey dey play 2-3 now if i go carry dem over5.5 dem fit no score again
grin You are not the only one bro. If you see my 1xbet bet history today ehn...like 9 straight loss applying that same trick
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Imustreturn(m): 6:59pm On Jun 02, 2018
grin akinalabi

1 2 3 ... 3043 3044 3045 3046 3047 3048 3049 ... 7122

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience HereBankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).