Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (6730) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 12 (6566730 Views)
1 2 3 ... 6727 6728 6729 6730 6731 6732 6733 ... 7122 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Olawrites: 9:33am On Dec 10, 2018 |
iamsirmichael1:You dey call me boy? You wey still dey write school project. Add 10 years to your age I still senior you Ogun kill you if you mention me |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:34am On Dec 10, 2018 |
Olawrites:your ticket must cut oga...in a painful way....1 game go cut am dying minute goal...you must come back here and cry |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 9:34am On Dec 10, 2018*. Modified: 10:50pm On Dec 10, 2018 |
EmekaBlue:baba pay ur tithes for ma head na make more luck locate you ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 9:35am On Dec 10, 2018 |
helium2:noted.......nice 1 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:35am On Dec 10, 2018 |
DREAMZZZ:See as you fine, you no still get sense. Wetin him do you? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:36am On Dec 10, 2018 |
Jagaban880:If you want to beg, beg honourably. Which tithe? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by EmekaBlue(m): 9:37am On Dec 10, 2018 |
na church we dey here?!Jagaban880: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:39am On Dec 10, 2018 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 9:40am On Dec 10, 2018 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 9:41am On Dec 10, 2018 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by destinychildolu(m): 9:41am On Dec 10, 2018 |
Bet9ja payment super fast today. I must kill goat dis xmas |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:42am On Dec 10, 2018 |
Jagaban880:Like.. Oga Emeka, you know as the street hard now like konji, e no go badnif you show me love with 3-4k make I follow you dey raoe Alabu from Behind. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 9:47am On Dec 10, 2018 |
DREAMZZZ:If e cut wetin u gain ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 9:49am On Dec 10, 2018 |
IamJix:3-4k .. haba e too much na..... |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sammyobi584: 9:49am On Dec 10, 2018 |
Jagaban880:where will you insert that booking code to play the bet |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Olawrites: 9:50am On Dec 10, 2018 |
Sharp 32 Odds strictly UCL STAKE AND THANK ME LATER ![]()
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by kochila(m): 9:50am On Dec 10, 2018 |
@Bakayokoko. am patiently waiting for your Midweek and Weekend Bookings!! Thanks in Anticipation�� ...remember to Quote me |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 9:51am On Dec 10, 2018 |
IamJix:You have Data, you open livescore and u see all d matches for the day yet you will be complaining about other people's effort to win a game, if you are desperate to win also take your time and forecast stop nagging over other people's Effort and stop wishing them badluck... Jix i tire for all this people ooo
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Olawrites: 9:52am On Dec 10, 2018 |
yehmy:The hate is real here.. Bad blood everywhere |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 9:53am On Dec 10, 2018 |
sammyobi584:make i share their accessbet shop link website i de come |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:54am On Dec 10, 2018 |
Jagaban880: ![]() Oga tell am wetin you need. My people say, If you wan eat frog kuku eat the fattest one. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:54am On Dec 10, 2018 |
yehmy:That's how most of em were born and bred. You can't blame them. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Olawrites: 9:57am On Dec 10, 2018 |
DREAMZZZ:Your papa left ball Ogun kill you there You be God? As a pure gambler me no dey fear for ticket to cut. No be today prick dey enta punna |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 10:02am On Dec 10, 2018 |
sammyobi584:https://new.accessbet.com/Sport/sport# see am |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Alabaintprice(m): 10:04am On Dec 10, 2018 |
Olawrites:Jesus... U say whaaaaat |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Olawrites: 10:08am On Dec 10, 2018 |
DREAMZZZ:Where were you when I won 1100 odds some 2weeks ago Keep hating my ass.
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 10:08am On Dec 10, 2018 |
Olawrites:u self...why did u involve de guy papa? ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by maklelemakukula(m): 10:11am On Dec 10, 2018 |
aroundnaija we dey wait you. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:11am On Dec 10, 2018 |
Jagaban880:The guy self no try. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Olawrites: 10:12am On Dec 10, 2018 |
Jagaban880:The guy na mumu |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by FindX(m): 10:12am On Dec 10, 2018 |
Olawrites:Senior man, calm down.. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by SeunKelechi: 10:15am On Dec 10, 2018 |
Olawrites:Person wey respect him own papa no dey insult anoda person papa, insult una self... No involve una parents.. |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here • Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 4 guest(s)

na church we dey here?!
