Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (3107) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 12 (6484455 Views)
1 2 3 ... 3104 3105 3106 3107 3108 3109 3110 ... 7122 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by idongesit88: 4:59pm On Jun 04, 2018 |
Na real agbero thread be this, seun should change the name to agbero thread football. . . . if to say this kind people dey for compound together, na every seconds fight go break out. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bakayokoko: 4:59pm On Jun 04, 2018 |
[s] alexistaiwo:[/s] IN YOUR NEXT WORLD U NO GO EVER TOUCH WETIN WEY NO BE YOUR OWN. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Godmademan(m): 5:01pm On Jun 04, 2018 |
chewbacca:Surbiton, Great Britain - Moraing, Mats - Fratangelo, Bjorn (-1.5) date: 04/06/2018 14:00 odd type: 1 H 1.5 odd: 1.46 result: 2 - 1 Deems this game is lost sire |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:03pm On Jun 04, 2018 |
Youngtekkey:U think we are dumb not to decipher the word game... |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chewbacca: 5:03pm On Jun 04, 2018 |
Godmademan:nah, it’s Won. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by dennisworld1(m): 5:04pm On Jun 04, 2018 |
2dice01:ok |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Imustreturn(m): 5:04pm On Jun 04, 2018 |
tojahh:choi.. Baba wanto spoil me ooo.. ![]() Make we reason 2mro then.. Hala me for my siggy |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bakayokoko: 5:06pm On Jun 04, 2018 |
DonPikko:OKAY MAN |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by funnynation(m): 5:06pm On Jun 04, 2018 |
DonPikko:But his bank details and Facebook, IG and twitter is available I guess. Somebody posted it here one day |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:07pm On Jun 04, 2018 |
Juzec:Oga mi how I take offend you nah??...person no fit vex in peace again? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:08pm On Jun 04, 2018 |
Haryoureendey4:Bro, visit his profile and look at his recent posts to have a clearer view. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by funnynation(m): 5:08pm On Jun 04, 2018 |
chewbacca:How far this game? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 5:09pm On Jun 04, 2018 |
ladonz:Quote me with your account details make I add 2k to the #500 you wanna be given. I don't even know you're a beggar over here.let me help ur ministry |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:09pm On Jun 04, 2018 |
I get oga alex im numba...ah don drop am like 3 times nah..buh somehow d post go just disappear...last time weh I diss oga alex na so my commenting rights take go for 2good days!!! |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by iRepMyCity(m): 5:11pm On Jun 04, 2018 |
bakayokoko:Lol.. Alexistaiwo doesn’t have any Subscribers.. it was a cover to gain cheap popularity. Dude can’t even “forecast” 3 odds without it casting not to talk of paid subscription ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Godmademan(m): 5:12pm On Jun 04, 2018 |
chewbacca:thank you |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by fxdrizzle(m): 5:13pm On Jun 04, 2018 |
nuesednutlofa:Jeez...all the curses in the Bible? This one heavy ooo. Abeg take am easy |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:14pm On Jun 04, 2018 |
Youngtekkey:Ah no tank you!!I no deh chop pikin sorry cultist money...sorry ooh...your case worse pass ooo..since 2013 naim u deh always fall in love with runs girls and shame no catch u to post am for nl!! U even give one of dem ur schoolfees when ur madness still be upcoming...clap for yourself...oh as billionaire weh u be u suppose close eyes drop like 10k...idiata! |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by DonPikko: 5:15pm On Jun 04, 2018 |
funnynation:the guy is very cunny, he as several accounts online |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Youngtekkey(m): 5:16pm On Jun 04, 2018 |
ladonz:I just wan help your Case no, wetin concern me? Na you go still dey suffer am. You better no shame send am. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Juzec: 5:17pm On Jun 04, 2018 |
ladonz:lol. No vex bro...you no offend me....I just find your post funny ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:17pm On Jun 04, 2018 |
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chewbacca: 5:18pm On Jun 04, 2018 |
funnynation:it’s still running, remaining a few games to green. but it seems John Isner wants to play the Dеvils advocate to win a common set, with his 200 km/h serves he can’t ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by anayo01: 5:18pm On Jun 04, 2018 |
Youngtekkey:Buh guy shame no deh catch for all dah tin weh deh ur wall?? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by nuesednutlofa: 5:18pm On Jun 04, 2018 |
Youngtekkey:you are omo Ijoba (mad person) I purposely brought your parent in to it. I wan make e enter your body so u go fit waste me. By the way, you the son of a nobody. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bigcee(m): 5:18pm On Jun 04, 2018 |
DonPikko:Guy u dey F up! He begged you for money to feed & u put it on here to disgrace him. Guy watch ur back o! |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by anayo01: 5:20pm On Jun 04, 2018 |
nuesednutlofa:I sure say e enter...g abeg ur so called parents..wetin be d name so we go know...as we no know |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Gody05(m): 5:20pm On Jun 04, 2018 |
Juzec:
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by nuesednutlofa: 5:22pm On Jun 04, 2018 |
bigcee:Nonso, you sef DEY threaten person ahbi, you don chop the liver of an ant, e come DEY shark you shebi |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Rushmore(f): 5:23pm On Jun 04, 2018 |
RB007:Yes Oo. Let me pop a fizz to celebrate
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 5:24pm On Jun 04, 2018 |
Rushmore:Don't tell me you've been [color=#C103A9]spying at my picks o [/color] |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bigcee(m): 5:25pm On Jun 04, 2018 |
nuesednutlofa:Who you be? |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here • Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 6 guest(s)



