Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (3279) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 12 (6580893 Views)
1 2 3 ... 3276 3277 3278 3279 3280 3281 3282 ... 7122 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 12:56pm On Jun 10, 2018 |
klassd:Na wetin hard strong men dey try na? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 12:57pm On Jun 10, 2018 |
dearygally:This your last game looks like weed induced picks. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by gewise7(m): 12:57pm On Jun 10, 2018 |
JixNation:its bakayokoko and gewise7 if u spell am wrongly I No dy see any mention |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by DrProf(m): 12:58pm On Jun 10, 2018 |
LieDetector:786MTBD (4.5 odds) |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by klassd(m): 12:58pm On Jun 10, 2018 |
JixNation:I don stake am |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by kayus4live(m): 12:58pm On Jun 10, 2018 |
Abeg who get million code. For there |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 12:59pm On Jun 10, 2018 |
gewise7:Sorry Lord. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Rushmore(f): 12:59pm On Jun 10, 2018 |
RB007:
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:01pm On Jun 10, 2018 |
klassd:Good luck baba |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bakayokoko: 1:02pm On Jun 10, 2018 |
JixNation:YOURS IS RISKY OH. NEYMAR AND GABRIEL JESUS |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by DrProf(m): 1:03pm On Jun 10, 2018 |
JixNation:I removed the Q at the end and added F. See what I found 786N8LS |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by gewise7(m): 1:03pm On Jun 10, 2018 |
bakayokoko:baba everything na risk jhoor. sometimes if I fear carry player and that player no score e dy pain me. na stupid defenders they score sometimes |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by tunnelvision: 1:03pm On Jun 10, 2018 |
in play! holbaek - karlslunde - 1X.
Holbeak is too good to lose....
Odds: 1.53 (Denmark) |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:04pm On Jun 10, 2018 |
bakayokoko:Lol. ![]() What if the match ends 0-1 with an own goal by the home keeper? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by industrialchemi: 1:04pm On Jun 10, 2018 |
funnynation:Which option do u always play please? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:04pm On Jun 10, 2018 |
sukhothai:lol. I no dey like come here anytime I dey book games cos anytime I laugh, I dey lose concentration |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:06pm On Jun 10, 2018 |
DrProf:Yours looks super dope men. Prof is back. hailings sir!!!!!! |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by klassd(m): 1:06pm On Jun 10, 2018 |
Baba Jix see this level 786NQ9R |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bakayokoko: 1:07pm On Jun 10, 2018 |
BUGOFF:NO BE SMALL DISASTER YOU NEED SEE AS I TAKE REMIX AM STILL E CUT. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:09pm On Jun 10, 2018 |
sukhothai:no be say u talk am.in play gave me 14k gain 2 days ago and has collected it backjust yesterday ontop one crazy draw wehn I stake around 38 mins |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by OhGeeBee: 1:09pm On Jun 10, 2018*. Modified: 4:00pm On Jun 10, 2018 |
OhGeeBee:Green babies ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:10pm On Jun 10, 2018 |
klassd: if Dem no use munye their head, make Dem just play 1-1 althrough na. I swear everywhere go maranama for your jollification ![]() ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:12pm On Jun 10, 2018 |
Gewise7, check your sap |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by funnynation(m): 1:12pm On Jun 10, 2018 |
industrialchemi:Under or Over in a particular Quarter |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:13pm On Jun 10, 2018 |
baba jixnation U don ever see draw for hockey? Abi dem dey play extra-time? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by klassd(m): 1:15pm On Jun 10, 2018 |
JixNation:If e reach me, e don reach you bdat. Na solid LP I go put on repeat |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by klassd(m): 1:15pm On Jun 10, 2018 |
JixNation:If e reach me, e don reach you bdat. Na solid LP I go put on repeat |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:15pm On Jun 10, 2018 |
locust:I never toured that section, my go there go observe things first. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Williamsvictor: 1:17pm On Jun 10, 2018 |
Please who knows how to withdraw from unibet I'm confused |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:17pm On Jun 10, 2018 |
klassd:The matters clear like Dstv. Clear road for the wisest man........ make krf just guide the ticket to the maximum destination wey we need. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:17pm On Jun 10, 2018 |
klassd:The matters clear like Dstv. Clear road for the wisest man........ make krf just guide the ticket to the maximum destination wey we need. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Cooladex(m): 1:17pm On Jun 10, 2018 |
JixNation:There form no be from here. |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here • Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 6 guest(s)

