Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (3336) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 12 (6479326 Views)
1 2 3 ... 3333 3334 3335 3336 3337 3338 3339 ... 7122 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by dcolumbus001: 6:21pm On Jun 12, 2018 |
GreenArrow1:yeah.. I missed that. .. under 1.5 1st inning for Japan still making sense? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by dcolumbus001: 6:22pm On Jun 12, 2018 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BUGOFF(m): 6:22pm On Jun 12, 2018 |
Chiadikaobi:Lol. Lowodd, Wetin U Wan Brew So? How Far Na? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by kendrick93(m): 6:23pm On Jun 12, 2018 |
78DSQ2M
Goalscorer world cup picks |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bakayokoko: 6:23pm On Jun 12, 2018 |
MY FAV MARKET DON SHOW! TONIGHT I GO COOK BETTER JOLLOF. MAKE I REACH HOUSE 1ST.NO ANYTIME GOALSCORER MUST PAY!!!
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiadikaobi(m): 6:23pm On Jun 12, 2018 |
alexistaiwo:O boy who be this alex wey dey quote me so? Na sanchez wey play for arsenal i dey talk about. If he try come here talk say he dey do birthday punters go finish am cus he too rude. Oga dey your lane abeg |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BUGOFF(m): 6:24pm On Jun 12, 2018 |
Chiadikaobi:No P. Prepping Somtin Solid For U. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by ddooskie(m): 6:25pm On Jun 12, 2018*. Modified: 7:25pm On Jun 12, 2018 |
sacredheart:If you have so much faith in the game simply write out the games and rebook ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiadikaobi(m): 6:26pm On Jun 12, 2018 |
BUGOFF:Senior man i dey bed now dey think about my life with Avacado pear and Bread |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by kendrick93(m): 6:26pm On Jun 12, 2018 |
bakayokoko:bro how u see this one na. 78DSQ2M |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:27pm On Jun 12, 2018 |
Rushmore:did it later come ie the code? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by promisious: 6:28pm On Jun 12, 2018 |
[quote author=bakayokoko post=68419152]MY FAV MARKET DON SHOW! TONIGHT I GO COOK BETTER JOLLOF. MAKE I REACH HOUSE 1ST.NO ANYTIME GOALSCORER MUST PAY!!! [/quote ] I dey your back |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiadikaobi(m): 6:28pm On Jun 12, 2018 |
BUGOFF:Ok baba. Prepare am well make e hard pass my prick wey stand like Nepa pole. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BUGOFF(m): 6:29pm On Jun 12, 2018 |
Chiadikaobi:Same Here, My Brother. Lol. Uwa'di Iminimious. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:29pm On Jun 12, 2018 |
bakayokoko:oya nw leggo |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:30pm On Jun 12, 2018 |
Chiadikaobi:If your life deh correspond[/b]with that [b]combination! Naim be say ur own beta oo |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:30pm On Jun 12, 2018 |
Chiadikaobi:lol. kolo full dis guy head.. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:33pm On Jun 12, 2018 |
You go post tip, person go chop and clean mouth. If em red by mistake now, em go carry pestle dey chase you for dream. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by crystalboss: 6:34pm On Jun 12, 2018 |
Highly risky ![]()
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bakayokoko: 6:34pm On Jun 12, 2018 |
kendrick93:REMOVE DIEGO COSTA. RISKY PICK. ALSO REMOVE WELBECK AND VARDY COS THEY WON'T START SO NA VOID. ALLI NOT TO SCORE @1.40 IS A BANKER! ![]()
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Viking007(m): 6:39pm On Jun 12, 2018 |
Chiadikaobi: Wetin dey happen? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by GreenArrow1(m): 6:39pm On Jun 12, 2018 |
dcolumbus001:Yes o. But I de play am as system bet sha. I pick 3 or 4 games @1.24 odds and play as doubles or triples. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Imustreturn(m): 6:42pm On Jun 12, 2018 |
crystalboss:in play noni |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:45pm On Jun 12, 2018 |
78DV8G5
wetin una feel |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BUGOFF(m): 6:46pm On Jun 12, 2018 |
BUGOFF:BOOOM! 1:3 @ 36mins. Rushmore. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiadikaobi(m): 6:46pm On Jun 12, 2018 |
locust: ladonz: BUGOFF:Senior men. Una know as Ticket dey cast? With the sound e go dey make like pra pra pra pra. Naso i carry knife dey disect the pear, come use left hand dey squeeze the bread comot , come merge am together send am to my mouth, begin chew am like chewbacca I go close eyes say...... Lord i thank you for today. As you send pear from garden of eden to naija |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by softworldsystem(m): 6:46pm On Jun 12, 2018 |
still here for your funding ... FUND FOR AIRTIME MTN DATA SHARE ALSO AVAILABLE |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by GreenArrow1(m): 6:46pm On Jun 12, 2018 |
locust:Baba, no worry. As you don explain your v.ball tips now, we go de follow you bumper to bumper. Keep up the good job boss. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Godrocks: 6:46pm On Jun 12, 2018 |
AccessME:one player to score goals more than the other |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by dcolumbus001: 6:47pm On Jun 12, 2018 |
GreenArrow1:you fit mention me on the next one |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here • Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 2 guest(s)

