Peugeot 406 (bought Brand New) - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › Peugeot 406 (bought Brand New) (2007 Views)
| Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 10:31pm On Jan 10, 2019*. Modified: 1:31am On Feb 14, 2019 |
Neat interior and Exterior Completely sound mechanically Sterring Control Fabric seat Rear Sunshade Power windows Power Doors Chilling A/c low mileage: 81000km bought brand new. Price: 950,000NGN(NEG) Call/WhatsApp: 07055585799
|
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Jummyju: 12:29am On Jan 11, 2019 |
No price |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 6:49am On Jan 11, 2019 |
Jummyju:I'm so sorry. Just started that |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 10:59am On Jan 23, 2019 |
Buyer will be Lucky |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Gozzzy(m): 2:48pm On Jan 23, 2019 |
Naija used 406 Wey them use very very tey tey, when them bin dey use old number plate... Bros, your heart strong... Even if say you bin buy am for heaven, na why you go sell tey tey used 406, 1milla ? If you get 600k, go and give testimony. |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 4:39pm On Jan 23, 2019 |
Gozzzy:I done see 600 I nor take, the testimony go come when I sell the car Las las and the price go beat your expectation. Wait for it. Quality is remembered long after Price is forgotten |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by noble71(m): 4:43pm On Jan 23, 2019 |
Yourbest:Which quality oga? For 19 yeah old car? If say the car na human being he go follow vote Buhari out. |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 6:54pm On Jan 23, 2019 |
noble71:This year makes it 11yrs old and if na that one you fit still say 04 Camry suppose sell 600 NAU. Judging by the years you dey count.. Check toks for this car and see. I'm the first user and the car is sharp like toks. Well Buhari go still go out without the car voting. |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by noble71(m): 9:05pm On Jan 23, 2019 |
Yourbest:happy sale bro. |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 11:41am On Jan 24, 2019 |
noble71:Thanks bro |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 7:09pm On Jan 30, 2019 |
Sharp deal |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 5:44am On Feb 05, 2019 |
SA |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 1:32am On Feb 14, 2019 |
Sharp deal |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 4:03pm On Feb 20, 2019 |
SA |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 9:29am On Feb 27, 2019 |
New week |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 8:33pm On Mar 08, 2019 |
SA |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 11:01am On Mar 16, 2019 |
Still available |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 8:03pm On Mar 20, 2019 |
Sa |
| Re: Peugeot 406 (bought Brand New) by Yourbest(op): 2:09am On Mar 27, 2019 |
Quick sales |
Peugeot 406 Manual 2000 Tokunbo #1. 9M 07062725752 • Kano: 2005 Peugeot 406 NG @ 650k Neg. A Bit • Peugeot 406 For Sale @ N380k 08034812701 • 2 • 3 • 4
Ad Renewed • SOLD >>>>>Warri Deals -Very Clean Tokunbo 2006 Camry With Authentic Mileage<<<<< • Clean Automatic Nissan Sunny Forsale 290k
Wey them use very very tey tey, when them bin dey use old number plate... Bros, your heart strong... Even if say you bin buy am for heaven, na why you go sell tey tey used 406, 1milla