Whats Does Old Warri Mean ? - Culture - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Culture › Whats Does Old Warri Mean ? (1441 Views)
| Whats Does Old Warri Mean ? by Sinistami(op): 11:43pm On Dec 05, 2018 |
Title. I've been hearing this Old Warri thing on Nairaland and from the mouth of one of my favourite Rappers. Erriga but I don't really know what it means. And I'll appreciate if any of you good Wafarians could help me. Na beg dis Bayelsa Boy de o! |
| Re: Whats Does Old Warri Mean ? by Fela4ese: 6:11pm On Dec 06, 2018 |
It means guys wey don tay for d system like old guy man them.just like u say I b old school ooo.u don tay for d system b dat |
| Re: Whats Does Old Warri Mean ? by Sinistami(op): 8:13pm On Dec 06, 2018 |
Fela4ese:Di way I de take code dis your yan be say e mean men dem weh e bi say don de live the Warri life style e don tay. |
| Re: Whats Does Old Warri Mean ? by viscerion: 3:04pm On Dec 09, 2018 |
Sinistami:na pepo wey dey warri dat year when warri still rugged, no be now wey peace don dey reign |
| Re: Whats Does Old Warri Mean ? by Sinistami(op): 4:02pm On Dec 09, 2018 |
viscerion:During That Nigerdelta Crises. Abi. Warrior Crises. |
| Re: Whats Does Old Warri Mean ? by viscerion: 4:40pm On Dec 09, 2018 |
Sinistami:Even before that, when warri was feared and loved |
| Re: Whats Does Old Warri Mean ? by Sinistami(op): 7:44am On Dec 10, 2018 |
viscerion:I hear say now Benin son rugged pass una. Na true. |
| Re: Whats Does Old Warri Mean ? by viscerion: 12:28pm On Dec 10, 2018 |
Sinistami:i nor know, cuz me neva stay either benin or warri, only visits, wetin i know b say benin, wafi, ph na dem be rugged lords for naija |
| Re: Whats Does Old Warri Mean ? by Sinistami(op): 5:05pm On Dec 10, 2018 |
viscerion:Na Dem o! Omo I no know how the thing de do us for this South o! Even Yenagoa Bayelsa weh na just yesterday dem born am sef don Rugged finish! |
Olu Of Warri Coronation: Tsola Emiko Walking Before Departing For Ode-Itsekiri • Warri Succession Crisis: Oba Of Benin Wades In, Meets Ologbotsere • Prince Tsola Emiko To Succeed Olu Of Warri, Ogiame Ikenwoli • 2 • 3 • 4
Yoruba History Revisionist Tendencies Must Stop • What's The Origin Of The Name Odubade? • Yoruba, Please Unite