Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,213 members, 7,836,033 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 07:27 PM

Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (6927) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (4928726 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6924) (6925) (6926) (6927) (6928) (6929) (6930) ... (7122) (Go Down)

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Lhimeet(m): 10:19am On Dec 20, 2018
deewon56:
you ehn ..lol
Your game no fit make first 20 grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Olawrites: 10:19am On Dec 20, 2018
Guys make una show me love abeg, i really need to buy foodstuff for house for family , people wey dey hold me money never gree pay me. Christmas na next week nothing dey my house.
If you can even borrow me that will be better

Na beg I dey beg ooh

Thanks
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by seedic: 10:20am On Dec 20, 2018
Justwiseass..man dey wait draw ooo grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Lhimeet(m): 10:20am On Dec 20, 2018
justwiseass:



Guy you wicked ooo grin grin

9:59am
Na my time for here don nack 10AM sharp sad
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Thatstanding4(m): 10:21am On Dec 20, 2018
deewon56:
Z6GX62LX 274.20 odds Cc:Puskin

This is 183 odds na
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by OttHin: 10:21am On Dec 20, 2018
'em mumu wey no go school still dey drop useless codes
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefhaywhy(m): 10:21am On Dec 20, 2018
hmm, finally I can see tickets to remix and play.

not everyday for trolling/fighting/begging.

thanks to рuskin for this initiative.

8 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BuhariCow: 10:21am On Dec 20, 2018
Smadeinc:

How far shey KINGPIN don show you love grin grin grin


Shebi i tell you make you no mumu
The stuff no fresh. Why give false hope
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Thatstanding4(m): 10:22am On Dec 20, 2018
Olawrites:
Guys make una show me love abeg, i really need to buy foodstuff for house for family , people wey dey hold me money never gree pay me. Christmas na next week nothing dey my house.
If you can even borrow me that will be better

Na beg I dey beg ooh

Thanks

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:22am On Dec 20, 2018
Alexistaiwao was recently lynched by angry mobs, he scammed them of their intelligence.

3 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Lhimeet(m): 10:22am On Dec 20, 2018
Olawrites:
Guys make una show me love abeg, i really need to buy foodstuff for house for family , people wey dey hold me money never gree pay me. Christmas na next week nothing dey my house.
If you can even borrow me that will be better

Na beg I dey beg ooh

Thanks
No be you dey cover Sportybet picture that day claiming you won thousands abi millions?

13 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by TheStrongest: 10:23am On Dec 20, 2018
hyfr:
500 on 10 bet of 10 odd each
Assuming 5 bet wins, that's 25,000(excluding bonuses)
Half of the overall bet is 12,500
Puskin takes 12,500 and the other 5 winners share 12,500.
Now 12,500 - 5000 = 7,500
Remember our bonuses have not been added

Nice deal Puskin.
Be like u nor know the kind punters wey dey this group... Out of those tickets posted, e fit be 2 wey go green... You don't know this guys..
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by fucc12: 10:23am On Dec 20, 2018
Olawrites:
Guys make una show me love abeg, i really need to buy foodstuff for house for family , people wey dey hold me money never gree pay me. Christmas na next week nothing dey my house.
If you can even borrow me that will be better

Na beg I dey beg ooh

Thanks

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Smadeinc: 10:23am On Dec 20, 2018
BuhariCow:

The stuff no fresh. Why give false hope
Na so him dey do, no mind am
E go better for everybody las las
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:23am On Dec 20, 2018
Olawrites:
Guys make una show me love abeg, i really need to buy foodstuff for house for family , people wey dey hold me money never gree pay me. Christmas na next week nothing dey my house.
If you can even borrow me that will be better

Na beg I dey beg ooh

Thanks

For betting thread wey everybody eye dey red.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:24am On Dec 20, 2018
gewise7:
Bro, now he has assisted you....
.
.I know once in a while things are not all rosy.but try and use that 5k wisely.
.
.
. I was reading through your posts and what I saw made me pity you.I just hope u find something that would give u steady income.
.
.
. Shalom
Thanks I will and amen
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by FindX(m): 10:24am On Dec 20, 2018
Olawrites:
Guys make una show me love abeg, i really need to buy foodstuff for house for family , people wey dey hold me money never gree pay me. Christmas na next week nothing dey my house.
If you can even borrow me that will be better

Na beg I dey beg ooh

Thanks



Alabi don rape you finish.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by OttHin: 10:24am On Dec 20, 2018
Olawrites:
Guys make una show me love abeg, i really need to buy foodstuff for house for family , people wey dey hold me money never gree pay me. Christmas na next week nothing dey my house.
If you can even borrow me that will be better

Na beg I dey beg ooh

Thanks



If dem borrow you d money now you go gree pay back? I no talk say i wan give you money ooo
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by itopat007: 10:24am On Dec 20, 2018
axeman2:
your nairabet Id
hello bro, i've sent my nairabet id: ITOPAT 8704636
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by fucc12: 10:27am On Dec 20, 2018
You guys are mad hilarious..
Them say drop code 10am, 9:59 codes don de fall in..
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by axeman2(m): 10:27am On Dec 20, 2018
itopat007:
hello bro, i've sent my nairabet id: ITOPAT 8704636
Noted
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:27am On Dec 20, 2018
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BuhariCow: 10:27am On Dec 20, 2018
Smadeinc:

Na so him dey do, no mind am
E go better for everybody las las
Amen
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by OttHin: 10:28am On Dec 20, 2018
Who con give mad man phone la.....Nairaland now na dumping ground for mad people.



locust:
At 9:57am, she started screaming harder! harder!
Puskin give me another chance edakun embarassed embarassed
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BuhariCow: 10:28am On Dec 20, 2018
axeman2:
Noted
Boss help me with small amounts.
Hunger don almost finish me here.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by froshroy(m): 10:28am On Dec 20, 2018
axeman2:
Noted
also sent mine that you quoted wink
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BuhariCow: 10:29am On Dec 20, 2018
IamJix:


If ASUU dares to call off. My own done be for this life.
grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:30am On Dec 20, 2018
BuhariCow:

Boss help me with small amounts.
Hunger don almost finish me here.

Bihar Cow.

grin

All the money wey Jubril dey loot, him no dey buy forage and pastures for una?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by OttHin: 10:32am On Dec 20, 2018
BuhariCow:
Boss help me with small amounts. Hunger don almost finish me here.
Abeg make dem find elephant grass for this cow
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Paparazzi2244: 10:32am On Dec 20, 2018
If you don't mind this kinda games and you stake high like I do, hit me up.. not free tho..

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:33am On Dec 20, 2018
IamJix:


Bihar Cow.

grin

All the money wey Jubril dey loot, him no dey buy forage and pastures for una?

bro ur signature na true?
$5
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by seedorfy134(m): 10:33am On Dec 20, 2018
axeman2:
Noted
bro epp me too i wan change my boxers to new one.. nah only one boxers i dey wear. I need to buy new one for xmas. Epp me too

(1) (2) (3) ... (6924) (6925) (6926) (6927) (6928) (6929) (6930) ... (7122)

➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ / Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.