Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) - Foreign Affairs (1904) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Foreign Affairs › Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) (8063428 Views)
1 2 3 ... 1901 1902 1903 1904 1905 1906 1907 ... 9933 (Go Down)
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 12:26pm On Jun 16, 2018 |
Pidgin don chase dem away like rats ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by darfay: 12:30pm On Jun 16, 2018 |
kikuyu1:D Dis wan go dey shout dangotelanders upadan. You are also a dangotelander for being on Nairaland. The top 20 richest Nigerians go easily become d richest for dat unable useless East Africa. May Allah wipe out your lineage from this Earth |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 12:42pm On Jun 16, 2018 |
darfay:By dey way, Dangote na awa very own so wetin dem olosho dey yarn becuz na Indians dey run show for dem slum naim mek dem dey shout Dangote Dangote and bla bla bla upandan like say Dangote no be naija citizen. See as pesn dey mumu oh my God! Kibera monkeys mek una go cry to those Indians wey dey run una kon3, Dangote na Nigerian so una don lose. ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nowenuse: 12:50pm On Jun 16, 2018 |
NigeriaIsDoomed:Shuoor! See me see gbege O. See as oyibo dey digwe for we Oba. Na now I don dey sabi wetin some pipu bin dey yarn. Pipu wey dey hala say e nor good as we Naija and Africans dey throway we culture dey kolobi the one wey oyibo carry kom..... Sotay some of us go dey carry am for head like gala, like say na we papa dem get am. Naija pipu abeg lailai make we nor throway we culture. If not oyibo dem go just dey look us finish. TayserMahiri, NairobiWalker, Jay254, mtis, kikuyu, jonraid et al. Can you guys see the way white people are bowing down to a Nigerian king? This only happens to people who know and preserve their cultures and not people who go about celebrating 'blanket & tea' parties ![]() Shebi una dey gbadun as we dey yarn for brokin? ![]() If e too pain una, make una move sharp sharp go una side go dey yarn una own. Na we get here. Obaaderemi, Afa na? We nor kon site you again o. Abi you nor wan folo us yarn brokin? ![]()
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:08pm On Jun 16, 2018 |
Nowenuse:na since last nyt ah dey on top of their mata see as Kibera monkeys scata like ants ![]() E dey pain dem sotey dem no wan come back again. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by wizmikeee: 1:10pm On Jun 16, 2018 |
jaycent:lol like I said keep celebrating the past that's what Nigerians are good at lol |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 1:47pm On Jun 16, 2018 |
Moment you realize you are conversing with low IQ villagers aka monkeys. No wonder naija is a shi*thole |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 1:57pm On Jun 16, 2018 |
GERALD710:Just ignore NigeriaIsDoomed he is high on tombolo and codeine before nigeria football match so a lot of nigerians are high today |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by nwoke39: 2:16pm On Jun 16, 2018 |
GERALD710:argue with the stats not the messenger... Iraq also has a bigger economy and higher gdp per capita than Kenya |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Jay254(m): 3:00pm On Jun 16, 2018*. Modified: 3:29pm On Jun 16, 2018 |
Nowenuse:What Kind of desparation is this, you guys are so stupid. You glorify whites as if they are demi gods to you. The power of God does not choose race I wonder why you guys see the pastor instead of the miracle from the Man of God. We have prophet Owuor who pulls crowd all over the world, what we see is the power of God in Him but not his race like the stu.pid Nigerian.
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Jay254(m): 3:14pm On Jun 16, 2018 |
F.oolish Nigerians treat Foreigners better than their own.. https://www.youtube.com/watch?v=_uJY4TXkgt8 While they are treated like trash outside https://www.youtube.com/watch?v=ot9KIuA3M88 |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 3:18pm On Jun 16, 2018 |
wizmikeee:Who be dis abeg. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 3:22pm On Jun 16, 2018 |
Jay254:All dis one you dey post i no see d meaning, nd i sure no be we you dey post am for. Just carry your rubbish news and useless story to Nairobi forest, becouse we don't give a fvck dimwit. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Just30: 4:01pm On Jun 16, 2018 |
NigeriaIsDoomed:see this one too A brain dead he goat ![]() Your useless country doesn't even know what a contract is |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Just30: 4:03pm On Jun 16, 2018 |
jaycent:go find a Somalia to compare with boy ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by obaaderemi: 4:10pm On Jun 16, 2018 |
Nowenuse:Na di world cup o. I see say da Little Indians don dey clear small small. The tin even beta as e deh now becos no mata wetin pesin talk before dem Little Indians no dey gree. ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by obaaderemi: 4:12pm On Jun 16, 2018 |
[s] Just30: |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by obaaderemi: 4:15pm On Jun 16, 2018 |
[s] mtis:See pain.
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 4:16pm On Jun 16, 2018 |
Hati13:Senegal too. I was to support Nigeria but I wont. Unless they invent a Juju Chant. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 4:18pm On Jun 16, 2018 |
nwoke39:Dont want to engage in this discussion one enchanter has some very dark energy. Corroborate that with more sources. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by obaaderemi: 4:24pm On Jun 16, 2018 |
[s] GERALD710:Nonsense as usual. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nowenuse: 4:27pm On Jun 16, 2018 |
Jay254:I am talking of foreigners bowing to Nigerian ancestral culture and you are telling me about how a Kenyan prophet practices a foreign religion christianity which was brought by the same white people? Nigeria has the biggest and richest Pastors and prophets in the world, but some of us take no pride in that. We rather take pride in whites bowing before our own ancestral cultures and religion. Shebi you sabi say your mumu don tanda sha? |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 4:27pm On Jun 16, 2018 |
naijalander:We all like to hear nice jokes, especially as outlandish as this one. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by obaaderemi: 4:28pm On Jun 16, 2018 |
NigeriaIsDoomed:Notin do you. ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nowenuse: 4:30pm On Jun 16, 2018 |
obaaderemi:I dey with you bros. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nowenuse: 4:33pm On Jun 16, 2018 |
TayserMahiri:Ogbeni carry your support go fry Akara. We nor want! We nor dey fain bad belle pipu support. I no say una just dey wait make dem win Naija comot for the cup make una laff. Una plan don fail. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by obaaderemi: 4:33pm On Jun 16, 2018 |
Dis Iceland wey I jus watch, dem no com sell guguru o. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Daejoyoung: 4:37pm On Jun 16, 2018 |
obaaderemi:Even me sef l dey think am since. World cup nor be beans at all, common Iceland dey play this kind football. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by obaaderemi: 4:38pm On Jun 16, 2018 |
Nowenuse:The werey dey even support England against Nigeria during the friendly match. E com dey scream like girl anytime eagles waka near opponent post.Im mumu no be for hia. ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 4:44pm On Jun 16, 2018 |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 4:46pm On Jun 16, 2018 |
obaaderemi:biri ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 4:47pm On Jun 16, 2018 |
Am I The Only One Whos Tired Of This Kenya Is Ahead Thread • Femi Adesina: "I Don't Lie, No Matter What"; Nigerians React • Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 10 guest(s)


