Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,446 members, 7,816,024 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 11:53 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend (55972 Views)
Charles Inojie, Wife & Children Rock 'Na Dem Dey Rush Us’ T-shirts, Caps (Photo) / 'Na Dem Dey Rush Us' Customized T-Shirts & Caps By Originator, Charles Inojie / Origin Of Na Dem Dey Rush Us Trend (Fine Boys Like Us Na Dem Dey Rush Us) (2) (3) (4)
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by jericco1(m): 1:55pm On Aug 19, 2018 |
yea. the thing don too trend |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by kikiwendy(f): 1:55pm On Aug 19, 2018 |
Fine girls like us, we no dey pursue divine favour and grace na dem dey rush us |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Mandesz(m): 1:55pm On Aug 19, 2018 |
how can that change buhari from being president?, abeg I don tire |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Macopol01(m): 1:56pm On Aug 19, 2018 |
X |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Waakanda: 1:56pm On Aug 19, 2018 |
. 1 Like
|
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Nobody: 1:58pm On Aug 19, 2018 |
Abjay97:Ok. Good of him. 1 Like |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Lucasinho(m): 1:59pm On Aug 19, 2018 |
mikejj: RiP Mr English. By the way self, how old are you 2 Likes |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by BonkoINC: 2:02pm On Aug 19, 2018 |
Una dey talk like say.. he is irrelevant in the industry.. check well.. He has a sitcon on Africa magic. (The Johnsons) And baba been chopping up since .... Either slangs blow or not.. he is doing pretty well for him self. With his heavy pot belle. 1 Like |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Nobody: 2:05pm On Aug 19, 2018 |
kikiwendy:Who dey rush u? Baba Suwe? |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by don89(m): 2:10pm On Aug 19, 2018 |
NAIJA POLITICIANS BE LIKE ; SEE NAIJA YOUTHS, COME 2019, NA DEM DEY RUSH US. 1 Like |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by HomeOfMe(f): 2:11pm On Aug 19, 2018 |
Abjay97:Lucky lorlor.. |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by fifty5(m): 2:12pm On Aug 19, 2018 |
OboOlora:aunty dat ur pussy ehn na broad street e don wide. |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by HomeOfMe(f): 2:12pm On Aug 19, 2018 |
Abjay97:Lucky lorlor..hmm 1 Like |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by hopexter(m): 2:14pm On Aug 19, 2018 |
Donald95: You're supposed to make a point which you couldn't but we all understand that jobless people are always looking for who to blame for their joblessness. PMB didn't employ Charles inojie. |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by sirRufai: 2:14pm On Aug 19, 2018 |
Abjay97:
|
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Tapout(m): 2:16pm On Aug 19, 2018 |
Ra88: doesn't mean that "na them dey rush us" was included in the script, same with frank odega's "gerrarahia mehn" ..being creative is also one of the qualities of a good actor. 1 Like |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by ACE1010: 2:25pm On Aug 19, 2018 |
Abjay97:
|
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by DavidEsq(m): 2:33pm On Aug 19, 2018 |
ClintGist:Abeg, Wetin happen? For like 2 days, I never see that programme o! Them don scrap am ni? Chai! Na so I wait till 3pm, no show. Then 8:30, still no show. . Buhari, but why na. 3 don almost nak, I no c am for the menu of African magic 154. |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by mikejj(m): 2:37pm On Aug 19, 2018 |
Lucasinho:... bring your ear close le me tell you. |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by mikejj(m): 2:39pm On Aug 19, 2018 |
kikiwendy:...be there na belle u go carry..kiki
|
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by ikaboy: 2:43pm On Aug 19, 2018 |
1 Like |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by philiancoop(m): 2:54pm On Aug 19, 2018 |
We wey be Solar king, na light dey rush us |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Just2endowed2(m): 2:57pm On Aug 19, 2018 |
OboOlora: Must you be tribalistic? |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by johnaruson(m): 2:58pm On Aug 19, 2018 |
I have the video of Na them dee rush us, why didn't you post it. |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Crossguy: 2:59pm On Aug 19, 2018 |
The science man ClintGist: |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by UncleJudax(m): 3:03pm On Aug 19, 2018 |
dheolexaone:Charles Onojie is a successful actor and producer. |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Lucasinho(m): 3:05pm On Aug 19, 2018 |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by babsbolad: 3:08pm On Aug 19, 2018 |
Imagine what the inventor invented! What happen to the scientifical greats of this world to invent!! Still anticipating the day you'll invent something meaningful dude and not this crap!!! 1 Like |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by thanki410(m): 3:10pm On Aug 19, 2018 |
Is he Seyi Law's brother ?
The family have chubby chubby cheekiki... |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by slap1(m): 3:12pm On Aug 19, 2018 |
Lucky Johnson, Lucky Lo Lo! |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by darasky93(m): 3:19pm On Aug 19, 2018 |
Na u go tell me b4, abi how dat one take reduce my 5 hours non-stop sex. |
Davido's 2nd Baby Mama, Amanda Graduates From College (photo) / Timaya Shows Off His Son, Mani, Check Out His Hairstyle / Rich Guy Iceprince's Girlfriend Cheated On Him With Shares Revealing Photos
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |