Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (3503) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 12 (6643820 Views)
1 2 3 ... 3500 3501 3502 3503 3504 3505 3506 ... 7122 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by eunisam: 10:39pm On Jun 17, 2018 |
just negodu, common 15million Brazil no gree me win upon all the squad B915SPPEEEERRE-5409375 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 10:41pm On Jun 17, 2018 |
Chiefheywhy:The begger is back...U must be really ashamed of urself, World Cup don collect d money wey dem dash u, and u don come back won use style beg again frm industrialchemi. Isn't it obvious now dat it's a curse for u??... no matter how much dem give u, begging go always dey ur blood. It's not ur fault sha , it's a talent n a gift, continue ur begging. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:43pm On Jun 17, 2018 |
Gody05:Is Nigeria equal to Croatia ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:44pm On Jun 17, 2018 |
Samuel60....... Why u like wahala like this...... You fall down from your mama back when you small ![]() In other news....... Free ntel sim
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 10:46pm On Jun 17, 2018 |
Samuel60: ![]() You never still tire, you and people wey like this post mumu ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Gody05(m): 10:46pm On Jun 17, 2018 |
alexistaiwo:
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Brownhypo: 10:47pm On Jun 17, 2018 |
jizzus:how do i get one pls |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 10:47pm On Jun 17, 2018 |
jizzus:E use head knack ground when im small ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by klassd(m): 10:48pm On Jun 17, 2018 |
JixNation:I dey with you SM |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:51pm On Jun 17, 2018 |
If you have good punting ideas, bring it on. Mention my moniker. Hafeexla you have a mention. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Hunry: 10:51pm On Jun 17, 2018 |
expect more surprises, some big teams wouldn't qualify for the next round |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:53pm On Jun 17, 2018 |
Brownhypo:What's your location......you'd hv to register it though |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by DonPikko: 10:54pm On Jun 17, 2018 |
Chiefheywhy:you'll soon go back to where you're coming from |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 10:55pm On Jun 17, 2018 |
Chiefheywhy:I guess u laughing in shame...I was just stating d obvious and it's quite saddened dat ur situation is beyond normal. Make person take begging and asslicking as a full time job. Damn, at least ur other twin don get sense small stay background buh u on d other hand no ever won get sense. No worry continue Keep disgracing ur self n ur people here okay.
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by DonPikko: 10:55pm On Jun 17, 2018 |
Hunry:that's not a surprise |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 10:57pm On Jun 17, 2018 |
DonPikko:Don't mind d begger...World cup don do am strong thing Na why him run come back con resume him begging and asslicking duty. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 10:58pm On Jun 17, 2018 |
Samuel60: ![]() My existence for here just dey pain you. No worry you go dey alright las las. ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Imustreturn(m): 10:59pm On Jun 17, 2018 |
jizzus:I need one how can I get since its free abeg |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Gody05(m): 10:59pm On Jun 17, 2018 |
Babycherry, fine girl like you. You better run before Alabi change your skin tone to black and white |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by okenze007: 11:03pm On Jun 17, 2018 |
PLEASE CAN ANY BODY EDITH THIS GAME AND SPOT THE JUDAS 78Z8M7P |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:03pm On Jun 17, 2018 |
Imustreturn:I'm at ikotun atm....... But you go need to register am sha |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:04pm On Jun 17, 2018 |
okenze007:even Judas was not known before the betrayal |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by DonPikko: 11:05pm On Jun 17, 2018 |
Samuel60:his brother was banned for over begging |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Brownhypo: 11:06pm On Jun 17, 2018 |
jizzus:I'm in Benin |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by newsheriffintown: 11:07pm On Jun 17, 2018 |
newsheriffintown:l told you guys to go for under 9 yellow card for the World cup and most guys ignored the tip from all the matches played so far it look like it was a good deal. industrialchemi hope you later played the game . |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Imustreturn(m): 11:08pm On Jun 17, 2018 |
jizzus:chat me up via WhatsApp siggy. Make we yan |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:08pm On Jun 17, 2018 |
Gody05:U don resume? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Gody05(m): 11:12pm On Jun 17, 2018 |
locust:No bro, just catching fun. Alabi cannur cuman kill us all. August 11, save the date! |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:16pm On Jun 17, 2018 |
Gody05:Just be polishing your expertise. We'll be needing it. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:16pm On Jun 17, 2018 |
Brownhypo:Eeyah Na lagos i base |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Babycherry(f): 11:16pm On Jun 17, 2018 |
Gody05:Lolz We die here ooooooh |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 11:17pm On Jun 17, 2018 |
DonPikko:Ooh no wonder ...I was wondering what happened. The mods needs to ban the other one too. Dey becoming a nuisance here. |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here • Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 2 guest(s)

