Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (6927) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 12 (6464634 Views)
1 2 3 ... 6924 6925 6926 6927 6928 6929 6930 ... 7122 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Lhimeet(m): 10:19am On Dec 20, 2018 |
deewon56:Your game no fit make first 20 ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Olawrites: 10:19am On Dec 20, 2018 |
Guys make una show me love abeg, i really need to buy foodstuff for house for family , people wey dey hold me money never gree pay me. Christmas na next week nothing dey my house. If you can even borrow me that will be better Na beg I dey beg ooh Thanks |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by seedic: 10:20am On Dec 20, 2018 |
Justwiseass..man dey wait draw ooo ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Lhimeet(m): 10:20am On Dec 20, 2018 |
justwiseass:Na my time for here don nack 10AM sharp ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Thatstanding4(m): 10:21am On Dec 20, 2018 |
deewon56:This is 183 odds na |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by OttHin: 10:21am On Dec 20, 2018 |
'em mumu wey no go school still dey drop useless codes |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefhaywhy(m): 10:21am On Dec 20, 2018 |
hmm, finally I can see tickets to remix and play. not everyday for trolling/fighting/begging. thanks to рuskin for this initiative. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BuhariCow: 10:21am On Dec 20, 2018 |
Smadeinc:The stuff no fresh. Why give false hope |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Thatstanding4(m): 10:22am On Dec 20, 2018 |
Olawrites:
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:22am On Dec 20, 2018 |
Alexistaiwao was recently lynched by angry mobs, he scammed them of their intelligence. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Lhimeet(m): 10:22am On Dec 20, 2018 |
Olawrites:No be you dey cover Sportybet picture that day claiming you won thousands abi millions?
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by TheStrongest: 10:23am On Dec 20, 2018 |
hyfr:Be like u nor know the kind punters wey dey this group... Out of those tickets posted, e fit be 2 wey go green... You don't know this guys.. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by fucc12: 10:23am On Dec 20, 2018 |
Olawrites:
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Smadeinc: 10:23am On Dec 20, 2018 |
BuhariCow:Na so him dey do, no mind am E go better for everybody las las |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:23am On Dec 20, 2018 |
Olawrites:For betting thread wey everybody eye dey red. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:24am On Dec 20, 2018 |
gewise7:Thanks I will and amen |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by FindX(m): 10:24am On Dec 20, 2018 |
Olawrites:Alabi don rape you finish. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by OttHin: 10:24am On Dec 20, 2018 |
Olawrites:If dem borrow you d money now you go gree pay back? I no talk say i wan give you money ooo |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by itopat007: 10:24am On Dec 20, 2018 |
axeman2:hello bro, i've sent my nairabet id: ITOPAT 8704636 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by fucc12: 10:27am On Dec 20, 2018 |
You guys are mad hilarious.. Them say drop code 10am, 9:59 codes don de fall in.. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by axeman2(m): 10:27am On Dec 20, 2018 |
itopat007:Noted |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:27am On Dec 20, 2018*. Modified: 11:24am On Dec 20, 2018 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BuhariCow: 10:27am On Dec 20, 2018 |
Smadeinc:Amen |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by OttHin: 10:28am On Dec 20, 2018 |
Who con give mad man phone la.....Nairaland now na dumping ground for mad people. locust: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BuhariCow: 10:28am On Dec 20, 2018 |
axeman2:Boss help me with small amounts. Hunger don almost finish me here. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by froshroy(m): 10:28am On Dec 20, 2018 |
axeman2:also sent mine that you quoted ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by BuhariCow: 10:29am On Dec 20, 2018 |
IamJix: ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:30am On Dec 20, 2018 |
BuhariCow:Bihar Cow. All the money wey Jubril dey loot, him no dey buy forage and pastures for una? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by OttHin: 10:32am On Dec 20, 2018 |
BuhariCow:Abeg make dem find elephant grass for this cow |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Paparazzi2244: 10:32am On Dec 20, 2018 |
If you don't mind this kinda games and you stake high like I do, hit me up.. not free tho..
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:33am On Dec 20, 2018 |
IamJix:bro ur signature na true? $5 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by seedorfy134(m): 10:33am On Dec 20, 2018 |
axeman2:bro epp me too i wan change my boxers to new one.. nah only one boxers i dey wear. I need to buy new one for xmas. Epp me too |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ • If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here • Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).


