UMIDIGI DISCUSSION THREAD - Phones (257) - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › UMIDIGI DISCUSSION THREAD (2451888 Views)
1 2 3 ... 254 255 256 257 258 259 260 ... 2190 Reply (Go Down)
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 12:59pm On Dec 24, 2018 |
Umiambassadors don dey vex ó...... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 12:59pm On Dec 24, 2018 |
Mizik:i said u shud coman bring wheelchair to help me carry oga lexus into the testing lab, haba what are u offended about nau ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:00pm On Dec 24, 2018 |
Sgbate:Shey wetin do lexus .Lexusgs430 2mao na krismas o |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:01pm On Dec 24, 2018 |
Sgbate:o boy i no vex na. You no know me na why u tink sey i dey vex. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 1:01pm On Dec 24, 2018 |
Slazim:Latest Umiambassador in town........ Go forth and preach the Umidigi gospel...... Kerike ká manta review din ká...... ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:01pm On Dec 24, 2018 |
Lexusgs430: ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:01pm On Dec 24, 2018 |
Lexusgs430:lemme share some chilled umiwater between us, e be like say sokoto typpa sun don make our temp high ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:02pm On Dec 24, 2018 |
Lexusgs430:Do you know i couldn't post a few seconds ago. BE careful i if think anti sperm bot has arrived. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 1:02pm On Dec 24, 2018 |
Mizik:Me nah babaláwo nah...... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 1:03pm On Dec 24, 2018 |
Mizik:Nah semen bot..... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:03pm On Dec 24, 2018 |
Lexusgs430:Babalawo ke. Oya i aff put hand off this thread. Shey u sef dey believe in Babalawo sturvs ni ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:03pm On Dec 24, 2018 |
Mizik:toh u know say u na ma pessin na ,i no go gree make dem chop u where i dey, juz feel safe, notin do u ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:03pm On Dec 24, 2018 |
Lexusgs430:Na typo ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:04pm On Dec 24, 2018 |
Sgbate:Nothing do me O jâre. Na shicken i dey go buy sef ![]() Semen bot ti dė
|
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by godric(m): 1:05pm On Dec 24, 2018 |
I've been following this trend with keen interest, I think it's time for me to join the UMIFAMILY. If I order A3 from jumia, when will it get to me? am in Lagos, at least for the next 2 weeks |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:05pm On Dec 24, 2018 |
Mizik:ntin do am, i been wan make en hlp us do guinea pig 4 d new software update... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:06pm On Dec 24, 2018 |
godric:don't bother till you leave lagos. Jumia is not going to do anything for now. I have someone who bought the A3 since last week and till now its still at sorting hub and he is leaving his place today. So....... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:06pm On Dec 24, 2018 |
godric:mizik will process ur mata sharpaly sharpaly ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:06pm On Dec 24, 2018 |
Sgbate:Oh ok i get now .No mind him na fear fear dey do am. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:08pm On Dec 24, 2018 |
godric:you can holla at me when you are ready. I'm a Certified Jumia sales consultant ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:08pm On Dec 24, 2018 |
Sgbate:thanks bro |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:09pm On Dec 24, 2018 |
Mizik:hehehe oya o, buh make u no start the yoruba own o, me no dey grab dat wan too o , so pity me no say u go revenge back o ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:11pm On Dec 24, 2018 |
Sgbate:Do me i do you...... Lol |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:11pm On Dec 24, 2018 |
Mizik:....man go vex hahaha |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by godric(m): 1:13pm On Dec 24, 2018 |
Mizik:How soon can I get it 'cos I read on Jumia that there won't be delivery from 24th DEC to 2 Jan |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:13pm On Dec 24, 2018 |
Lexusgs430:mama G, G for life ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:14pm On Dec 24, 2018 |
Lexusgs430:umiexplorers will tell us later what the update is about ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 1:17pm On Dec 24, 2018 |
Sgbate:is my favourite size........ |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 1:18pm On Dec 24, 2018 |
Sgbate:We dey wait ó.... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 1:19pm On Dec 24, 2018 |
godric:yup. I'll honestly advice you wait till you leave lagos cos even after 2nd January. They'll have a Gazillion of orders ro take care off. Unless you order on the 3rd and you are willing to wait in lagos incase if there is a delay. I'm just trying to be honest with you. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Slazim: 1:20pm On Dec 24, 2018 |
Lexusgs430:Babana ba haka bane, I tried uploading pics but they seem too heavy. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 1:25pm On Dec 24, 2018 |
Slazim:babah wani gari hake ne wai ? |
TECNO Spark 5 Official Discussion Thread • ********Gionee Discussion Thread******** • Infinix Hot 4 PRO (X556) Official Discussion Thread (REVIEW) • 2 • 3 • 4
Best Games To Download For Your Android Device • The Xiaomi Thread.
Viewing this topic: 3 guest(s)
.


