UMIDIGI DISCUSSION THREAD - Phones (193) - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › UMIDIGI DISCUSSION THREAD (2473784 Views)
1 2 3 ... 190 191 192 193 194 195 196 ... 2190 Reply (Go Down)
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 12:26am On Dec 14, 2018 |
Jidibia:Na wetin i won talk be that. Make dey no turn this place to Niaomi thread |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 12:27am On Dec 14, 2018 |
Lexusgs430:Bad belle. Better call now to make ya own order. Still vewi mush available Pay on delivery Free delivery!!
|
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Hopez456(m): 12:28am On Dec 14, 2018 |
Lexusgs430:I receive by Gods grace! Nothing go happen. Why you dey jealous na? Una wey dey plan to slay with F1 and one max nko |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 12:30am On Dec 14, 2018 |
Slazim:oya whatsapp me issa Goal ! Pay on delivery issa Goal! Free shipping Issa goal joor! ORDER YOUR OWN ISSA GOAL JOOR!!! LOL |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 12:31am On Dec 14, 2018 |
Hopez456:epp me ask him |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 1:05am On Dec 14, 2018 |
Mizik:Jumia go do, buy now pay small small? |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 1:06am On Dec 14, 2018 |
Hopez456:But F1 never launch nah..... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:08am On Dec 14, 2018 |
Lexusgs430:Whatsapp me first i go see wetin i can do ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 1:08am On Dec 14, 2018 |
Mizik:This tin cheap ó, Umidigi should stop tempting us..... Biko.... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Hopez456(m): 1:34am On Dec 14, 2018 |
Lexusgs430:sure, but una don dey save for am na |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Hopez456(m): 1:35am On Dec 14, 2018 |
Lexusgs430: |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Hopez456(m): 1:36am On Dec 14, 2018 |
Mizik:Wetin u go talk before, sharp guy like you. If una start, buy now pay smal small abeg holla at me ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:40am On Dec 14, 2018 |
Hopez456:whatsapp me |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:40am On Dec 14, 2018 |
Lexusgs430:the temptation has just started. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 1:55am On Dec 14, 2018 |
Hopez456:Save? Work dey to save? |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 2:06am On Dec 14, 2018 |
Lexusgs430 and co did i mention that the Umidigi one supports Glo 4G.if i didn't well now you know. Whatsapp me Pay on delivery Free delivery |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 2:09am On Dec 14, 2018 |
You can also change fonts on this phone without root
|
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 2:43am On Dec 14, 2018 |
Mizik:This has already been discussed, before you became a fully fledged paid member of this thread......... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 4:39am On Dec 14, 2018 |
Lexusgs430:just wanted to let those that do not know. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 4:41am On Dec 14, 2018 |
Hmmm this my area is funny o. I'm supposed to go somewhere Now but I'm hearing Gunshot what kind of thing is this nah ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 4:58am On Dec 14, 2018 |
Mizik:The real owners don come collect Xmas presents....... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jidibia(m): 5:18am On Dec 14, 2018 |
Who will give me loan so I can this umidigi One please? Those of you saving for F1 should loan me nah. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 5:35am On Dec 14, 2018 |
Jidibia:You payback double? |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 5:54am On Dec 14, 2018 |
Jidibia:whatsapp me bro |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 5:54am On Dec 14, 2018 |
Lexusgs430:lol which kine deal be that |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 5:55am On Dec 14, 2018 |
Lexusgs430:I just dey deceive myself sey na Gunshot sef |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 6:00am On Dec 14, 2018 |
Mizik:Shark loan...... No be the same rate banks and microfinace dey charge now? |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by CharlesJok3r: 7:07am On Dec 14, 2018 |
Mizik:do you have any idea if jumia make first delivery attempt after wednesday? |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Jaynyra(m): 7:07am On Dec 14, 2018 |
I got umidigi one fr 47k now, it 38k, this is bad market |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by CharlesJok3r: 7:32am On Dec 14, 2018*. Modified: 7:50am On Dec 14, 2018 |
Jaynyra:Nothing spoil .It already out of stock!. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 7:50am On Dec 14, 2018 |
[quote author=Sgbate post=73822946][/quote]Is that too, u have a good sport track there |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mustack: 7:50am On Dec 14, 2018 |
dasanchez1:For what |
TECNO Spark 5 Official Discussion Thread • ********Gionee Discussion Thread******** • Infinix Hot 4 PRO (X556) Official Discussion Thread (REVIEW) • 2 • 3 • 4
Best Games To Download For Your Android Device • The Xiaomi Thread.

! 
