Range Rover 2008 For Sale - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › Range Rover 2008 For Sale (570 Views)
| Range Rover 2008 For Sale by lanaVello(op): 10:21am On Jun 12, 2018*. Modified: 10:47am On Jun 12, 2018 |
Mileage: 55km Model 2008. Colour: black Price: 10m(Negotiable) Perfect working conditions Number :08072030088. 09069609942(whatsapp) Location:Ikeja
|
| Re: Range Rover 2008 For Sale by Abdul6: 6:06am On Jun 13, 2018 |
10m for 08 Range ? You r not srz |
| Re: Range Rover 2008 For Sale by ehissi(m): 9:10am On Jun 13, 2018 |
![]() For a registered 2008 Ranger rover....... ![]() Of which the kind oversize body kit whey them knack that car, E sure say the car sef no be even 2008... ![]() E be like 2006 for my eye, be like say OP dey find money go buy kolanut and palm wine take go carry Caro from her papa house..... ![]() Nna na waooh!! ![]() |
| Re: Range Rover 2008 For Sale by lanaVello(op): 3:56pm On Jun 15, 2018 |
ehissi:Lmao,oga if u wan buy,kuku talk na......you go check kuku confirm the model year |
Less Than A Year Used Range Rover 2008...4.150m NEG...KANO • Range Rover 2008 Upgraded To 2013!!!!!! Best Deal!! • Land Rover 2008 Model For Sale For 1.3 • 2 • 3 • 4
2006/7 VW Jetta Clean And Cheap • Honda Civic 2007 For Sale Nigerian Use For 560,000 • Reg 08 Range Rover Sports For Sale 4.2m Asking
? You r not srz

