Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (3558) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 12 (6451887 Views)
1 2 3 ... 3555 3556 3557 3558 3559 3560 3561 ... 7122 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by 1realBobby(m): 2:41pm On Jun 20, 2018 |
Viking007:oga you just dey milk Alabi gently gently... kudos |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 2:41pm On Jun 20, 2018 |
na wa o.. we Wey play over 2.5 now nko? since 4 minutes Wey dem score |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Dhavid(m): 2:41pm On Jun 20, 2018 |
Viking007:boooooomm |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by suckmyPENIS: 2:43pm On Jun 20, 2018 |
JixNation:thanks man |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by klassd(m): 2:47pm On Jun 20, 2018 |
Hunry: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by NLbully(m): 2:51pm On Jun 20, 2018 |
In system bet 2/3 will I get more than what I stake if 2/3 Greens?? ![]() Cz e be like say Portugal dey mad |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 2:52pm On Jun 20, 2018 |
goldenval our game don boom boom sha shaa
lemme enjoy my song 9ja girls dem jaaaaa!! if yu knw yu knw |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 2:53pm On Jun 20, 2018 |
angelusbrut:Lol. The rate at which girls dey gamble these days ehnnn. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 2:54pm On Jun 20, 2018 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sexdoll: 2:54pm On Jun 20, 2018 |
so these people no jus wan score ordinary over 0.5 in second half for me? but anyway sha, e good make e remain like this make my 1 or over 3.5 enter for another ticket. ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 2:55pm On Jun 20, 2018 |
Wow no goalscorer ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by toomush(m): 2:55pm On Jun 20, 2018 |
Rubbish, wetin carry me go play over 1.5 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by IVORY2009(m): 2:58pm On Jun 20, 2018 |
Diickrider:Oh! U hv changed base? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 2:58pm On Jun 20, 2018 |
IVORY2009:Mr man do i know you ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 3:00pm On Jun 20, 2018 |
qualityGod:yu dey c my jax habi osheyy AJEE AJEE |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chewbacca: 3:00pm On Jun 20, 2018 |
JixNation:I posted 9 odds acca @ midnight. will work one another out. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chewbacca: 3:01pm On Jun 20, 2018 |
chewbacca:stupid Omar, should have seen it coming B953SPPQWQAACQ-4686395 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by IVORY2009(m): 3:01pm On Jun 20, 2018 |
Diickrider:Yes of course |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by toomush(m): 3:03pm On Jun 20, 2018 |
chewbacca:Nice one bros, abeg cook another one |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Hunry: 3:05pm On Jun 20, 2018 |
still surprised Portugal couldn't score two goals. Up C.Ronaldo, baddest click below to play inplay games with high odds https:///en/?bf=5aae5b9561c88_145040761 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by gewise7(m): 3:06pm On Jun 20, 2018 |
chewbacca:I didn't c odd from you again |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by fimi: 3:09pm On Jun 20, 2018 |
Portugal to score 1.5,e no enta. , e no enta. Over 1.5,dt one sef no enta. Why betting hard pass yahoo yahoo like dis? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Sarahdev00: 3:09pm On Jun 20, 2018 |
Pharaoh001:But it’s a goal scorer that’s there not tournament. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 3:11pm On Jun 20, 2018 |
JixNation:....just coming online...Now......ma phone dey offline since yesterday |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Mistymoe(m): 3:12pm On Jun 20, 2018 |
Watch live FIFA WORLD CUP MATCHES http://www.russiacup2018.stream/stream.php |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 3:12pm On Jun 20, 2018 |
Shezkid:Who is a guy? Abi eleyi wo pata soju ni.. When was sportybet created? Agent |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 3:13pm On Jun 20, 2018 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 3:14pm On Jun 20, 2018 |
chewbacca:Honestly, I didn't see anyone. Please do tag me I beg ya. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 3:15pm On Jun 20, 2018 |
Jagaban880:Nawaoooo.. What do you suggest we do now? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Ihebu4chelsea(m): 3:15pm On Jun 20, 2018 |
b915sppzzctszc-892766. please I don't understand. this Iran Vs Spain option.... somebody should help me explain it. I must chop this ticket. Allah |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by tonididdy(m): 3:16pm On Jun 20, 2018 |
B92SPPZTAAQSZ-3396324 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Charlise(f): 3:22pm On Jun 20, 2018 |
toomush:U need to see the way Portugal red several tickets |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here • Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 2 guest(s)



