UMIDIGI DISCUSSION THREAD - Phones (225) - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › UMIDIGI DISCUSSION THREAD (2454862 Views)
1 2 3 ... 222 223 224 225 226 227 228 ... 2190 Reply (Go Down)
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:38am On Dec 18, 2018 |
![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 1:39am On Dec 18, 2018 |
Mizik:Where the pix dey? |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:40am On Dec 18, 2018 |
Lexusgs430:lol abi nah. Umidigi be like "Na dem dey rush us" |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:41am On Dec 18, 2018 |
Lexusgs430:choi u fast o |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 1:43am On Dec 18, 2018 |
Mizik:Nah autoreply ó.... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 1:44am On Dec 18, 2018 |
Mizik:More Umidigi's A3 enroute from our cousins in China......... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:56am On Dec 18, 2018 |
Lexusgs430:lol |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:56am On Dec 18, 2018 |
Lexusgs430:we can't wait o. This A3 is selling too fast. They should bring about a thousand come abeg |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 2:04am On Dec 18, 2018 |
Sleep no gree come o, who else dey here...mok we kuku do vigil biko ![]()
|
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 2:11am On Dec 18, 2018 |
Sgbate:Go to bed........... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 2:11am On Dec 18, 2018 |
Lexusgs430:to refill jumias stock right? |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 2:12am On Dec 18, 2018 |
Mizik:They have to manage stock levels appropriately and service customers worldwide, that want a feel of the Umifever........... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 2:12am On Dec 18, 2018 |
Sgbate:Yes..... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 2:13am On Dec 18, 2018 |
Lexusgs430:i dey on top ma umibed o, buh e b lyk say umispirit dey do me winchy winchy 4 head, so i no gree sleep... ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 2:17am On Dec 18, 2018 |
Sgbate:o boy na every day we dey do vigil o. Thank Goodness Nepa kukuma leave light for us this Night ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 2:17am On Dec 18, 2018 |
Lexusgs430:very good then, atleast they acknowledge the fact that therez iz d UMIepidemic fever everywhere.and they therefore need fresh stock to treat them. ![]() this autoreply sha fast o.... ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 2:18am On Dec 18, 2018 |
Sgbate:Lol dis guy eh! |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 2:18am On Dec 18, 2018 |
Sgbate:E fast gan ni o |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 2:20am On Dec 18, 2018 |
Mizik:i been go sleep buh e kon b lyk say d UMInotification no wan leave ma head 4 me.. ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 2:21am On Dec 18, 2018 |
Ahhh NEPA , dey don do am(wetin dey sabi pass), ahhh |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 2:23am On Dec 18, 2018 |
Mizik:6G level on the low... ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 2:24am On Dec 18, 2018 |
Sgbate:Are you serious. Those people eh! Which dey will Nigeria move forward sef |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 2:26am On Dec 18, 2018 |
I had to charge my phone outside today cos there was no light for days. After paying 100 bucks for it.,i only used my phone for about 30 mins,this yeye people restored the light ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 2:27am On Dec 18, 2018 |
Mizik:if only nigeria will move at the pace the umiministry is moving,I ;( for ma country...;( |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 2:29am On Dec 18, 2018 |
New home screen. I love dat pixel 3 wallpaper ![]() Mustack Lexusgs430 and co share urs
|
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 2:32am On Dec 18, 2018 |
Sgbate:see what Dubai achieved in just a couple of years. And its the same oil money o |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 2:37am On Dec 18, 2018 |
Mizik:the worst feeling is when u compare 9ja to ghana,..ghana here o ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 3:27am On Dec 18, 2018 |
Sgbate:No be small umiepidemic & Umifire......... It is really burning....... All Umidigi enemies....... Die Die Die..... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 3:31am On Dec 18, 2018 |
Mizik:Our biggest untreatable cancer is corruption........ It is the blood flowing through our veins............ Until this cancer is fully expunged, no way 4ward........ |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 3:38am On Dec 18, 2018 |
Sgbate:I'm just tired. A lot of things are wrong with this country |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 3:40am On Dec 18, 2018 |
I didn't know the home screen can be switched ![]()
|
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 3:45am On Dec 18, 2018 |
Mizik:It's only Niagara launcher and Tapet, rocking my devices... |
TECNO Spark 5 Official Discussion Thread • ********Gionee Discussion Thread******** • Infinix Hot 4 PRO (X556) Official Discussion Thread (REVIEW) • 2 • 3 • 4
Best Games To Download For Your Android Device • The Xiaomi Thread.






