Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,675 members, 7,865,714 topics. Date: Thursday, 20 June 2024 at 12:59 AM

Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (6701) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (4991974 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6698) (6699) (6700) (6701) (6702) (6703) (6704) ... (7122) (Go Down)

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by olasneh1109: 10:11pm On Dec 08, 2018
cybertron88:
What a green weekend..The way I take bind cut one syndrome for Shiloh I know say alabi must pay this weekend grin grin
Congratulations man! You take DOMINION!
grin

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by 0ptional: 10:11pm On Dec 08, 2018
aroundnaija:


PSG?? Dem postpone the PSG wey dey d ticket bro...

I meant their 1-1 draw with Strasbourg spoilt a ticket that already offered me 39k cashout.

I don't want a repeat of that, that's my fear
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:12pm On Dec 08, 2018
Jagaban if u know say u get level ND u want fight me... I dare u..come lagos-oshodi-8 Akinsoji street mafoluku.. If u reach ask of PAWO SNR... I dare u

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by 0ptional: 10:13pm On Dec 08, 2018
aroundnaija:


Lol bro e b like say our village people strong wella cos me I rebet come add Napoli like Lagos and A$$nal join grin


U gonn let urs run?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by paulgabrielz: 10:15pm On Dec 08, 2018
john10780:
una wan use me do father Christmas bah
uncle we still dey on the level na. page 6700 na im we dey so grin.i don quote oya do the needful.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by aroundnaija: 10:15pm On Dec 08, 2018
0ptional:


U gonn let urs run?

Run go where? Sometin wey Napoli knack 4goals abi Arsenal wey na Jesus n Mohammed dem use beg am b4 he score lol...
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:18pm On Dec 08, 2018
Jagaban880 I Don give u my location.. I want make u do d needfull... U think I b one of those kid for nrl bah... I fit give u my digit if u want.. I swear I serious

2 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 10:20pm On Dec 08, 2018

2 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Smadeinc: 10:20pm On Dec 08, 2018
aroundnaija:


Run go where? Sometin wey Napoli knack 4goals abi Arsenal wey na Jesus n Mohammed dem use beg am b4 he score lol...
Hw far shey this remaining games suppose play ba

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:22pm On Dec 08, 2018
I dey see u online.. Just reply my post.. Abeg .. I dey beg on top say u threaten me... Jagaban880 abeg just come my location... Abeg..

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by aroundnaija: 10:23pm On Dec 08, 2018
Smadeinc:

Hw far shey this remaining games suppose play ba

Ur ticket still dey Run ni?

I talk say the ticket get prospect but if u dey fear and ur cashout option is juicy knack am..

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:24pm On Dec 08, 2018
Cc: aroundnaija

How far champions league or .

Will you drop next weekend game again
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Iambloody1: 10:25pm On Dec 08, 2018
Why that guy wey first threaten that other guy no con reply again.... Abi the guy Don.. ..

3 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:26pm On Dec 08, 2018
Iambloody1:
Why that guy wey first threaten that other guy no con reply again.... Abi the guy Don.. ..
no mind that clown

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by worthybet(m): 10:28pm On Dec 08, 2018
maklelemakukula:
You are good!!
Thanks!

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 10:31pm On Dec 08, 2018
Dog were dey bite no dey bark.................
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:33pm On Dec 08, 2018
BCPGLCS completely random.

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:34pm On Dec 08, 2018
Jagaban880:

Dog were dey bite no dey bark.................
why u no quote me....bastard..nvr u in ur life cross my lane unless ur family go weep for u
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by aroundnaija: 10:36pm On Dec 08, 2018
Samsung004:
Cc: aroundnaija

How far champions league or .

Will you drop next weekend game again

I dey go exile..
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Obere4u: 10:36pm On Dec 08, 2018
1realBobby:
from crumbee to millionare shocked shocked

mama i made it at last shocked

i would drop 50k here for guys to share, once sportybet credit me

Congratulations
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:38pm On Dec 08, 2018
aroundnaija:


I dey go exile..

No go oh.

No body knows tomorrow
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 10:39pm On Dec 08, 2018
john10780:
why u no quote me....bastard..nvr u in ur life cross my lane unless ur family go weep for u

drop your number....
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:40pm On Dec 08, 2018
Salzburg are wankers..Pure wankers. Never played in 4 of their matches which they look good, just today meant to be a walk over.. My money is gone
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by kingDELE(m): 10:40pm On Dec 08, 2018
Imagine u give Barca .
and that is d last game to green on ur ticket
and VAR do this to you

u just die
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by aroundnaija: 10:40pm On Dec 08, 2018
Samsung004:


No go oh.

No body knows tomorrow


Bro i don know tomoro jare, the remaining 4 games go green and Nice go do the Juve of lastweek grin

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Smadeinc: 10:41pm On Dec 08, 2018
aroundnaija:


Ur ticket still dey Run ni?

I talk say the ticket get prospect but if u dey fear and ur cashout option is juicy knack am..
E kukuma dey run but the cashout na 2k Pere,he like say na bakayokoko own i play
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by ajaymina(m): 10:41pm On Dec 08, 2018
AXYZ:


See wetin cash out do me?

B957SZPPSZZAQZ-5265153

Na u forecast dis game

With dis kind fear, tell me how you wan succeed for dis punting buzz??

NB:[/color] "everything you need is in the other side of fear"[color=#006600]
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Cladez(m): 10:42pm On Dec 08, 2018
My biggest single odd hit

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by lumidey2013(m): 10:43pm On Dec 08, 2018
aroundnaija:


I dey go exile..
No go yet, abeg just hope say the rest game green tomorrow. Even though me don comot Chievo for ticket, nah three remain. If e green, you go smile wella
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:43pm On Dec 08, 2018
Jagaban880:


drop your number....
081834943.89
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by aroundnaija: 10:44pm On Dec 08, 2018
Smadeinc:

E kukuma dey run but the cashout na 2k Pere,he like say na bakayokoko own i play

Good bro, my own style of playing the option dey kinda risky na why I dey tell people to remix whenever I drop booking lol..

1 Like

(1) (2) (3) ... (6698) (6699) (6700) (6701) (6702) (6703) (6704) ... (7122)

➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ / Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.