Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) - Foreign Affairs (1903) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Foreign Affairs › Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) (8064736 Views)
1 2 3 ... 1900 1901 1902 1903 1904 1905 1906 ... 9933 (Go Down)
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 1:38am On Jun 16, 2018 |
NigeriaIsDoomed:Na small piking sense dey worry dem ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:40am On Jun 16, 2018 |
jaycent:bro, ah don dislodge those kibera monkeys so make ah take small rest. Ah dey kom bak kom monitor dey thread moro. Ah no go let dem resurrect again. We go burn dem 2 ashes and conduct dier final burial 4 hier. ![]()
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 1:49am On Jun 16, 2018 |
NigeriaIsDoomed:Hu dash dem forum, dem no get even single 1 dats y dem full here, even dey sleep for here join sef. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 1:51am On Jun 16, 2018 |
NigeriaIsDoomed:I dey with you bro. ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by darfay: 2:01am On Jun 16, 2018 |
Dis one way I no c TashaMaria e b like say she dey observe her menstrual cycle and for mtis dem don deny am Naija visa again dat dude don finally hang himself e dey all over Kibera news as for me I wish him safe passage to hell |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by nwoke39: 2:12am On Jun 16, 2018 |
TayserMahiri:Actually you're wrong on the IQ.. Nigeria's IQ is 84, higher than South Africa, Ghana, Kenya... in fact higher than much of Africa Nigeria is ranked 23rd in the world on IQ Here's the source https://iq-research.info/en/average-iq-by-country |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Offpoint: 5:30am On Jun 16, 2018 |
NigeriaIsDoomed:Guy why naw? why you dey look for my trouble? how him take dey talk me? how? |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 7:52am On Jun 16, 2018 |
.... ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 7:56am On Jun 16, 2018 |
darfay:another fcking Monkey i thought someone advised you to visit a zoologist .. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 8:44am On Jun 16, 2018 |
nwoke39:A ranking that puts Iraq at Number 20...Yea, I think I find whatever methodology they used extremely flawed. Nigeria is at the bottom of IQ rankings.Half your population harbours a terror group that believes Western education is bad!! |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 8:47am On Jun 16, 2018 |
darfay:The only tax that is rising is income tax from 30 to 35% for high income earners and the 0.05% robin hood tax for transactions above $5,000. VAT in Kenya is the lowest in the region at 16%.However, some commodities that were exempt will no longer be. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 8:47am On Jun 16, 2018 |
NigeriaIsDoomed:With that English,I wonder who is the ape here. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 8:52am On Jun 16, 2018 |
Danielnino00:Looks like a working class area of Eastlands, Nairobi,concrete jungle and all. Again, this "Economy is bigger than " argument. Let me debunk it for the 200th time. China has a bigger economy than Switzerland. Does thet mean China has a better living standard?? P[lus a big economy and even the basics in Nigeria are non existent, please!!Never brag about it, aibu ndogo ndogo tu. You guys should actually be ashamed that you brag about being the largest economy yet even electricity, water and the likes cannot even be provided!!! |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 9:10am On Jun 16, 2018 |
obaaderemi:The largest bus assembler is indeed a company owned by Indians born in Kenya. But they do buses and only buses and nothing else The largest vehicle assembler overall in Kenya is Mombasa based Associated Vehicle Assemblers and it is currently owned by Simba Corp, which is owned by Kikuyus actually(The CEO is Indian though. That does not mean it is indian owned. Last I checked many Indian companies have African CEOs because of competency). The second largest vehicle assembler is Kenya Vehicle Manufacturers based in Thika, whose largest shareholder is the Government of Kenya The third is General Motors East Africa.Like Every company that entered Kenya between 1976 and 1994, the Government of Kenya has a substantial shareholding at 35% The fourth is Mobius. Mobius and LHS are the only assemblers owned by non Africans as majority shareholders.Mobius is also a vehicle manufacturer The fifth(and used to be second) is Cooper Motor Corporation. A joint collaboration between the Government of Kenya(largest shareholder), Ford Motors and Kenyans of European descent.CMC was Africanized in the 1960s when the Europeans sold their shares to the Government. Also, it is VERY true that Indians dominate some areas of Manufacturing in Kenya. But they are a minority elsewhere. Kenya is driven by the Service industry,mainly domestic and international trade and tourism, areas dominated by Africans since the 2000s. Also, For some reason, Nigerians think that Kenya is capitalist. We are not, per se. Kenya is a mixed economy, and has been since 1969. The Government of Kenya MUST HAVE A PRESENCE in every sector of the economy and has shares in most of the largest corporations in Kenya, especially in the Services sector.So Blacks are doing quite well, Thank you!! |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 9:34am On Jun 16, 2018*. Modified: 11:32am On Jun 16, 2018 |
GERALD710:Kibera monkey! U don kom bak? Na 4hia I go sama u if ur madness still dey torment you. Shebi ur madness no dey end, ah gbadun aw e dey do u 4 head so dat ah go finish wetin ah start last night. Olosho like u no go go find wetin born am, no be me giv ur olosho mama belle den pick race. so nefa come pour ur misery 4 wia ah dey again ejor.
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 9:43am On Jun 16, 2018*. Modified: 11:38am On Jun 16, 2018 |
obaaderemi:Ogbeni, ejor no dey folo diz Kibera monkeys wey don kolo yarn, dem dey find attention. If you no givem dem go waka comot hia better still u fit yarn for pidgin e dey do magic like sniper wey dey chase household pests. May we chase diz Kibera rats and monkeys go dem smelling holes wey dem from kom. Na beg ah dey beg u cus ah no no y e no dey taya diz little indians. Dem wan rub shoulders with the gaint of Afrika bt Mek we show dem say we no dey kolo like dem by makin dem looku looku (dem go dey watch us like tv) while we dey yarn. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 9:50am On Jun 16, 2018 |
mtis:Kibera monkey, shebi u still dey kolo! Na 4 hier we go subdue am. Mek e dey torment u now.
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 10:16am On Jun 16, 2018*. Modified: 10:32am On Jun 16, 2018 |
Wey dem Kibera kolo monkey? wey dem little indians? wey dem mumukenyans? E be like ah don ki dem kibera monkeys, dem little indians, dem mumukenyans. Wetin dem go do now? Na so dem dey mumu b4 until ah sama sense put 4 dem empty brains, ah still dey panel beat dem. Abeg wey una dey? Mtis, NairobiWalker, GERALD710, gallivant, TayserMahiri, rvp2018, jonraid, kikuyu1, na only una waka come nairaland? ![]()
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by blackboys: 10:26am On Jun 16, 2018 |
Danielnino00:are u talking about that charcoal oven that is Lagos |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by blackboys: 10:37am On Jun 16, 2018 |
am kenyan and in this world cup am for any african country especially any black country.i hope nigeria can atleast perform to africas expections,they have been in the competition for quite a lot of times but always comes short.if nigeria doesnt get anywhere near quarters or semis then they are just lame |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 10:38am On Jun 16, 2018 |
blackboys:abeg na hu get diz ghana must go mek e kom carri am. Diz nonsense ghana must go mofos wey dey take Naija boys like Kibera little Indians dey see oyibo wan folo rush him gutter mouth like tap wey no dey gree lock again. Mek pesn wey no him brodas tel dem mek dem kom carri am o b4 ah go ki man pesn hia.
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by kikuyu1(m): 10:51am On Jun 16, 2018 |
GERALD710:What a pity! Dangotelanders lack the simple brainpower to understand this,SIGHHHHH! You're like this guyjhard at work but your class is like this! I feel for you-never give up though,miracles happen!
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 10:54am On Jun 16, 2018*. Modified: 11:22am On Jun 16, 2018 |
blackboys:wetin consign Naija consign Kibera monkeys for world cup? Abegi go sidon one place, our boys no nid una useless support, dem get plenty fans alova obodo planet. Go support una ugly rugby abi na ruggedt players 4 una slum. For obodo Afrika na Naija dey lead while Kibera monkeys and little Indians dem wannabe white dey do slaves for dem con3. Na like diz wey dem boys dey tek roll 4 Naija
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 11:00am On Jun 16, 2018*. Modified: 11:24am On Jun 16, 2018 |
kikuyu1:Kolo Kibera monkey u don yarn anoda dust abi? Na u go taya hia ah swear, cus na only u go yarn urslf till e taya u den u go carry ur mumuness n kolo waka. Ur kolo nefa do so dey kolo dey go mek our con3 pipu dey watch ur kolo. ![]()
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 11:13am On Jun 16, 2018 |
Make una no dey folo diz mofos yarn again biko, make ah personally deal with dem sotey dem go take marathon race enter dem useless boring Kibera forum. Little Kibera Indians don dey tear race one by one, abi ah no desef some accolades? ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 12:01pm On Jun 16, 2018 |
Ah dey listen to JUST HOLD ON by Joe El ft 2face. Oh boyeh..this msg dey powerful and ah dey feelam. Ah just agbadun Naija no mata wetin our wicked rulers dey do us ah swear no obodo Afrika near us. We just get am for flenty talent. Joe El – Hold On ft. 2face Idibia VERSE1: When I woke up. This morning. Looking at myself. E be like say I’m shining. See the blessings multiplying. Just like the bird in the sky I’m flying. So divining. We inclining. Take it from me I see good things are piling E be okay. Call me one day. Make we stay cool stay cool and keep smiling. No retreat no surrender. Don’t you give up your fight you’re winner. Easy eh eh eh. Its gonna get easy eh eh eh. Don’t you back down. People stand up. If you know you are in put your hands up. Its gonna get easy eh eh eh. Its gonna get easy eh eh eh. VERSE2: No forget say na baba God give you this life life So no let anything to stop you from going so high high. See I doesn’t matter what you do or what you are into. You have to believe in yourself and live through easy eh eh eh. Its gonna get easy eh eh eh. So don’t forget where you are coming from and where you are going. No pain no gain keep going. Easy eh eh eh. Its gonna get easy eh eh eh. VERSE 3: Stand up stand up for something. Don’t let your doubting stop your moving. Its not easy I’m not pretending. To tell you the truth t take a lot to work in. So I stand in front of you and say. Don’t give up cos you will make it one day. Cos quitters never win and winners never quit. If you try and you fail don’t be shy of defeat. Cos it takes a lot of courage to keep on moving. So stand up on your feet. Your mistakes don’t repeat Instead you learn from it. Its 2baba and jo el o. We don talk our own o. If you like make you take am as a joke o. If you like make you use am it will work for you. Eh! CHORUS: Just hold on. And be strong. It wount be long. E go be alright Just hold on. And be strong. It wount be long. Its gonna be alright. Just hold on
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by darfay: 12:19pm On Jun 16, 2018 |
blackboys:Who cares who you support? Qualify for Nations cup first before you give your useless opinion.i c Nairaland is growing in Kenya. Keep on making our Nigerian entrepreneur rich |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by darfay: 12:21pm On Jun 16, 2018 |
GERALD710:At the end of the day na d masses go suffer dis tax increase and you dey here dey celebrate like monkey |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 12:22pm On Jun 16, 2018 |
darfay:leave dem mek dem dey yarn dust, dem no no say naija get uncountable fans already. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 12:23pm On Jun 16, 2018 |
darfay:ah dey tel u diz monkeys mumu no get levels |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by darfay: 12:26pm On Jun 16, 2018 |
mtis:Nawa o. May uselessness and wretchedness follow you all the days of your life |
Am I The Only One Whos Tired Of This Kenya Is Ahead Thread • Femi Adesina: "I Don't Lie, No Matter What"; Nigerians React • Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 10 guest(s)


i thought someone advised you to visit a zoologist ..