Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (3267) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 12 (6491676 Views)
1 2 3 ... 3264 3265 3266 3267 3268 3269 3270 ... 7122 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by AxceX(m): 9:44pm On Jun 09, 2018 |
JixNation:lol no kill me abeg |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:45pm On Jun 09, 2018 |
officialfestus: ![]() ![]() You funny sha. If you no fund through the bank you wan withdraw into, you go need those things to tell Dem say you and Alexistaiwo no relate. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:45pm On Jun 09, 2018 |
Hycon:Sir I was sayin sorry asking politely if don pikko was sweating?? I was confused...he said his body was doing him like if he was sweatin... |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:45pm On Jun 09, 2018 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Rushmore(f): 9:46pm On Jun 09, 2018 |
B942ECRQWERZWA-5732322 I no know wetin I do my village people. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by clintonbusquet: 9:46pm On Jun 09, 2018 |
Lol Jix my nigga. Na smalls. I Wan place am but 10% for you. Surely. I Wan settle shit. BET9JA abeg JixNation: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:46pm On Jun 09, 2018 |
JixNation:Jizoz...some ppl carry savagery as birthmark oo...so somboris name is now a trade mark eh kwa? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by officialfestus(m): 9:47pm On Jun 09, 2018 |
ladonz:you beta go back to nursery school |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rawe45: 9:47pm On Jun 09, 2018 |
JixNation:I can’t say o. E never happen to me before. I only communicate to them on Twitter |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:48pm On Jun 09, 2018 |
clintonbusquet:shebi I said I will give you 2odds...I have mailed you already nah |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by AxceX(m): 9:49pm On Jun 09, 2018 |
JixNation:better relax joor make we see how WC go be,if alabi no go remove awa scrotum ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BUGOFF(m): 9:50pm On Jun 09, 2018 |
FrankGathers1:Lol! 6yrs In Culinary Arts, Bobo Nor Ves o, Enuf Of Inglish Here, U Be Cook? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by officialfestus(m): 9:50pm On Jun 09, 2018 |
JixNation: ![]() Alexistaiwo go here am, popular nairaland scammer....then I fit dey use mumsi account dey collect for low key na,then push the bal enter ma own |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by austino677(m): 9:50pm On Jun 09, 2018 |
Donpikko try get sense nah stop unnecessary quoting ![]()
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by clintonbusquet: 9:51pm On Jun 09, 2018 |
Boss, I no see mail o. Na 10 odds I need o. � ladonz: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yungchop: 9:52pm On Jun 09, 2018 |
JixNation:Bet9ja.. You'll have 10% of my wins bruv |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:53pm On Jun 09, 2018 |
JixNation:
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:53pm On Jun 09, 2018 |
yungchop:783Y99Q drop your coupon let's see. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:53pm On Jun 09, 2018 |
officialfestus:yes yes, na sense dey your skull. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Hycon(m): 9:54pm On Jun 09, 2018 |
Person A bet on favorites and his winning percentage is 60% and made a profit of 6,000. Person B bet on Underdogs and his winning percentage is 40% and made a profit of 40,000. Who is the punter? I just wanna know ![]() Chai this betting is like nature, do me I do you, as long as it is done right. I need a new mentor. ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:54pm On Jun 09, 2018 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by klassd(m): 9:54pm On Jun 09, 2018 |
JixNation:HT 1X o |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:54pm On Jun 09, 2018 |
clintonbusquet:783Y99Q |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by officialfestus(m): 9:55pm On Jun 09, 2018 |
JixNation:you need to born boys plenty oh,bcus Na them b the commando for house oh |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:57pm On Jun 09, 2018 |
officialfestus:I know the kind trouble my elder brother passed through raising my sturbbon self up. I no want pass through from any boy I beg. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by eduzz(m): 9:57pm On Jun 09, 2018 |
1xbet una no go kill pesin ![]()
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:58pm On Jun 09, 2018 |
Rushmore: ![]()
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:58pm On Jun 09, 2018 |
klassd:Chaiiiiiii |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by officialfestus(m): 9:59pm On Jun 09, 2018 |
ladonz:Alexistaiwo I sight you.... Nairalanders dey greet you oh |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by dcolumbus001: 10:00pm On Jun 09, 2018 |
B93ECRZEPAPPP-2942232 if you Play with better money Village people will just paint it red |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by officialfestus(m): 10:03pm On Jun 09, 2018 |
clintonbusquet:travel well ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by willty4(m): 10:04pm On Jun 09, 2018 |
JixNation:Bro please help me with that rugby Union abeg what will I stake on? thanks |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here • Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 41 guest(s)




