₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,379 members, 8,421,643 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 06:55 PM

Toggle theme

Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (3337) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+Other Sports) Betting Season 12 (6450080 Views)

1 2 3 ... 3334 3335 3336 3337 3338 3339 3340 ... 7122 (Go Down)

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BUGOFF(m): 6:48pm On Jun 12, 2018
BUGOFF:
Inter Turku - PS Kemi = X or -1.55
Lost
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by GreenArrow1(m): 6:52pm On Jun 12, 2018
dcolumbus001:
you fit mention me on the next one
No wayo.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by austino677(m): 6:53pm On Jun 12, 2018
my skrill and unibet got fully verified hurray grin chewbacca goldenval

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BUGOFF(m): 6:54pm On Jun 12, 2018
Chiadikaobi:
Senior men.

Una know as Ticket dey cast? With the sound e go dey make like pra pra pra pra.

Naso i carry knife dey disect the pear, come use left hand dey squeeze the bread comot , come merge am together send am to my mouth, begin chew am like chewbacca

I go close eyes say...... Lord i thank you for today. As you send pear from garden of eden to naija
Hehehe, Ur A Case.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:57pm On Jun 12, 2018
I'll be selfish to eat this alone
#25 million naira

78DVVWW
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:57pm On Jun 12, 2018
And he flopped. [color=#A912A5] I take a break [/color]
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:57pm On Jun 12, 2018
.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by crystalboss: 6:57pm On Jun 12, 2018
Niyi9002:
This ticket has been posted by two different guys on Facebook today, chimdi naija bet and sure naija bet. Why are you guys like this? Who should we believe? cry cry
most of them are scam bro

grow up bro

Are you new in betting??
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 6:57pm On Jun 12, 2018
Chiadikaobi:
So juzec today na your birthday abi? You don hear am today. We go finish you with mentions.

Happy Birthday Baba nla. May your days be long and na Green Green Green go full your Bet account.

You go win better millions very soon and person wey go share your money go share am well well.

Happy Birthday sir....... Na mr lowodd your No1 fan carry him symbian phone dey type
grin what do i know huh This table you are shaking thogrin lipsrsealed
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by DonPikko: 7:02pm On Jun 12, 2018
alexistaiwo:
They are coming for you grin
Scammerr recognises scammer

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 7:04pm On Jun 12, 2018
Sugaarh:
78DV8G5 wetin una feel
are u back?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by NLbully(m): 7:04pm On Jun 12, 2018
Anyone with WC 1xbet ticket here??

P.S Fund any of your betting account for WC with 100# charge

070624101eighteight SMS/WhatsApp
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:08pm On Jun 12, 2018
yehmy:
are u back?
4 wer... i just dey observe na observing mode i dey i never chop na bet habeg lemme
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chewbacca: 7:08pm On Jun 12, 2018
austino677:
my skrill and unibet got fully verified hurray grin chewbacca goldenval
Congrats!�

Let the mining begin cheesy
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by ugo41babe(m): 7:09pm On Jun 12, 2018
BUGOFF:
BOOOM! 1:3 @ 36mins. Rushmore.
more of this bro...i did over 1.5 at 1.33 ...tnx bro
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bookiesondebt: 7:09pm On Jun 12, 2018
Slovakia beating Holland is a joke...Especially in world cup qualifier.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:09pm On Jun 12, 2018
Selfoss vs Thróttur Reykjavík
Over 2.5
@1.65 odds
Sell your house and win!!!
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chewbacca: 7:10pm On Jun 12, 2018
grin
Chiadikaobi:
Senior men.

Una know as Ticket dey cast? With the sound e go dey make like pra pra pra pra.

Naso i carry knife dey disect the pear, come use left hand dey squeeze the bread comot , come merge am together send am to my mouth, begin chew am like chewbacca

I go close eyes say...... Lord i thank you for today. As you send pear from garden of eden to naija
grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by afoltundeseun(m): 7:10pm On Jun 12, 2018
Viking007:
cheesyWetin dey happen?
Agbaya, when you wan marry. Shior
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by adebayoggt(m): 7:14pm On Jun 12, 2018
bakayokoko:
MY FAV MARKET DON SHOW! grin TONIGHT I GO COOK BETTER JOLLOF. MAKE I REACH HOUSE 1ST.

NO ANYTIME GOALSCORER MUST PAY!!!
Mention me wen d food ready.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chewbacca: 7:15pm On Jun 12, 2018
perfect cheesy

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by caseclosed147(m): 7:18pm On Jun 12, 2018
grin grin grin
afoltundeseun:
130,000 bullets will enter your skull before this year runs out IJN. Eleribu
shocked[color=#006600][/color]

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 7:18pm On Jun 12, 2018
Sugaarh:
4 wer... i just dey observe na observing mode i dey i never chop na bet habeg lemme
gringrin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BUGOFF(m): 7:18pm On Jun 12, 2018
ugo41babe:
more of this bro...i did over 1.5 at 1.33 ...tnx bro
Ur Welcome. Ov2.5 Wud Hav Bn Ideal Tho But, For Fear Of Alabi.
Just Imagine PS Kemi.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chewbacca: 7:18pm On Jun 12, 2018
locust:
You go post tip, person go chop and clean mouth. If em red by mistake now, em go carry pestle dey chase you for dream.
grin cheesy
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Saltwater: 7:20pm On Jun 12, 2018
chewbacca:
perfect cheesy
cry

Why you no book this one na.
Na so so stew we dey chop
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Imustreturn(m): 7:23pm On Jun 12, 2018
Chiadikaobi:
Senior men.

Una know as Ticket dey cast? With the sound e go dey make like pra pra pra pra.

Naso i carry knife dey disect the pear, come use left hand dey squeeze the bread comot , come merge am together send am to my mouth, begin chew am like chewbacca

I go close eyes say...... Lord i thank you for today. As you send pear from garden of eden to naija
like this abi grin

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Rushmore(f): 7:23pm On Jun 12, 2018
locust:
You go post tip, person go chop and clean mouth. If em red by mistake now, em go carry pestle dey chase you for dream.
Hahahahahaha

1 2 3 ... 3334 3335 3336 3337 3338 3339 3340 ... 7122

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience HereBankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).

Viewing this topic: 3 guest(s)