Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) - Foreign Affairs (1943) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Foreign Affairs › Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) (8101627 Views)
1 2 3 ... 1940 1941 1942 1943 1944 1945 1946 ... 9933 (Go Down)
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 12:54am On Jun 21, 2018 |
jaycent:bro no dey follow am yarn english, pidgin dey pepper am for yansh |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 12:56am On Jun 21, 2018 |
NigeriaIsDoomed:He dey fear dat screenshot die
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 12:56am On Jun 21, 2018 |
jaycent:
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 12:57am On Jun 21, 2018 |
Wey dem monkeys? Is there no one else? Abi e don taya una? ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 12:58am On Jun 21, 2018 |
jaycent:oh boy ey dey screen shot dey pain am. She dey beg me say make ah no put am again ![]()
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 12:59am On Jun 21, 2018 |
TayserMahiri:Just dey mumu yourself dey go...no be dis night..your balls go break this night. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:01am On Jun 21, 2018 |
[quote author=TayserMahiri post=68675174][/quote] ![]()
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:03am On Jun 21, 2018 |
jaycent:please no break my little monkey ball she don beg me say we show mercy for dem ![]()
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 1:04am On Jun 21, 2018 |
[quote author=TayserMahiri post=68675174][/quote]Is that how your mom looks like. Damn, your mother fine die ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 1:06am On Jun 21, 2018 |
NigeriaIsDoomed:Him no wan take eye see dat screenshot even small ![]() |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:07am On Jun 21, 2018 |
My monkey ah go consider una ![]()
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 1:07am On Jun 21, 2018 |
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:08am On Jun 21, 2018 |
jaycent:ah dey tel una. Copy am dey use dat humble am ![]()
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 1:08am On Jun 21, 2018 |
NigeriaIsDoomed:Na this night him go know say naija boys no dey take nonsense from anybody. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 1:08am On Jun 21, 2018 |
NigeriaIsDoomed:DESPERADO
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:09am On Jun 21, 2018 |
[quote author=TayserMahiri post=68675255][/quote]my monkey u go urinate for dat pant b4 ah free u ![]()
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 1:09am On Jun 21, 2018 |
jaycent:Naija boys work is to cry
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:10am On Jun 21, 2018 |
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 1:11am On Jun 21, 2018 |
NigeriaIsDoomed:
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 1:12am On Jun 21, 2018 |
NigeriaIsDoomed:why? lol, you are a clueless monkey. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:13am On Jun 21, 2018 |
[quote author=TayserMahiri post=68675282][/quote]
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 1:14am On Jun 21, 2018 |
TayserMahiri:Abi na u dey cry, you don cry tire sotay ur eyes don red like person wey smoke 10 bag of Egbo. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:15am On Jun 21, 2018 |
TayserMahiri:ah go flog u here till u urinate for pant. Remember wetin ah do u for evenin till u go call RVP, ah flog sense put for him brain, till now e never show again ![]()
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 1:16am On Jun 21, 2018 |
NigeriaIsDoomed:You want make tayemasaragindi go kill himself dis night. |
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 1:16am On Jun 21, 2018 |
NigeriaIsDoomed:
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:16am On Jun 21, 2018 |
jaycent:see how she beg me when ah flog am hard
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 1:18am On Jun 21, 2018 |
NigeriaIsDoomed:Dem born am well make him show...the idiot love him life pass tayemasaragindi
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:18am On Jun 21, 2018 |
[quote author=TayserMahiri post=68675319][/quote]e pain am enter bone. Cry cry baby no dey cry u here? Ah go soon free u mek u carry ur mumuness and dey flogin wey ah sama u 4 evenin go ![]()
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 1:19am On Jun 21, 2018 |
NigeriaIsDoomed:I pity am as him dey beg u dat time
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by Nobody: 1:20am On Jun 21, 2018 |
NigeriaIsDoomed:what are u sayin ?
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by jaycent(m): 1:20am On Jun 21, 2018 |
NigeriaIsDoomed:Him don run go bush go dey cry
|
| Re: Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) by NigeriaIsDoomed: 1:21am On Jun 21, 2018 |
jaycent:TayserMahiri, my litrle monkey beg me sotey e come touch my soul, naim ah mercy am ![]()
|
Am I The Only One Whos Tired Of This Kenya Is Ahead Thread • Femi Adesina: "I Don't Lie, No Matter What"; Nigerians React • Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 7 guest(s)