Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (3564) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 12 (6519845 Views)
1 2 3 ... 3561 3562 3563 3564 3565 3566 3567 ... 7122 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by undertaker002: 8:46pm On Jun 20, 2018 |
So all today matches wan play under 1.5
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by HemmanuelRichy(m): 8:48pm On Jun 20, 2018 |
How much is the maximum stake in 1xbet? mine is 69000.
Shey na error or Wetin? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by motta(m): 8:50pm On Jun 20, 2018 |
afoltundeseun:OLUWA dey no worry |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by NLbully(m): 8:51pm On Jun 20, 2018 |
Jagaban880:Then why bring the topic in the first place ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by NLbully(m): 8:52pm On Jun 20, 2018 |
Book of Lamentations ![]() Me self join Dem small but not completely ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 8:53pm On Jun 20, 2018 |
Sugaarh:uma dey c pattern wey dey 4lo spain 0-1 all d matches played today 1-0 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by dcolumbus001: 8:53pm On Jun 20, 2018 |
Jagaban880:oga drop this thing na |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by motta(m): 8:54pm On Jun 20, 2018 |
goldenval:you dey owe me ooo take note |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 8:54pm On Jun 20, 2018 |
Nice one.. After Portugal and Uruguay incidence I played Spain 1-0 correct score singles @ 6.20 odds .. 1k stake small 5k profit chopped and cleaned mouth. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by SeunKelechi: 8:54pm On Jun 20, 2018 |
Na so, all of them play 1-0 today ó? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by ponti93(m): 8:54pm On Jun 20, 2018 |
All matches 1 nil cs |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 8:55pm On Jun 20, 2018 |
This one dey mad, e dey do stunt. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by jtjohn(m): 8:55pm On Jun 20, 2018 |
if I had know I would have stake higher.
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Manhood85(m): 8:55pm On Jun 20, 2018 |
Chiefheywhy:over 4.5 added minutes means that there will b more than 4 minutes added? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by olahajayi(m): 8:56pm On Jun 20, 2018 |
0:1 again... It is wa o |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by afoltundeseun(m): 8:57pm On Jun 20, 2018 |
See as Spain knack better madness enter my body. Dem nor dey tell madman say rain dey fall o. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 9:00pm On Jun 20, 2018 |
Manhood85:Yes |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:01pm On Jun 20, 2018 |
Xfactor22:
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by austino677(m): 9:02pm On Jun 20, 2018 |
when it's too sure.. ![]()
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by NLbully(m): 9:03pm On Jun 20, 2018 |
Anyone to explain how it's 68 ![]()
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by engino: 9:04pm On Jun 20, 2018 |
I need explanations on the total group card team is it for the group stages or all the whole cup game |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by dokyOloye: 9:05pm On Jun 20, 2018 |
[quote author=Holamscoh post=68670605][/quote]Him lead you enter pit ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:05pm On Jun 20, 2018 |
Goalscorer |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by austino677(m): 9:06pm On Jun 20, 2018 |
NLbully:atleast you won 68 naira |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:07pm On Jun 20, 2018 |
Congratulations to all that played
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by engino: 9:08pm On Jun 20, 2018 |
I need explanations on the total group card team.on bet9ja antepost is it just for the group stages or all of the world cup games |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by mercyway: 9:09pm On Jun 20, 2018 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by oadmn(m): 9:10pm On Jun 20, 2018 |
Jagaban880:Waiting bro |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by eunisam: 9:11pm On Jun 20, 2018 |
tufiakwa B918SPPQRRTSQZ-5409375 B923SPPQRRPZEA-5409375 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Usminous: 9:11pm On Jun 20, 2018 |
austino677:Pls austino am a mute member on this thread...I need you to explain how to register 1xbet and how is withdraw process can I withdraw directly to naija bank account....ur response will be highly encouraging...thanks |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by jrupa(m): 9:12pm On Jun 20, 2018 |
Any almost sure odds I can stake with like 3k tonight? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bujebudanu1(m): 9:13pm On Jun 20, 2018 |
So I saw this Pls,is aiyegbeni a legend ![]()
|
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here • Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 5 guest(s)




